Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
Abeg,gimme d source of dis newz o |
Xmas sha! ..... As 4 me,i dey mah hauz o |
Make she go join nepa staff....she no go nid ladder at all |
Dis 1 na dish or antena? |
I fink he did a berra thing by giving d money 2 d neighbour 4 d children school fees buh he has 2 fynd another money nd give it 2 d pastor cuz it's a pledge...it'z beta u dnt make a pledge dan nt fufiling it nd moreover,pastor go chop na ![]() ![]() |
And u fink dem go post am here..... |
I don see her. Am i free 2 go naw? |
Can sumone tell em 2 free dat butt? |
OP....u're 4rm which planet? ...... Shey dat 1 na kissing 4 ur planet? |
Oh my my! |
Me no get worst celebrity nd 4 d best...[size=28pt]i don't have[/size] |
All dis trash wey una dey say no concern me....all i want is d Afcon trophy bak in 9ja |
Na wa o |
sexkillz,i'll advice u nt 2 jubilate o cuz we dey go tribuna.... I gat petitions wey full 50pages... meet me at d law court |
[quote author=peachez'n'cream]This izz hilarious, can't stop laffin mehn![/quote]Q : peachez dey laff? A : peachez dey laff Q: peachez don chop? A: peachez don soak gårrîî |
Alright.. |
87B-63B Abeg debt na debt jawe.... |
I don see dem.. Can i hv my MB back right naw? |
Nice one |
Na dat child wey catch my attention....me no see d rest... wot a cute gal! |
No time 2 check time....time no dey,d time wey dey sef no correct i woo u and u no gree instanta,u're on ur own o if i wan kum show u mercy,i go give u 48hrs....afta dat,don't b surprise if u see me wit anoda gal....dose are d gals wey understand tym....if u woo dem lyk dis,dem go accept u within micro seconds...even sef,sum go don accept u b4 u woo dem.... |
Na wa o.... Anyway,i don hear sha |
Why all dis galz kum dey form lyk dis? |
Is dat all? |
https://recruitafricanetwork.com/wp-content/uploads/2012/12/job-7-300x198.jpghw much dem dey sell dis helment? |
Buhahahahaha....I thank God 4 my own ooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() https://recruitafricanetwork.com/wp-content/uploads/2012/12/job-10-209x300.jpgo boi,dis guy go suffer o...wot if d rain kum dey fall?....e go still sit dere.. |
[size=28pt]U mean lyk dis[/size] https://www.helpguide.org/images/sleep/snoring_225.jpg Where does the snoring sound come from? Snoring happens when you can't move air freely through your noseand mouth during sleep. It’s caused by a narrowing of your airway, either from poor sleep posture or abnormalities of the soft tissues in your throat. A narrow airway gets in the way of smooth breathing and creates thesound of snoring. [size=28pt]Common causes of snoring[/size] * Age: As you reach middle age and beyond, your throat becomes narrower, and the muscle tone in your throat decreases. * The way you’re built: Men have narrower air passages than women and are more likely to snore. A narrow throat, a cleft palate, enlarged adenoids, and other physical attributes that contribute to snoring are often hereditary. * Nasal and sinus problems: Blocked airways make inhalation difficult and create a vacuum in the throat, leading to snoring. * Being overweight or out of shape Fatty tissue and poor muscle tone contribute to snoring. * Alcohol, smoking, and medications: Alcohol intake, smoking, and certain medications can increase muscle relaxation leading to more snoring. * Sleep posture: Sleeping flat on your back causes the flesh of your throat to relax and block the airway [size=28pt]4 more,visit:[/size] http://www.helpguide.org/life/snoring.htm |
I blame myself 4 watchin diz award o i can't belive say dem give yaya toure dat award sha |
Hehehe....Sum guyz go see dere result 2day,dem go loose dere appetite |
I won't b surprise if dis couple give birth 2 pikin wey tall pas electricity pole |
