Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 92 pages)
I make use of d flanks with a 4-3-3 formation..... Na diz kynd thread u go begin dey ask ursef maybe ladiez dey nairaland...... |
Metaphysical! |
More lyk a sermon 2 me.... ![]() |
Wot iz diz world turning into sef?... calamity yobo in an act of child abuse... me no knw say Adaeze na 1 kynd crazy bi..t....ch............ upon all d men wey full naija, na im mom hussy wey im go snatch........... |
Thisssss life..... |
I see mikel as a player who doesn't care abt hiz career... nt ready to take up challenge... nt ready to develop... I dnt blame him sha, making £80,000 per week on d bench will make him win APOTY nxt year...... In other newz... Wycombe 0-5 chelsea d young bluz on rampage patrick bamford, isaiah brown, john terry and ivanovich on scoresheet |
if dem ask selebobo sef, im go talk say make dem replace im name wit TY MIX 4 dat list..... |
Fan milk.....fan yogo |
Fibo27: . Argentina is currently above Germany in FIFA rankings so if it were by rankings, it wud hv given victory to Argentina insteadlol.....which kynd ranking b dat....bros, germany is ranked 2nd in d world while argentina is ranked 5th...........u can check fifa website 4 confirmation... |
Neymar messi suares NEMESUS |
Enemy of progress... If u near mah hauz ehn......na holy ghost fire go fire u... |
I waz xpecting 2 see his home address buh u omitted dat....why? |
I'll b thinkin abt it... |
Nice one..... D short man made it at last.... Congratulobia 2 all goonerz fanz |
Make i spoil ur imagination small... ![]() Do u knw whr ur future wife was yester9te? Do u knw whr she intends 2 slip 2nite? Do u knw hw many guy wey don give ur so called future wife "koba koba koba" guy,i pity u o..... 4 diz century, u still dey carry women mata 4 head lyk gallas.....u beta wake up |
Yes keh.... E sha beta pas d home arrest wey sum men dey put dere women all in d name of full housewife..... |
am i d only one dat fink cortana dey predict based on fifa ranking ![]() |
Wot do u xpect wen u ve an argentine as a pope.... |
dutch vs dutch 4 final |
I fink keshi shld stay 4 jux 1 more year...... Changing a coach naw fit affect us 4 nations cup |
Thrash! Wot a nice way 2 increase population 36states to 54states.. no problem....atleast,d president go get more place 2 visit when it'z time for campaigning 4 election... |
Fan pu$ie is a he-goat |
borehole tinz women dey try oooo... |
Anoda group topper.... |
A status job man: e get 1 place wey im wife go knw as office....e go dey very close 2 im babe alwayz....im wife go get tym 2 monitor am wella... A bizness man: reverse iz d case....a bizness man no get office, 2day, na sokoto, 2morrow, na anambra....nxt 2morrow, ogun...... Im wife,as a typical naija woman, im no go get tym 2 monitor am wella.... If she'z nt monitoring type, she might be a lil bit nervous seeing her husby travelling alwayz.. for example, let say her husby travel go maiduguri and im kum hear 4 news dat dere waz a bomb blast dere.....u can imagine wot would happen even b4 she go reason 2 give him a phone call jux 2 knw maybe he'z fine... |
I fink itz high time nigeria starts breeding young talents...... Players lyk isaac, awoniyi, iheanacho, yahaya,etc shld b our focus right now.... |
No standing up and no sitting down 4 pesin wey swallow pestle.. Na d absence of cat wey make rat dey form king kong....... Pesin wey dem dey carry wife kum meet, im no nid 2 carry ladder all because say e wan peep... If wall no open, lizard no go form landlord pikin wey tok say im mama no go slip, make im 2 dey warm up 4 night vigil.... africa iz xo endowed wif proverbs....... PROUD 2 B AN AFRICAN |
d match iz gon b sum kynd of a cagey affair... A pacy team who make use of d flanks very well against a cool temper style of play team who make use of d flanks aswell...... We might nt even see much of valbuena, evra, benzema and dorobucci 2day....oh sowie..i mean debuchy.. The blues knws hw 2 convert set pieces very well....d Nigerian defence line shld b watchful of diz....a certain girould and benzema shld b well tamed... France iz a team who get being fustrated easily....since our pattern na fustrating type, dat'z an advantage 4 us....all we jux nid 2 do 2 ignite d fustration is 2 make sure dey don't score in d first half or we score b4 dem... I will want a kynd of situation whereby wingie will play at d left flank and moses playing at d back of emenike....and the kynd of connection btw them(moses and emenike) shld b a strong one hoping 2 see a more lively mikel 2day... |
homesteady: I thought all this Greek gods are just myths! My brother they are real oh!u jux dey knw... zeus,hades,anthena,ares,apollo,etc...... No b small meeting dem do ontop diz match o |
Wot a nice way 2 waste mah hard-fought petrol... |
cheguevera: TEAM PENALTY KICKSpena wetin..... Greece go win diz game at d extra minute.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 92 pages)
