Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
If dis is true o,den agbo shld go ahead suing abanah to court...... |
As d yoruba's will alwayz say "dada o le ja sugbon o ni aburo to gboju le" MEANING: dada no fit fight but e get broda wey fit fight 4 am am nt so suprise...inasmuch as GEJ still dey on dat presidential seat,[size=20pt]BABA IYABO[/size] is still rulling us |
shey dis skul na university or a modified secondary skul?...cuz i can't imagine why student are being expelled bcuz say dem no go chapel.....mtcheeeeew *lights up weed nd start smoking* |
Make azonto or antonio go sit 4 one syd jawe.....bcuz say d gurl don leave u naw,na 2 collect such a huge ammount of $ 4rm her..nanszenceee |
[quote author=PAGAN 9JA]how will this affect the price of G_____ [/quote]fill d gap ursef,u go knw wetin go apun |
3-1 |
BB(boko boiz) @work |
[/quote]fill d gap ursef,u go knw wetin go apun