Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 92 pages)
Dat'z it... |
Duarte get airtel free recharge card..... Buh i no knw d ammount......e b lyk say 1,500 |
All diz comentator dey try o...... Imagine calling a single name wey b lyk sentence over and over "Christodoulopoulos" if u think say e easy, try am make we see.... mind u, u are on ur own o...... If atall u get d liver 2 try it, make sure say ur tongue get duplicate... |
uzolexis: Stupid ref...favoring Greecewot do u xpect? d guy no wan make zeus lead team come im house nah.... |
I tot dat ball waz in o.... |
A big thank u 2 d dutch 4 saving mah petrol...... |
I fink itz high tym dem start 2 dey put a.c for stadium o.... |
When two south americans faces each other......it'z hard to predict..... As 4 me, i'll say bon voyage, uruguay safe journey, brazil wish they could contine buh pesin wey enta molue go drop 4 im busstop.... Wot a pity.. |
O boi.....u try 4 ur dream o ![]() |
He was nt well positioned.,. He thought messi iz gon change d direction of hiz kick..... |
I only knw of 2 players... Emenike carlos tevez |
Havilah,d gala event itz gonna start at wot tym? |
Anoda loss united awt of d league cup |
If d babe really luvs u as u luv her,trust me, she aint gonna dump u 4 anoda guy |
1st ola: Quickly Impregnate her. daz all.bad guy..... ![]() ![]() |
Yaya toure beats mikel obi to win BBC African player award...,. If mikel nw beats yaya toure to win AFOY..,..Do we have a big deal?...why d hating? |
As 4 me, scoring goals iz nt a problem for C-JOM... D guy do d scoring when it pleases him d goal wey im kum score 2day is to show d whole world dat d captain band wey im put 4 hand no b beans..... #TeamC-JOM |
sicily4u: he manage to score against a weaker team playing in Championship, na waoo for this useless chelsh.it fans, why don't you guys create a thread when Yaya scores for city ? inferiority complex dey worry una, YAYA FOR AFRICAN FOOTBALLER OF THE YEAR 2013, if mikel like make he score hat-trickdiz guy dey reason wit im anus.,.abeg,no follow am tok again |
olaplus170: John Obi Mikel..He scores when he wants, all u haterz pls go and D I E.. Chelsea till I die bizibrain: Up Mikel, haterz go and jump in2 lagoon. Mikel 4 APOY.point of correction [size=20pt]Captain john obi mikel[/size](C-JOM) u think say e easy.., |
Underground mommas in action.... |
Distingue: Come 25th of this month, it will be exactly 11years that have been dating her. The relationship is becoming miserable for some reasons, hence my planning to leave. How do I go about it without hurting her ? Please advise, no insult.can we knw d reason why d relationship iz becoming miserable? 11yrs relationship iz free of sex |
[quote author=dipo+]There's a conspiracy between FA refs to ensure Arsenal does not win the league [/quote]Bros,abeg go back 2 ur cage |
O boi....if u reach church on sunday.,abeg,do thanksgiving o....... Assuming say u don follow dose guyz enta d same vehicle go onitsha....u no go reach half of d journey b4 u go sleep....and if u kum wake up,dont b surprise if u see urself among angels shouting HOLY! HOLY!! HOLY!!!....u don die b dat.., next tym,if any other person ask u of a direction.,,jux pretend as if u no hear..,. |
[size=20pt]chai....Diz bross don fynd job sotey sun don melt im brain..... D only job wey im kum get naw nah 2 snap photo put 4 NL..... God punish joblessness! Bros,abeg no 4get say anoda interview dey 2morrow o[/size] |
heykims: I wonder y people keep corpses in mortuaries stocked among other bodies, I pray my body neva grace dt cold room in decades to come.c diz 1 wey wan spoil market.....dnt b surprise if dem transfer ur corpse go pluto.... #Na9jaWeDey |
Hmmmm |
[size=20pt]BABAAA![/size] 475 milla abi 475 thousand? |
Hmmm |
Akdams: A draw is okay for me. Then wait for them at the Emirates.for diz match,arsenal is as gud as dead take it or leave it..... |
Ckakaka... [size=20pt]o boi,see pendulum bob[/size] |
Mumu arsenal......instead make dem open punny make napoli put d 3rd goal jejely and easily,dem kum dey form sista bridget..... Kum see hw dem miss europa league automatic ticket naw... Let's c hw dey're gonna cope in d round of 16.... All i knw is dat dem go meet any of diz teams;P.S.G,barcelona,atletico madrid,real madrid... R.I.P Arsenal |
_____ dey fire pas ferrari (a) bugatti veyron (b) henessy venom (c) caro (d) mclaren F1 @topic driving all diz carz on a typical 9ja road na sucide mission |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 92 pages)
[/quote]Bros,abeg go back 2 ur cage