Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by ituen(m): 9:51pm On Mar 24, 2008 |
even una 2 sef |
|
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 9:34pm On Mar 24, 2008 |
dead |
|
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 9:27pm On Mar 24, 2008 |
Naija my bros
na so we see am. Back in our days, TV was a luxury.
Now these boys dey dream immediately dem see people like 50cent or Tupac |
Jokes Etc › Re: I Need a Spouse, Please by ituen(m): 9:25pm On Mar 24, 2008 |
Its too bad Pastor(prof) miggy is on an international trip.
Na him for get solution to Delib |
Jokes Etc › Re: The Birth Of Gunpoint by ituen(m): 9:16pm On Mar 24, 2008 |
i concur
especially if the brain contains methylated spirit and cotton wool |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by ituen(m): 9:13pm On Mar 24, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by ituen(op): 9:07pm On Mar 24, 2008 |
make una smoke the one for next year join oh
U guys are contributing to the depletion of the ozone layer |
Jokes Etc › Re: Pregnancy by ituen(m): 9:04pm On Mar 24, 2008 |
mumu woman |
Jokes Etc › Re: Suicide Bombers Wanted by ituen(m): 9:02pm On Mar 24, 2008 |
me i see it as funny
I wonder ehy the poster never recruit im family memebers first? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by ituen(m): 8:57pm On Mar 24, 2008 |
Well if u wanna know, come over to my room |
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by ituen(m): 8:55pm On Mar 24, 2008 |
na wa for una
people don dey cry cos dem call dem . . . . .
Make una know say na jokes we dey |
Jokes Etc › Re: Gay Or Straight? by ituen(m): 8:51pm On Mar 24, 2008 |
nice post |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by ituen(m): 8:49pm On Mar 24, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Will U Watch? by ituen(m): 8:46pm On Mar 24, 2008 |
. . dats if he actually dreams at all |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 8:46pm On Mar 24, 2008 |
mumu boy like him |
|
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by ituen(m): 8:34pm On Mar 24, 2008 |
make una no wish am oh |
Jokes Etc › Re: Play Safe, Always by ituen(m): 8:31pm On Mar 24, 2008 |
some people dey read replies at all? |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by ituen(m): 8:30pm On Mar 24, 2008 |
Turkey scarce this xmas oh |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by ituen(m): 8:25pm On Mar 24, 2008 |
I wonder why someone will enjoy kissin clemcy when she got lips like Kanda meat/Pomo roundabout and say it tastes like mayonaisse. YUCK Gilgee dey tru oh!!!!  |
Jokes Etc › Re: New Pastor by ituen(m): 8:17pm On Mar 24, 2008 |
nice joke |
Jokes Etc › Re: Give Him A Dollar by ituen(m): 8:15pm On Mar 24, 2008 |
smashin jokes |
Jokes Etc › Re: The Nigerian,chinese And German by ituen(m): 8:13pm On Mar 24, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Funny Conversations by ituen(m): 8:12pm On Mar 24, 2008 |
nice as usual |
Jokes Etc › Re: I Need a Spouse, Please by ituen(m): 8:09pm On Mar 24, 2008 |
I agree with u, naija style
Infact delibleft hiswife and was huggin the speakers during the announcement |
|
Jokes Etc › Re: The Birth Of Gunpoint by ituen(m): 8:04pm On Mar 24, 2008 |
hallucinations |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 8:03pm On Mar 24, 2008 |
rape |
Jokes Etc › Re: Am Back by ituen(m): 8:03pm On Mar 24, 2008 |
Delib, Make ur mouth kill you there  Na small typo error na im u dey happy? |
Jokes Etc › Re: The Toothbrush by ituen(m): 8:01pm On Mar 24, 2008 |
thuglife, wey u dey since |