Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 92 pages)
I no want another HiTV |
Omo see H I P |
Wot a brace! |
A guy getting it from the other side.......irritating..... I guess im brain don dey reset to factory setting |
Small slap Small punch Small belt Small koboko Small gun Small coffin small world Sharp small girl |
Wetin im dey tok nw.... Advertising your book, hope you don pay seun?? Sharp guy, u even include teaching mathematics for jss 1-3 student U get mouth joor, any way na way.... Nler's, me sef dey teach chemistry o plus biology sef.. .. I dey teach maths, buh i no wan hijack the slot... Pls, i no like physics o, i no dey even near am... My padi na maths and chem... . |
Saworoide Was dope then.. .. Aresejabata and araparegangan HBD |
Nice Dribbling...... Check Free kick... ...check Skills.....check Throwing... . Check Pass accuracy.. ..check Shot technique.. ...check Wot else?? Baddest player ever liveth, bad thing he was born a nigerian Well deserve |
If you ask me, na who i go ask |
Why is she sounding like pesin wey jux chop suya finish... Abi wetin be aaassssh,....ssssussssshhh.. . What is happening in the video?? |
What can i say.. .. Weldone Dr Tobi |
Networking ko ICT ni When his wifi connection disconnect, let us know.. . |
What shall it profit a man that comes here shouting my school is beautiful knowing fully well he has a grade point that is not capable of making a MTN to MTN flashing in that same school.. . |
really? where the hell is the hellish list of the gaddem hell called universities |
celebrity marriage diz days and Chinese product..... still dont know which one day last pas when a man say he want his wife to be submissive, dere is more to it..... |
no kompany, mendy and sergio... chai, the noisy neighbours gat the excuse they needed.... e pain me sha... get well soon, aguero and tune to skysport to see how the blue army go dismantle ur sky blue mate |
rumours everywhere minaj is with me, oya pass am round |
if it cant backup the rom without rooting which can void the warranty of the phone, then it is useless |
Naija guyz no dey dull... Kudos to d other guy wey sample ur bae.. . He successfully restore ur bae's memory to factory setting.... To hell with previous warning..... If truly u luv ur bae, why thinking of breaking up with her??.. And u finding it difficult to get rid of the scenario caused by ur girl, i think u also nid to visit the guy... A guy capable of restoring a memory should be techy enough to do a cache wiping.. .just ask him to put you in a recovery mode and he will continue with the rest Advice to ladies wey no dey hear word, there memory verse be like "we are just friends nah, there is nothing between us" *yimu* Una go hear word after proper random sampling.. . Dont get too close to guyz, if you know nothing dey dere |
Pesin cannot be hacked in peace again nw, dey will be saying somebody is lieing.... Mtcheewww.....maybe it is dere hacking.. . |
Playing against a chess oscar winner (2009-2013) This is wickedness... Hw dem dey do the pairing? |
Jamb feeding tertiary instistuiton since time immemorial... OAU as a case study.. .. Imagine the number of students wey go choose that school,... Imagine the number of Student wey go beat the cut off point (120).. Imagine the number of student wey go apply for post utme.. 2000 naira multiply by the population, imagine the number of digit you're going to get.. Now imagine the number wey dem go kum give admission... My advice If u get bellow 220 and u no sabi VC or registrar, change of instistuiton is still on, ur chance of gaining admission in all these fed. UNI's is so slim,... And dont think because u sabi one lecturer, e go use im Influence help you, na OYO tinz u dey o.. . Knowing some instistuiton cleaners sef beta pas some of this lecturers, dem go jux give you high hope on nothing.. .. Fine, some state and private universities fees might be scary to dose wey no fit afford am, why dont you try other fed. tertiary instistuiton like fed. Polytechnic (OND), fed. College of education(NCE)... Innovation school also dey dere sef.. I think that is better than staying at home or wasting money on jamb lesson where some newly graduated SSCE and empty headed, Soon-to-learn slay queen no go allow you concentrate on the exam that you yourself know it's going to be tougher than the previous one you have done(now, i think am talking to dem guyz) 2-3years, you are through with your programme (jux pray make ASUP, COEASU or any other board no spoil your joy and fast make your fellow student no cause trouble for school) and make sure you come out with good grade After then, go for D. E without wasting time... |
cant believe my eyes when i saw pochentino jubilating... anyways, a beautiful own goal deserve a conteNIC jubilation pls guyz, am a lil bit confuse right nw, Geoffrey kondogbia own goal or mitchy batshuayi own goal, which one deserves a puskas award?? |
stoke giving wenger stroke since 1620bc stoke city, the only epl team that has the highest number of players who won the uefa Champions League... if dem beat arsenal today, i wont be surprise... to all the gooners fans in the house, hope your heart pills dey with you sha.... coz health center far from nairaland bus stop o... it is not easy to buy lacasera all because sey u wan quench thirst and u now discover say na Schweppes dey inside |
newlander: newlander:in 2009, chelsea bought matic at £1.5m and they sold him around £16m at age 25, they bought him again for fee worth £21m.... after four years of rejoining chelsea, they sold him for £40m at age 29... i hope man u wont allow other team scam them as they scammed chelsea... at age 34, man u should be able to sell him out for nothing less than £65m |
last time i checked, one manchester team won first 5 pl games on a strech last season and guess wot, dey are the defending champion now.... we know d tym wey dere okro dey normally ripe... ![]() itz jux a matter of time |
2face signature.....dat guy na character ![]() who on this earth uses a currency sign as a signature?? |
come to think of it, his healing go dey cheap o coz we are not going to pay him in pounds buh in naira i think we should give him a try... |
the weight of this make up wey dere face go reach 50kg the tin jux make dem luk lyk a doll.. |
then, they should sell their foodstuffs, cooking instrument and use the money to buy bag of garri simple as ABC |
he should audit when oga has never given a go ahead..... una eyes go clear very soon... |
haymekus:see dem.... na nw bale don turn crayfish.... enjoy the squad while everything is still working at ur favour |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 92 pages)
