Jackpot's Posts
Nairaland Forum › Jackpot's Profile › Jackpot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 174 pages)
Idowu, i cool past refrigerator! ![]() sup? How your side? ![]() |
Dani i've deleted it & i forgive you~ next time, u go do frog-jump for while i'm eatin eba and supervising u~ lol ![]() |
Element F, u dey snitch on me? Dani, your PM is null&void. .double-posting is from bad network. . .BTW is this d first time I double post? |
Opera double-posts when network bad. . .so Dani go buy cool pure-water drink. . ![]() |
Dani this one wey u enter here, dem don give u sack letter? ![]() I thought your Yoghurt-makin business do run on public holidays? |
Dani this one wey u enter here, dem don give u sack letter? ![]() I thought your Yoghurt-makin business do run on public holidays? |
Dani, **coughs** Hi |
so touchy ![]() |
^^shikinah i was wonderin wetin concern gay concern widow. .then. . .it was all twisted! intelligible joke |
Idowuogbo:well, I love my neighbour as I love myself ![]() |
Efemena_xy:kai, Efe don't get it twisted. but girl kudos to you - only Gawd know how you manage tame dat wild animal - now im nor fit get enough of youSo, Efe are u telling me dat Hamid is also a wild animal before you tamed him? ![]() |
Natasha,,:that's lovely. .but don't get it twisted! ![]() @OP 3 + ![]() |
^^Haba!! Efe, lower ur voice na. night don reach abeg ![]() lol |
Idowuogbo:you know one similarity in this love & beef stuff is dat in each case, one person is always thinkin about d other ![]() |
**coughs** |
bright007:i agree u are unduly provoked. Thanks for letting it slide in d spirit of Easter for me sha, she don earn my peace for now. . . ![]() |
Idowuogbo:lol @ d 2 contrasting statements |
jokingmary:make we fear you because u dey waka wit walking stick, abi? ![]() |
![]() |
Hamid, d kissing monster comes here asking for discount and for chance to kiss Efe even on Good Friday! Hamid, fellow sinners like you don repent. .na only you remain. .every body wan enta heaven. Hamid go and confess ur sins and be saved! |
Jumoke Always Zig Zags Yinka D O G M A |
^^Who is 'she'? ![]() and is 'she' a lesbiian? ![]() @OP 5 |
Lol @ Mr Mary |
**coughs** @OP hes a virgin bwoy ![]() |
binhozie:2006 you mean? Why are you guys smearing this place with unpardonable errors? ![]() |
I think CR9 deserves this year FIFA world-best. . .he's the backbone of Real Madrid. . .hitting those crucial goals His work-rate is exceptionary |
**guys, this our einstein go soon turn to a mad man; about 20 failed attempts @ romance ** |
jokingmary:if i hold d gun shoot u, i know say u go fall ![]() even if d gun hold me mistakenly shoot me on top of u, u go still fall ![]() abi, u don forget say i pass u for weight? ![]() Jokingmary, i hear say one ACN supporter mistakenly raised u up |
Does this guy Hamid contribute any humour to this Section? Answer is a capital NO! He only comes here to kiss, kiss, kiss and kiss everytime! The worst thing is dat he kisses my sister Efe! He confuses her with teaching her Hausa Language! Hamid, d kiss-monster shameless goat-kisser can you imagine!? |
bright007:e be like say d bad eggs polluting dis place dey on vacation sha. . . cousin, i see how u scatter dem head wit grammar. . .no mind dem. . .dem chop their school fees! I know say El-Guapo don google MYXOSOMA CELEBRALIS immediately! He thought d biggest vocab is 'young moses' lolz ![]() |
Idowu, thanks for complying wit the ISO minimum requirement for accreditation of threads. . .it's se[i]x[/i] free for now! P/s. . .any other person asking 4 massage & strip-tease will do frog-jump for here! Try ![]() El Guapo d chief instigator, please we no longer want our body to stand erect while reading a mere thread! Lolz ![]() |
**corks my gun ready for some action** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 174 pages)


