Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 300 pages)
True talk But this young prince na problem. We gotta clip his small bla bla before he goes haywire |
Gilgee, U no dey fear oh? U dey tell a whole General to slap person? Na who dey give u mind sef? No be say u don even achieve puberty sef. |
Keeps smiling at nightnurse's posts and licks his lips while rubbing his hands Nighnurse This night, enof gbedu for us in our palace |
na wetin be GWG? |
See small kronky, the town crier of kuvuki, dey threathen me oh Remember 300 and the Hunched-back spartan? Pray dat i dont banish you from the kingdom |
for ur mind, u don yarninho |
Tell the truth and it shall set you into nightmare |
Gilgee Na which experience be that na? Ur Great grand papa no die with money inside im boxers Abi ur great grand mama do dey inside coffin with money for bra? |
Collins don black sotay even im parents begin think say the boy dey "" |
I been dey read form the last word to the first |
. . . . . because you had the opportunity to change, yourself, but u didnt |
are u surprised? |
u don dey use me shine, abi? ![]() |
I as the Head of Kuvuki Chiefs wld make sure it doesnt happen cos eim get just 2 brain cells for head |
Now thats harsh |
Na king of Kuvuki (TV) na im una dey contest for, abi? |
SO u don start abi? ![]() Anyway, i just enter Abj last night cos the Flight i use been get problem. The aeroplane tire been burst so we had to come down to change it before we took off again |
Yeah man, Dem don tire for naija money so they are going "beyond" Remember, grandparents die with money in their purse, so they gotta make some calls too |
kronky, I believe u cos dats one of ur habits |
ashabyinho ![]() |
Olulu and his personal life stories |
but didnt she feel the man when she first entered the coffin? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 300 pages)
