₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,699 members, 8,446,692 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 01:09 AM

Toggle theme

Ituen's Posts

Nairaland ForumItuen's ProfileItuen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 300 pages)

Jokes EtcRe: The Strong Young Man by ituen(m): 8:54am On Mar 22, 2008
smart old man
Jokes EtcRe: The Toothbrush‏ by ituen(m): 8:39am On Mar 22, 2008
looks like mamjama na virgin
Forum GamesRe: One-word Association by ituen(m): 8:36am On Mar 22, 2008
hummer grin
Jokes EtcRe: Play Safe, Always by ituen(m): 8:35am On Mar 22, 2008
Gilgee

i agree wit you but these days, i notice u dey spoil the samples b4 they even get to me
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by ituen(m): 8:23am On Mar 22, 2008
As Gunpoint see woman, im madness start
Jokes EtcRe: The New Page From Sam Milla .The Deep Thoughts. by ituen(m): 8:22am On Mar 22, 2008
nice posts
Jokes EtcRe: True Talk by ituen(m): 8:21am On Mar 22, 2008
Saucekid,

E be like say dem no get pic of person with moustache for dem house
Jokes EtcRe: An Interracial Dating Guide - Guys Only by ituen(m): 8:20am On Mar 22, 2008
Ben wey drink maltina, come slap eim papa
Jokes EtcRe: Get The Hell Outta Here! by ituen(m): 8:16am On Mar 22, 2008
gilgee:
@Nurse
gbam! Ehen. . . Nurse eh i need check up ooo. make we jam for our regular corner na behind una fence, hope Oga no dey return early today? wink
gilgee:
You don forget sey you promised never to tell anyone?
How come you dey talk for here na sey i dey wash your peteri and sey smoke dey comot from my nose after the normal washing service?

Signal me as usual when oga comot. tongue wink
delib:
nightnurese su, make sure nobody hijack u from me oo
See me see trouble? Why una no dey fit hear something? Why una no fit see better tin, commot eye?

Anyday i no login, i go see say dem wan corner my wife. Even Delib get mind sef to use the word "hijack from me"

Now i don decide say i go stop at my 4th wife, una dey provoke me to unleash my thieving tendencies of kokolets in NLD.

I go put Magun for nightnurse body
angry angry angry



By the way, nice joke u got there, BABY kiss kiss
Jokes EtcRe: Best Of Jokes By Sam Milla by ituen(m): 8:07am On Mar 22, 2008
hehehe grin
Jokes EtcRe: Adedibu Is Recruiting by ituen(m): 8:02am On Mar 22, 2008
Adedibu is recruiting - Why didnt he go to The National Tribune to advertise? Abi na Netwrok Marketin eim dey do

@Ayusman
I don polish your bathroom Slippers.

Oya wear am with your Suit, make u dey go Obalende park cos u don late for work
Jokes EtcRe: Will U Watch? by ituen(m): 7:58am On Mar 22, 2008
some are way old but all of dem are nice
Jokes EtcRe: Who Is Smarter? by ituen(m): 7:55am On Mar 22, 2008
@Web

I like that spirit. Continue your plans in sleeping with som1 else's wife (not my own) and u'll sonn be made a chief of Kuvuki
Jokes EtcRe: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 7:48am On Mar 22, 2008
One size fits all
Jokes EtcRe: The Birth Of Gunpoint by ituen(m): 7:44am On Mar 22, 2008
I wonder how Gunpoint wld look like after that incident
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 7:36am On Mar 22, 2008
He was my forerunner

He came to deliver the good news that i was coming to Lagos

Unfortunately, i used Bellview airlines and i got to LAgos b4 him and i have left Lagos and the good news hasnt yet been proclaimed


Chaiiiiiiiii

When will naija develop? Thank God, John d Baptist aint a nigerian, else Jesus for come before am
Jokes EtcRe: Pyschiatric Hospital by ituen(m): 7:25am On Mar 22, 2008
Me,

I go push that guy from that height
Jokes EtcRe: Lola, You Are Greatly Missed by ituen(m): 7:19am On Mar 22, 2008
i second dat grin
Nairaland GeneralRe: What Will U Do If U Catch Ur Virgin Partner In Bed With Ur Christian Brother/sis by ituen(m): 7:11am On Mar 22, 2008
now thats funny grin
Jokes EtcRe: Ghana Must Go by ituen(m): 7:09am On Mar 22, 2008
hehehhe grin
Jokes EtcRe: You Just Have To Read This! by ituen(m): 2:35am On Mar 22, 2008
MTN sef dey advertise for "the other world"
Jokes EtcRe: Tell It To D Gorrila by ituen(m): 2:32am On Mar 22, 2008
fart fart girl
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by ituen(m): 8:59am On Mar 20, 2008
na which kain locatio be dat
Forum GamesRe: Reply Signatures. by ituen(m): 8:58am On Mar 20, 2008
Well at least they are busier than someone who keeps on dreaming abt being a mosquito
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by ituen(m): 8:54am On Mar 20, 2008
its getting a lot better.

Thank God
Jokes EtcRe: Injin Pailure by ituen(m): 8:53am On Mar 20, 2008
Ayusbaba,

When u wan remodel that section, you gotta use the specifications of a male bla bla

Who do u have in mind?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 300 pages)