Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 92 pages)
Welcome back sim |
itzLanreY:English, physics, maths, chemistry plus any other science subject.... dat's the requirement and you choose ICT.... U have evrything futa need, man |
Computer science is highly competitive in FUTA... With your result, you are very good to go... |
10years and you no castrate d guy..... |
nice one, op Buh i refuse to ask 4 money wey i go take invest in my stomach God bless ur pocket so dat u'll b able to do more |
Arsenal fan b lyk, chelsea already has a champions league spot, even if dey kill us on saturday, we are having anoda europa ticket...and two europa ticket equals 1 champions league ticket.... |
Mumu team carrying europa cup ontop head lyk gala.... devil go help una and u end up loosing 2nite, dont even tink of kumin to england...just go to albania or serbia, make dem register una dere... |
for ur mynd, u want selfie..... |
lolz... Nigeria e yaf suffer... all dis old agbada wearing, potbelly people no get anything to do again, who knows,maybe dem get free period sha |
Lolz....diz spurs no dey hear word o...dem no wan duff hat for d new champ.... i think ayam liking d chase nw... |
ladesson:brosssss... ur lie get big odd o..if i put 100naira ontop am, i don become multibillionaire b dat o... |
I dey perceive draw soup.....shey wenger don turn chef ni... |
The phone callers: to know every details about them is so easy, let dem recieve phone call, den u know dere name, date of birth, state of origin, account number, no of children and so on... d kynd tin wey kum pain me pas be say, no b only people wey dey insyd bus go hear dem, if dem recieve call 4 ur syd, u go tink say dem swallow sound system |
I dont know why i find it difficult to believe diz... |
messi...If only i shall touch your garment..... |
And at d end of the day, modric dey think say im go conosole rakitic... dat awkward moment when the consoler finally get being consoled by the consolee... |
Something within me tells me marcelo dey dope....,. anyways, we will set up a committee to look on dat.... |
Pastor pikin....fear dem |
Pls, correct the topic no one is an island of knowledge... bros, make i no lie u, u no try at all, come to d babe level nah, must u scatter im brain?? |
Im wife go b lyk "i don marry dis one" |
Choi.... |
I aint a producer and neither am i a musician.. DO they earn well and is it a good occupation? 5k to 10k per production for a starter, jux a guess which kynd occupation no dey gud in naija? what is the best way to learn? music production is more dan joining kick with snare and percussions on ur DAW'S, look 4 pesin wey don tey 4 d game to guide you |
Is it a must my money must recieve AC 4rm d bank abi which kind problem be diz now... money wey i put jejely 4 one place make im dey recieve natural air, una kum pack am go tok sey one yeye whistle blower tip una dis aint funny anymore, gimme my money oo... |
i Feel ur pain ma'am ur bobo is a wannabe daddy, he likes d tag and he aint ready to carry out d responsibility, dat's why he turn magician wey dey apper and disappear.... d only things dat matters now is the happiness of ur son and make sure d bitterness within you doesn't affect it... if u wish to move on by getting another bobo, no problem buh beware of d hit and run niggas hovering around coz dey like ur spec(single mother)... concerning ur magician bobo, he might be back stronger very soon coz he knows ur weakness now which is financial prob...pls, when he comes back, be mindful of his tongue, dere type can lie o, so watch out... lastly, both parents taking care of a child can be a little bit difficult at times not to talk of a single mother, dat why u nid the creator to help, jux give him a call... |
Omoh, see exageration o... d black uniform wearing guy assault d babe but not to dat extent Naija lawyer, i hail thee |
I dont give a fv.ck about d show buh as pple dey support diz guy, i suspect say d guy get confirm jazzman wey bad pas drogba own and if care is not taken, he might load d 25m inside SUV kum naija... |
I think afonja's should offload dis guy by loaning him out... d flatrons might not be interested coz dey might think d guy prowessity no fit match d calibre of player wey dey play dere league, all afonja's just need to do is lure dem by adding a small change wey dem go put ontop d guy.... £500k should do.... if dis guy play dere league, e no go reach 2month before im go show d full potential wey im get... by dat tym, d flatrons no go wan loose am and d afonja's can now slam a £200m price tag on him i know flatrons will pay it... why? c'mon! dis guy is in form of is life... |
k33p pumping |
wetin b my own |
Men In Black |
Divay22:Cowardice... abeg leave green alone for traffic light joor.. put one and two words together and let d guyz also feel ur flow... |
God punish poverty |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 92 pages)