JustPowerApps's Posts
Nairaland Forum › JustPowerApps's Profile › JustPowerApps's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 (of 43 pages)
Atiku optimizing gig again Nah cancellation go still rock una ![]() |
![]() |
Mah go register before one old man will come pick her too ![]() |
® |
They don carry his one wife enter disney land sotay, the guy carry am come nairaland. Boys don scatter the floor ![]() You sef tell your wife to close her kitty or dem never start to dey bash her |
See as e dey cry like person that got his Paypal account blocked . SIMP ![]() |
Nice marketing ![]() |
22Mili |
Eben91: ![]() |
When will this female profiling issues be put a stop to sef. Both men and women have their case abeg. You as a pastor sef is often difficult to understand, you talk to the right and to the left most times. |
Plateau of all places Playground of Bandits ![]() |
You sef harrash am. No come disturb us with junk updates ![]() |
Ama need 12hrs workout before I can read the epistle ![]() |
Lagos people be dating each other for years and they won't even know each other's name not to talk of where the partner came from The city of roamers ![]() |
He should do the needful and support Oyetola. That's the only way he can regain his honor in the party |
Nothing go sele, las las, you sef go break your membership card like Obasanjo did ![]() And turn political side chick dey speak parables afterwards Owe ko kuku ni tan lenu agba tele ![]() |
Tell her you don't have, and watch her reaction to it. If she is still good with you. Then she's probably not a wrecker, though one can't actually pin point gold diggers of recent, all girls have switched to friend zone scams. It's their newly found niche. |
The futureless awards rather Broke ass awards of Africa ![]() |
Nice yab. The thing be like Fliptop, the Filipino Rap battle league ![]() Waiting for FG's diss track
|
Politcal accusations are always funny. Him be like, they were hawking membership cards Una still dey rig for primary YEYE PARTY |
PDP no dey do primary? abi dem never ready ? |
When aren't rich enough for a girl. Even your breath can be enough reason to dump you. HUSTLE Kings and forget the bitches. They are not worth it. |
gypsey: That's a beach house in florida? ![]()
|
Some girls still dey ask guys for asap 2k. Nah why I dey always talk say some Nigerian babes worse pass batu bearers, they no go believe. Why form toush when you gat nothing for pocket. This woman already raised half a million and you still dey borrow gstrings do ashawo of 5k for 4rounds but wait O, when did street begging turn to white collar job wey person fit save #500k nah ISWAP money e go be. For someone to save 500k, the person must have spent thrice more. |
They often forget the masses when they talk about electoral candidates winning the election. Shey nah aregbesola go vote ni or tinubu sef. No be us go vote? ![]() Me I sha know be say, both Adeoti and Oyetola no get level for here ![]() Nah PDP's turn, make Adeleke our man take his mandate. |
Word |
You wan start vawulence dey find low key lawyer ![]() |
That's a very confusing question ![]() |
![]() |
Double wahala for derry body. Your case pass wilson tagbo's own, this one nah 1 week, 3 by 3 troubles ![]() Wetin another man dey lash for free, nah im carry you reach court. Life no balance ![]() |
®