Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
Idowuogbo: Ur house! Soak garri and down it wiv moinmoin elewe.[size=28pt]and u go chop am if dat's wot ur guy offers u?[/size] |
[size=28pt]i pray he recover chap chap o[/size] |
[size=28pt]wait and lemme ask alfa kabiru... [/size] |
I Jux dey my hauz jawe |
[size=28pt]4ny gal....u're in luv wit a guy wey no even knw maybe u dey exist or not...nawa 4 u o[/size] |
[size=28pt]na wa o! .,so,sum places lyk dis still dey 9ja[/size] |
[size=28pt]dis iz serious o....103 dayz and e neva return...dem sure say dis man neva die naw[/size] |
[size=28pt]mehn! Poor man dey suffer o[/size] |
[size=28pt]mr reporter,can u say a simple bye-bye 2 ur blackberry...[/size] |
[size=28pt]Underworld mummies in action his parents gat 2 start praying 4 him right naw..if possible,make dem go into fasting.... Lol....m sounding more lyk a prophet[/size] |
[size=28pt]na ur gal b dis?[/size] |
[size=28pt]i will only date a muslim if she'z nt wif a bomb[/size] |
[size=28pt]na wa o..[/size] |
[size=28pt]ladies...una lyk 2 dey give ursef wahala.... I fank Baba God 4 making me a guy,wetin concern me wit glowing skin[/size] |
[size=28pt]Lol....OP,u b 4ny guy o.....d money nd resources wey belong 2 U & I,sum useless set of pple go dey do am anyhw dem lyk,u kum tell me say make i no tok,make i dey pray 4 dem infact,i don dey suspect u sef[/size] |
[size=28pt]lol...guy,u try o[/size] |
Afam...kum celebrate dis tin o....at least,u must gimme 6 bottles of ......... |
[size=28pt]Wif d lyks of carles puyol,pedro,xavi hernadez,andres iniesta,etc......if i dey among d super chicken squad wey dem wan fixture 4 dat match,i go pretend as if i dey sick cuz dat catalona squad wey i dey see so,dem fit disgrace any team o[/size] [size=28pt]anyway sha,anything fit apun...our super chicken fit prove me wrong....i rep team 9ja till i kpai[/size] |
[size=28pt]me neva see ghost for reality b4 o but i don see am 4 nollywood movie...infact,dere ghost dey get shadow[/size] [size=28pt] yah! I believe say sum dead dey reincarnate...yoruba's alwayz call dose pple "AKUDAYA"...dey believe say if sum pple die an untimely death,e go migrate go anoda place far away from where his/her relatives no fit locate am in order 2 fulfil d number of dayz wey God don destined 4 him or her[/size] [size=28pt]na only God knws hw many reincarnated beings wey we don count during census[/size] |
[size=28pt]Olusegun rahman abayomi mimiko(ondo state)---perfection,intelligent,impressive[/size] |
Jux speechless.... May her gentle soul rest in perfect peace |
[size=28pt]hapi new year![/size] |
[size=28pt]guy,i luv ur way... Hapi new year![/size] |
[size=28pt]Hapi new year![/size] |
[size=28pt]lol...hapi new year,bro[/size] |
[size=28pt]All i could r'mba is dat,i was Meditating around 11:00pm on dec 31st 2012 me no knw d tym wey i slept off na suddenly i hear pple wey dem dey shout hapi new year! Hapi new year!! wit alot of fireworks...i kum wake up,i look at d tym nd it waz january 1st 2013..00:09am....[/size] |
[size=28pt]May the peace of of d Lord neva depart u,may his infinite mercy abide wif ya,anything u lay ur hands on shall prosper....go and note it down,..so shall it be IN JESUS NAME[/size] |
I wanna stop being a player....galz don tire me....i fink it'z high tym i hang my boot ![]() ![]() ![]() ![]() |
GEJ na my guy...d advice i go give him is dat,make im believe in himsef... |
Nawa o,na only 2 award 9ja fit get... Anyway,congrat 2 omo baba olowo & miss kedike |
I sabi d sec. anthem wella but dat primary own,i don 4get am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)

