Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 300 pages)
@Kola Wat an insult!!!!! ![]() U still get mind to say Ify is still up for grabs and that Tufe na shaky shaky man Before u go get Ify, u go sweat tire ![]() OYA, TRY UR LUCK |
marijuana |
@Ben Please don cry ok. I have regards for your parents so if u think i'm insulting them, den u musta got me wrong. I wonder if u knew ur grandpa |
See you wey wan cry abt dissing parent for the other posts U no get shaking sha. If u feel it ur parents i'm talking about, then give me thier number and i'll send dem an apology. SILLY BOY ![]() |
Ben, well i dont blame you cos at ur age, instead of putting ur "thing" to use, u dey offload am for gutter I use mine to make babies. Clem na my person too so i'll mind her biz |
between bigger boi and small boy |
@Ayusman Take am easy. Na becos ur babe fine na im u get competition. @Ninja I undestand ur issue and I believe Lola dey fuel Lorlah passion. we suppose separate dem 2 |
@Ninja U dey belch? ![]() |
singing some people dey find my trouble |
still waiting for answers to that question @Sucess U don forget to "bold" ur sentences oh |
Lola, Take it easy, dont talk to my boss that way. I'll look for a better role for you. By the way, i never see ur credentials oh. Try send am make i see big breast and Arse are an enormously added advantage @Emperoh THe money hasnt been wired to my acct. I'll relay the developments to saucekid to trace the transshipment of the cash. He can recruit a computer wizard to do the stuff. |
remixedly nice ![]() |
I'm his godfather so no qualms |
@Ninja My life is already made. Na tufe own i dey cry for |
Then maybe we are both related ![]() |
Lola, well a couple of thousands Tessy and Nightnurse use abt 5000pounds each a week but i increased tessy's own to 7000 because of the twins Aristole and Kaka are kinda conservative and can live with 4500 pounds a week Its not easy runninga nuclear family like mine ![]() |
yu may be right oh |
My sister, If you go Italy, you go make money pass ur mates wey dey do marketing for bank ![]() i no talk say make u do am oh |
notin concern u sha |
tnk God, u don realise urself |
@Ninja This na the first and last time you insult my family oh. I get villa for bahamas and u wan send dem to Italy? For wetin na? As per ur offer, i fit hadle the situation butmake u know na 6 copies dey available in DVD rom some of these NL no get DVD and VCD the problem na how to transfer am for Video casssette for the public |
@Ayusman Na only u go fit do dat kain tin ![]() @Lorlar Abeg no vex na. make u no spoil the "reply" button for this page oh ![]() |
E better pass for Yankee than here oh |
Infact, i don tire for the teenager |
Its ok Lola cos i knowu mean no harm Notice the time TJ been ask me if i dey sleep. I only tell am say na that time work wan begin And since its +7hrs GMT in the bahamas, i'm about to go to the bank to get some cash for my family |
Lola, if any kasala happen, make i know, OK? |
. . . and may God help u too |
Top on the lists are Ben and Tufe |
Cool down ninja make u no scare our chics for here |
cheiiii dem don catch lola |
Yes na Maybe by nxt month, we go initiate ben into bigger boys territory |
Lolabbey:ARe u devil's aunty |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 300 pages)