Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 300 pages)
[size=16pt]SHOWBOBO, UR ON FIRE. I'LL SUPPORT U THIS WEEK[/size] |
karate |
na the poster know oh naija don bad well well |
MODERATOR ![]() Why d people want to spoil this thread |
do u want me to start with u? |
Very old joke but its really hilarious well done poster for the reminder |
It is not/nevr had been/ never will be a joke |
Na only ben go confirm wetin i use my digital camera snap |
Na wa oh Na Jeovy and Princess dey reign oh Na who be these people wey wan destroy dem marriage na? I know say Ben dey plot im way wella |
i wouldnt want to be behind a woman that will do all that I fit jam her motor commto for road |
sauce, i no know wetin u do all these people |
lysaa, that doesnt warrant you to start locking ur grandma's slippers |
So this is wat Saucekid does anytime we dont see him online I SAID IT!!!! Imagine the trauma IBkaye is passing tru |
@replies All of una wan kill mee ![]() BUT i go still survive to live another day ![]() @dre If 75 cent know say princess dey exist, her own don finish oh. SO jeovy get access to this kain babe, im come dey carry princess dey borrow-pose |
Equilibrum, Has any girl called u lately? |
nice one |
lysaa my sister Na wetin i see, i come report oh I'm being my brother's keeper ![]() ![]() I LOVE PRINCESS thats why i'm letting her know in time, so that she wont be hurt beyond repairs |
Princess must be feeling that she is loved by her JEOVY BEN and JEOVY again. What a Pair!!!!!!
|
Jeovy must be feeling he is loved by his beloved Princess. BEN the BACKSTABBER
|
Now i should be walking with a LOCK PICK everytime |
bell |
chei ![]() ![]() showbobo, u never show for about 8 months and you just come attack me. Make i go reinforce. I don miss u sha. Remeber the old times. No dey bring ouy my A55 abeg Nice joke jo |
@software Wat a nice idea and joke from you. I can imagine you taking a pix of ur slippers and fixing a padlock to it |
NOooooo The boy get 3 eyelids |
See small princess don dey get mouth oh |
Whose Pecker? Jeovy or Ben |
so as ur teacher na jeovy, u for kiss am too? |
kay, leave that man oh, na me employ am Even if i no dey NLD, na him be my 2nd |
Clemcy shun ur hailings U no see fight for above |
I wonder why they wont give this boy his PANT back He will soon expose them |
Dont u understand that i do WHOLESALE BIZ? Ask BEN the RETAILER? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 300 pages)