Jimino's Posts
Nairaland Forum › Jimino's Profile › Jimino's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 12 pages)
Dis EFCC pple r noice makers. Dey shld fight corruption without sentiment. Hw many pdp governor hv dey declear wanted? Rubbish |
I wil u guys update |
Dat wil b afta d revolution |
Arsenal na walk ova 4 any of d teams. Whch eva team play arsenal shld b tinking of quater finals |
Rip |
Dansuki dey fear abi na guilty conscience dey worri am |
Some pple r so determine 2 go 2 hell by all means posible |
Afta dat chopper clash 4 Bayelsa, GEJ dnt nid a prophet 2 tell him dat; he nids 2 b more careful dan b4, because d boko haram pple in his government r taking d fight 2 him personally. In as much as i dislyk GEJ i wil neva wish him evil tins. |
Der is no way wenger cn impress me any more. He shld go away nd leave arsenal |
So d cure 4 mad person don come out. Goodluck 2 all d drivers wer wan try am bt if u kil person, anoda person go kil u o. |
Abeg arsenal make una loss make wenger park him bag go. We dnt want him anymore. |
Come 2 benin, u wil c benin chiefs wear their skirts. Is nt a big deal. |
Follow d death of mr patrick yakowa nd d subsequent swearing in of murktar yero as d new governor, who is next in line 2 b his deputy? |
It is only a fool dat wil b celebrating d death of man who ws stil active. Dis pple celebrating wil die someday and nobdy wil hear abt it. |
In as much as i dislyk GEJ, i wil advice him 2 bcare because d boko haram members in his government hv step up der fight. |
Let us put setinment asyd. If it is d wil of God dat yero bcomes d governor let it b. Bt if it is not, is a pity he wil last long as d governor. |
If u luk at it critically, islamic leader in nigeria nd some oda countries r failure because all der preach 2 der follower is war nt peace. Bt islamic leaders in Ghana preach peace. Y is nigeria islam diferent? |
Weldon boko harams. If una dey kill only una pple, wahala no dey at all. More 72 virgins 2 d elbow of d BHs |
Hw does dis concern us. Do dey implement previous? So it doesnt affect us in any way |
Na 4 only lag d test dey hold? |
Arsene wenger and d arsenal board get typical nigeria leaders nd government mentality respectively. Dey r nt performing wel yet dey refuse 2 resign. All dey care abt is d mony. Der cup go soon full |
All dis wahal na result of bad government. If GEJ ws serious, all d subsidy mony wat has he nd his economic team use d mony for? refinaries wer nt repaired, no jobs ws created as he has promise. I pray the effect of bad governce shld continue 2 affect d pple in goverment. |
The 7 selling books are : 1) Beauty tips by Olusegun Obasanjo 2) Value of family planning by 2face Idibia 3) How to live in peace by Boko Haram 4) Tactics to win trophies by Arsene Wenger 5) Say no to corruption by James Ibori 6) My love for America by Osama Bin Laden 7) How to develop your speaking skill & public speaking by Dr. Mrs Patience Jonathan. Available in all Nigerian book shops,grab ur copy nw & njoy ur xmas. |
Sabi i talk am 4 here say dat west brom arsenal match na arrangee, dis match don prove am. Wenger is so stubborn dat he dnt wana leave arsenal despite all d poor result. Na wa ooo |
Ok oooo. Lets see hw far dey wil go |
gud 2 no dat some of dis young abokis stil get sense small. D elderly abokis don misplace der priorities |
hw wil dis improve d standard of living of ardinary nigerians |
dey want 2 c ur mony and cars. Oda traits r nt important |
dey want 2 c ur mony cars. Oda traits r nt important |
Dis OP nid medication attention. Make una quick hold am b4 him go enta market o |
As dem dey plan d merger, PDP dey plan hw 2 disstabilize d merger wen election tym don reach. |
shabi john dey among him name? Na him go win am b4 nah, i no nid prophet 2 tell say na him win am |