|
Romance › Re: Do I Need To See A Doctor, I Can't Do More Than 3rounds by Jmichael1(m): 8:38pm On Jul 18, 2022 |
I always land in the hospital whenever we have sex,
u go soon land for grave....
bros no kill urslf ontop notin ooh...
u can never fill dat hole,no mata hw u try...,jst do ur best and leave the rest for another man to continue....
after all no be only u she dey knack. |
|
Romance › Re: Why Do People Derive Pleasure In Stealing People's Fowl for food? by Jmichael1(m): 8:19pm On Jul 18, 2022 |
I no go ever 4get wetin we do people fowl 4 igbogene,bayelsa state....
nah their u go knw say there are many ways/skills/styles to kill a fowl...
bt las las,all nah fun and part of the street life.. |
Romance › Re: What Is The Most Stupid Thing You Have Ever Imagined? by Jmichael1(m): 8:12pm On Jul 18, 2022 |
I once imagine say i go jst see full ghana must go of money for bush.....
bk then wen i still dey village.. |
Romance › Re: Are POS Girls Lowkey Ashawo?? by Jmichael1(m): 8:08pm On Jul 18, 2022 |
The real lowkey olosho for naija na those grls wen dey sell fruits and bread by road side.... |
Celebrities › Re: Osun: Nigerians Mocks Portable For APC's Defeat by Jmichael1(m): 1:08pm On Jul 18, 2022 |
Dat guy no send anybody ooh....
no hw no hw,the least 1m cum boad for he side |
Romance › Re: Is This The Most Beautiful And Sexiest Woman Alive by Jmichael1(m): 8:47am On Jul 18, 2022 |
UptownVibes: Dry plank If you check very well,she/he might even be transgender.. Chest flat like table tennis board. hahahahaha....i swear |
Romance › Re: Is This The Most Beautiful And Sexiest Woman Alive by Jmichael1(m): 8:43am On Jul 18, 2022 |
Dis dry plank,..
dis 1 no follow jare.... |
Science/Technology › Re: See The HUGE BAT I Killed This Morning by Jmichael1(m): 5:56pm On Jul 17, 2022 |
Omoh u jst dey make me laff |
|
|
Politics › Re: Portable Mocks APC, Tinubu After Oyetola’s Loss After Being Paid. Sings & Dances by Jmichael1(m): 5:47pm On Jul 17, 2022 |
Dis guy go dye mumu die ooh.... |
|
|
|
|
Politics › Re: Osun Decides: PDP Is Ready – Okowa Reacts As Adeleke Wins Governorship Poll by Jmichael1(m): 8:24am On Jul 17, 2022 |
Abeg hw many vote labour party get?
dat 1 na dey important pass..... |
Nairaland General › Re: What Made You Cut Off Ties With Your Best Friend(s)? by Jmichael1(m): 8:36pm On Jul 16, 2022 |
blue01: The guy sees himself as the most holy, any other person around him is not holy. same reason i left mine... |
Politics › Re: PDP Wins First Polling Unit In Osun Election by Jmichael1(m): 4:05pm On Jul 16, 2022 |
Labour party nko? |
Politics › Re: Osun: They Are Collecting Our Money, I Haven't Seen Any Votes - Party Agent by Jmichael1(m): 3:57pm On Jul 16, 2022 |
Na mumu agent u be...
normaly,them suppose cast their vote 1st b4 u gv them money |
Romance › Re: She Said I Shouldn't Use Condom If I Lover Her. by Jmichael1(m): 12:09pm On Jul 16, 2022 |
camri: what if i want a child. unless so..... |
Romance › Re: She Said I Shouldn't Use Condom If I Lover Her. by Jmichael1(m): 11:55am On Jul 16, 2022 |
camri: you dey fùck raw? i no dey try dat play ooh.... bt guy,fear grls ooh....she fit tell u say"condom burst and every tin enter her body...u knw nah. |
Career › Re: 3 Signs That It’s Time To Quit Your Job by Jmichael1(m): 11:48am On Jul 16, 2022 |
onlyempress: Issokay ooo... What if na job wey dey pay #1m a month? for which country? |
Career › Re: 3 Signs That It’s Time To Quit Your Job by Jmichael1(m): 11:45am On Jul 16, 2022 |
If u no dey achieve anytin for the work... |
Science/Technology › Re: Today Is World Snake Day by Jmichael1(m): 11:27am On Jul 16, 2022 |
Lalasticala will be in a joyful mood today.... |
Romance › Re: Groom Was Seriously Placing Bet With His Phone During His Church Wedding by Jmichael1(m): 11:24am On Jul 16, 2022 |
Beebah2000: assistant ke??
I just hope say u dey chop their money well well.
No be like say u go talk say ticket don cut  bae....na so gamble be....
u win atimes and also lose atimes...
bt las las,God no dey shame us.... |
Politics › Re: Governor Zulum Donates 259 Houses To Police Officers (Pictures) by Jmichael1(m): 11:21am On Jul 16, 2022 |
Bornbiafra: you are depressed fool....
Politicians will continue using you guys....anumpam hahahahaha....nah frustration wn finish u so... |
Politics › Re: Governor Zulum Donates 259 Houses To Police Officers (Pictures) by Jmichael1(m): 11:14am On Jul 16, 2022 |
Bornbiafra: you an idio..t for quoting me enemy of progress,abeg go hug transformer.... |
Politics › Re: Governor Zulum Donates 259 Houses To Police Officers (Pictures) by Jmichael1(m): 11:11am On Jul 16, 2022 |
Bornbiafra: When I see people praising politicians for doing what they are paid to do ..I laugh for this country Nigeria oga abeg try to appreciate good tin 4 once.... |
Romance › Re: Groom Was Seriously Placing Bet With His Phone During His Church Wedding by Jmichael1(m): 10:59am On Jul 16, 2022 |
Beebah2000: them just dey waste money
I hope say no be your source of income too  noooo bae......
i get my main source of incum bt betting na assistant source of incum... |
Politics › Re: Murtala Nyako Declares Support For Tinubu-Shettima by Jmichael1(m): 10:12am On Jul 16, 2022 |
I hear say one party lyk dat go labour in vain today again ooh.... |