Jimino's Posts
Nairaland Forum › Jimino's Profile › Jimino's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Anoda means 4 them 2 loot our money. Looters, thieves, |
Gud move by d pope |
Hapi new months 2 all my fellow nairalanders. May God grant us d grace,blessings nd favours dat wil c us tru d remaining days of dis year in peace in IJCN.Amen. |
Hw wil dis improve our economy as if it concern us. Rubbish politicians |
Na dem sabi o |
Na GEJ broda, GEJ is d most gutless, weakest presidnt in d world. |
All dis rep members r noice makers lyk dog dat cn bark bt cnt bite. |
D nxt news wil b 'boko haram member attack a prison facility nd free it members' |
Na wa o, i don laf tired. So some muslim don dey acept gays. Abi no more virgins 4 una again? E b lyk say does BH guys wer don bomb derselves don go finish all d virgins 4 ijana. BH guys 2 sharp. |
Na wa o, evil wil neva stop in dis world. Boko haram and der new brodas dey do der own 4 north, while some prophet nd prophese dey do der own 4 east, kidnappers 4 south, arm robbers 4 west. Cnt i stay in my country nd hv peace? Wer i go run 2? |
Anoda cheap 3 pts 4 evertön. As long as wenger contiune as arsenal manager, arsenal wil neva win any trophy, even if u give wenger messi and ronaldo. Time 4 wenger 2 go is nw. |
If FG must negotiatn, D negotiation must include building of burnt or bombed churches, taking care of pple dey(BH) hv made 2 because widows, widowers, ophans, disable etc. Without dis, d negotiatn is useless. |
Even devil's agent dey recuit who go negociate 4 dem wit FG. Whch pple wil dey recuit if nt der agent or sponsores. Wonda shall neva end |
FG shld nt try dat rubbish, dis Sanusi nid 2 hv his head checked. If d pple in government dnt loot our mony, by now nigeria would hv being a beta place. |
Dats wat u get wen u go 4 cheap highness |
Most nigerians prefer meaningless, useless songs 2 sensible songs. |
U c wat weeds nd ganja cn cause? Wen wil he b normal? |
U pple dnt undastand. D evil spirit she is talking abt r our past leaders and even d present once, dey r evil in der toths nd ways nd spirit in nature because we r nt ready 2 fight dem. |
Abeg make una dis guy cal victor mose make he no die ooo, chelsea stil nid am bside dey jst sign am |
dewize01: If it is the wish of anyone to rubbish our religion and humilate our Prophet, Allah will disgrace him or her in life of the present and the hereafterdo u mean ur blood suckin allah nd prophet? Holy Ghost fire wil burn dem 2 ashes |
Lets wait nd c d outcome. I wish dey can do d same 4 late Gen sani abacha |
It is simple, d security force shld carry out regular chk on mosques and islamic skols nation wide. |
D devil is capitalizing on d dis unity among christians in nigeria by using dis demons. If Xtians in nigeria can b united in prayer, dis demons in islam is a small tin 4 God 2 deal wit. D CAN president shld do more in his country rada dan flying around d world. Xtians b prayerful, 4get abt our diference, we r all serving d same God via Jesus. May God help us. Amen |
Anoda set of hungry blood sucking islamist sect again? Dis una allah nd muhammed no dey satisfy 4 blood. Na GOD ALMIGHTY get power pass |
D tax we pay as individuals wat has d pple in government used it for? Is it nt 2 acquire jet 4 demselves. Wil collecting tax 4rm churches make d pple in government do d ri8 tin? Abeg make una leave d matter jor, na only God go help us. |
Wow, kolo toure na double player. Him dey play both on nd off d field |
Atiku dey loyal nw because of him 2014 presidential ambition. All of dem r crooks |
Ok oh, we don hear, |
are sure such churches r actually use 2 worship GOD or bizness centre wer some selected few make money |
Is gud 2 no dat our Army men can do something else oda dan carry gun abt. |
Our leaders dnt believe in God, they only go 2 church or mosque 2 make d numbers. So hw cn u change such pple? Most of dem hv der own gods in der house. |