Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 159 pages)
Empty space brain dead joke ![]() |
phemybof: shut ur dirty mouth up, u nonsense guy.dey were talkin of real issue wich bad poverty devlpmnt party of PDP want to use to disorganiz INEC plan to condut fair bt not fre election n u ar sayin gari pric,hw dos it match?.lets gv oursef brain of speechwhere do I know you from? ![]() See animal dey call human 'nonsense'! So as you mumu reach you no know say INEC na PDP? Na so ur brain dull reach? Answer me! |
kavey10: hopefully the price of garri will reduce when this is introduced into the country.omo forget na naija we dey, the prize go increase possibly. ![]() OP, supply link abeg if no be joke! |
Gerrrrrrrout hia jooor ![]() See ur fat neck jega, abeg park well make see btter tins sir ![]() U no talk of garri prize, na salary prize u dey talk ![]() If I vex I fit stone dis man hot eba for face ![]() Nonsense!!!! |
Todaynatoday: h i p for the hip for the hipolodo, na so dem teach u ![]() Correction; H.I.P for the hip for hipopo, P.O.P.O.... Abeg no time joor! |
Halamadrid!!!!!!!!!! ![]() Make una follow chop eba and vegs and egufs lol! If you wan soak garri all join! |
usbcable: I like.bro thnks! Sorry for that, I will join u guys soon. *hugs* |
Abeg I don tyre and tube sef madam if you wana die make u die we don't give a damn cos even ur husband (wife rather) 'don't give a damn' period! |
nikky341: ha haomo forget link make we watch am here joor, shey u no dey see clear ni? Here na viewing center Ooo |
nikky341: a beg link plswww.nairaland.com/sport/ajax vs realmadrid |
siddiq202: what if I dont like it? does it mean that I'm not a true madridistabros make I hear word joor! HOW OLD ARE YOU SEF? U fit take ur age go collect money for bank? ![]() Old man like you ![]() |
I love him so much ![]() |
babseg: wey that crocodile?na true Ooo, I wish e go chop dat yeye govno wey enter water for onitsha dey form mc ![]() |
pDude:whaaaat? ![]() Abeg no tryam Ooo! |
Mehn I hate these dudes, that get real life and rap confused... Don't get fuCcked up, don't get shOt, tryna claim wOt yOu nOt ![]() |
BabaTony: The girl is toto and dicke, that's why?then she should go and fucck herself ![]() |
Let's go!!!!!!!!!!! If you are a true madrid fan like dis post... Halamadrid ![]() |
Ayamatangas full dis bash Ooo abi na my eyes? ![]() Naija (Nairaland) babes una no dey try Ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo! Abeg make una try dey reduce those make ups ehhhn, una dey scare horse away na ![]() I no wan marry for outside Ooo ![]() |
Omo see water Ooo ![]() Na canoe sure pass like dis abi na flying boat? But where u wan see fuel sef Omo na to turn fish be dat Ooo ![]() but honestly eh, make hammer truth inside our brains, dis our obodo naija na so so ugly ugly places plenty pass. Anambra, onitsha, kogi infact all the zones just look so dirty I mean wat av they(leaders)been doin since independent? ![]() Somebody even post one yeye place wey be like cemetery from PH say na zoo... ![]() Even lagos gaan wey dey over-rated no try at all. Small rain fall every don turn kpotorkpotor Na only VI and IKOYI dem dey fix, abi? We wey dey for ghetto dem no send us but na we vote pass... Dagrin don tell us b4 say make we no vote but we no dey here word. Omo I dey vex dem for kukuma let dem whiteee rule us till 1996 or even 1999 before dem collect am for dem hand demOmo una fall my hand Ooo... God punish bad man!!!!!!!!!! |
That's just the way they are. You just av to be patient. I guess! |
@yuzedu, roft...*choked* *still laffing mao* But seriously, are you serious? ![]() |
[quote author=Ileke-IdI] ![]() CHESSBOARD na #1 suspect. Hardworking @ hunting zoo animal for bushmeat.[/quote]ehen ![]() |
No contradictions! No wonder the nigga-bitch don't give a fhuck about females in BBA LOL Damn! This is some 'homies over hoes shyt' mane. WTF! |
Omo na wa o! shey dis na zoo abi na poo? ![]() Abi PH hunters don use all the animals do bush meat? Anyway, I think GEJ should be assigned to manage this zoo since he have PHD in zoology, abi? |
haibe: Not all that claim to be muslims are muslims indeed just as not all christians that claim to be christians are christiansand wat about those christians dat killed muslims in jos and even ate up they meats...? What do we call dem? Cannibalistic christians, abi? |
Classicalman: You jealous niggas need to get a life. If he no enter water, they will say he is insensitive. Enter water they will say it is publicity stunt. Haba! Wetin we go do to please Nigerians sef? Abeg u guys should go and kiss a live transformer if you don't like what he did. Mshewww....oga if u no ge beta tins to yarn make just shut ur isht down! Ok, assuming flood affect ur zone like dat, then ur govno come hold mic enter the water dey yarn dust n tek pictures. How u for feel? ![]() |
Dis govno dey mad, dey craze, dey parrra... You enter water dey face camera, shey na werrin flood victim go chop be dat? ![]() U for kuku swim d water so we go no say u serious barawo kawai!!!Instead of you carry enof bags of garri... Abi u no knw say water don pass garri. Mtscheeeeeeeeewwwww!!!! |
[quote author=bianca.d]the services of cleaners.gardners and supervisors are urgently needed for an outsourcing company in lagos state Niger please call 08155777779 for further information[/quote]OP abeg shey u be agaent ni, abi na help u wan render here...? Kindly post the location of the company na.... |
Dis man no fit for a president Ooo ![]() |
See beta match here sef... ![]() |
fredoooooo: puyol break his hand .......scores? |
Abeg close dis thread, una nor get work... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 159 pages)




abeg link jor 