Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 92 pages)
Anambra next governor... naso e dey start |
Maybe d word beautiful has anoda meaning... |
This is my comment |
Best league in d world |
Is there any formal agreement that u will b paid 50k b4 dey fund ur account.. if na me dis is wot i will do, i go withdraw 100k go play 2 odd.. i get 200k i go pay tithe 20k, them am left with the real money wich is 180k.. am off to d bursars offrce to clear my conscience... bursar collect im 130k and i carry my 50k.. 50k plus d previous 80k wey dey collect A.C 4 bank equals 130k same amount with bursars share.. bottomline.. i settle my conscience i settle bursar i settle church i make God happy i have excess and i would b patiently waiting 4 d next overpayment if dangote, adenuga and d rest have ur mentality, me and u no go pray make God let us b like dem... |
diz and many more are d reason why one man is hiding somewhr pls, dont quote me for clarification |
CHaI... |
U dont have to blame buhari on diz, i think am d one at fault. back in dose dayz when i was a class captain in my pry school, i r'mba mr suraju would give me an order to write d names of vernacular speakers.... power was in my hand, my classmate go begin dey beg me buh at d end, dem go do d needful by dropping 5box, bribing...u may call it, buh i dont blame dem, who get mind to face mr suraju double headed cane bonded with rubber band??... it's a matter of, u pay me or u see pepper... after few weeks, story changed, regular customers no dey roja me again, class go dey silent as if recession grip my classmate vocal cord, traces of staggered english began to emanate... after some month, my mate kum begin dey tear english lyk bro soyinka... na so diz guyz spoil market 4 me o... had it been, i ain't collecting bribe and mr suraju's order was ignored, native language would have been dominant. sorry, y'all can put d blame on me.. |
100K is too small compare to what he is doing at chelsea presently |
Drille, hope d contract is reasonable?? coz a gem lyk u deserve nothing but d best |
Beta pikin Baba God wey do ur own go help me answer dat anty |
Beautiful nonsense |
me and u posting on diz thread is an achievement for attention seeking davido and mr seun osewa. wot else do i nid 2 say, congratulation bro, i fink u gat wot u nid... |
Hustling and buzzling small state, large population |
Dem take am do ritual and she go r'mba where im go
#yimu |
Nice one, mr governor |
4 ur information dis year eclipse go apun insyd my compound gate fee is as follow: regular: 10K VIP: 50K VVIP: 100K Galz wey get *coughs*: free of charge Guyz wey gather muscle; i take God beg una, no show face atall coz our eclipse is allergic to seeing bouncers |
new race |
R I P C6H5NH2 Motherfvcking aromatic amine, this guy no dey see erythrocyte 4 face, na termination straight and when red blood cell no dey body cadiac arrest fit set in this stvpid chemical na hell of a badas$, exposure to d vapour sef is sumtin else, na to go find galon of water dey wash face... One of d major reason wey i always choose to wash apparatus before practical session and after dat, my participation is over for d group... no b mah fault, dem go tell u sample a, b, c... u no knw which one wey fit end ur career if not properly handled... it aint easy being a chemist... shoutout to all lab tech in all institution...una weldone sir R.I.P to dis great man once again, i pray may ur gentle soul rest in perfect peace.. |
Lucky u |
We are all in one prison or the other.... |
His own opinion |
U go fear association diz days o
where dere headquater dey sef?? |
Choi....na when boxer dey get seat belt... mr oburuku, i hail o... |
JABULANI |
True definition of ONE CHANCE |
Mango don dey get wing again... |
Miss world soccer winning eleven 8 days no player, i repeat, no player has speed compare to obafemi martins if i take d guy tear race, u will nid a power bike to stop me.... @topic, how many well experience guyz apart from Captain JOM do we have in the national team... if given d chance, e no go flaw, 4get say e dey play chinko league |
Wat da fv...k u mean anoda dude is pounding diz 1 dat looks lyk an hardon killer diz earth has turn to sumtin else, am off to jupiter |
Ooops Come again bae u mean d guy gave u a digitalize penetration or an expression of physical bonding?? |
Pervs |
Headmaster edward, wot d fvck was dat?? u beta respect ursef who knw u gan sef, if no b say u dey shout ur name for every single wey u drop... apology not necessary, u b God? nonsense Yeyebrity sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 92 pages)