Celebrities › Re: Wizkid Gets A Customized PJ Floormat For His Newfound Status (Video) by KingDash: 11:29pm On Oct 17, 2021 |
hopexter: Bloody nobody like you  I swear to God I better pass you... no be mouth. |
Health › Re: Help!! Fungi Is Spoiling My Face And Neck by KingDash: 4:00pm On Oct 17, 2021 |
|
Celebrities › Re: Wizkid Gets A Customized PJ Floormat For His Newfound Status (Video) by KingDash: 2:40pm On Oct 17, 2021 |
hopexter: So what about you, who are you  I look like musician, dumbass guy.. |
Celebrities › Re: Wizkid Gets A Customized PJ Floormat For His Newfound Status (Video) by KingDash: 2:33pm On Oct 17, 2021 |
meanwhile davido don become tik tok star... after messi na wizkid. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:17pm On Oct 17, 2021 |
|
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:16pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: Boss abeg na, I dey starve If I get I go holla you. |
TV/Movies › Re: Gulder Ultimate Search: Viewing Times And Channels by KingDash: 2:09pm On Oct 17, 2021 |
ole best coach |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:07pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: Give me I fit still salvage am Omo.. I don forget am sha |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:06pm On Oct 17, 2021 |
czarr: She get phone bros she just no like you like that, which girl no get phone today?, I would advise you to move on, your time is too valuable for all those childish play. But... If you still want to run am, tell the girl say make she no worry say before next month end you go change your phone and you go give am the one wey you dey use, say make she just try give you means to contact am, even if na her Sister number. this guy get brain abeg.... wisdom plenty for your head, I dey learn from where this guy dey. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:02pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: Come give me update chairman  You dey pH? I dey somewhere oh...I dey find update like this bros... the one I been get kids don cast am. |
Health › Re: Help!! Fungi Is Spoiling My Face And Neck by KingDash: 2:00pm On Oct 17, 2021 |
Numerouno94: I hope this aint vilitigo? bros that thing na eczema |
Health › Re: Help!! Fungi Is Spoiling My Face And Neck by KingDash: 1:58pm On Oct 17, 2021 |
see skin abeg... Omo na like 2 guys for naija go get my type of fresh skin |
Celebrities › Re: Janemena Reacts To Prince Kpokpogri Leaked Audio On Dirty Sex by KingDash: 1:54pm On Oct 17, 2021 |
ThreeEyedRaven: This kpokpogri is an idiot. Even if he slept with her why announce it if not for his stupidity and childishness but bros even if na me Bleep this kind girl, I go tell the world.. |
Celebrities › Re: Janemena Reacts To Prince Kpokpogri Leaked Audio On Dirty Sex by KingDash: 1:48pm On Oct 17, 2021 |
Hezzyluv:

The Kpokpo grills is unperturbed too, he had his own share from the honeypot and moved on...  naso baba.. ashaawo no dey care na. |
Science/Technology › Re: Stunning Shot Of Gorilla Surrounded By Butterflies Wins Photography Contest(Pix) by KingDash: 1:44pm On Oct 17, 2021 |
fattprince: Mosquitoes as well as the parasite they are passing which causes malaria have evolved too. Most insecticide hardly kill them now. well... we dead. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 1:19pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: For where? I dey use Nokia no wonder... try buy even if na iphone 6, you go get leverage. we wey dey use 11 pro max we no need to approach babes, once them don see 3 cams, them don classify you as big man.. from there na easy fuckkkk. I no know when last I carry mouth toast woman. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 11:26pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself: Me just wan smash Bros for here ba, as long as you hold iphone you fit fuccck anything even if na winch, which kind phone you dey use sef |
Romance › Re: Please Who Knows This Song!!! by KingDash: 11:22pm On Oct 16, 2021 |
paste007: no its not it, the song am talking about he sang it very fast. infinity by olamide and omah Layy... I'm in 2019 wow.. well I just wanna advise my 2019 sef stay away from naija girls. e get why. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 11:05pm On Oct 16, 2021 |
revived: Nah Florida rental filing, Virginia benefit , ach to cl account, and check dae hot now
Site nah old school abeg i fit get your digits |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 10:25pm On Oct 16, 2021 |
revived: You Dun F*ck Up Alaye
So if you cash out now nah babe you wan reason
As benefits dun scarce una no go save Vigirna info sef dae drop bit nah soap
Editing of documents, Filling, Convincing cl for selfie, hours on lappy
After all these you wanna blow it on puuusssaaaayyy
Use your head nigaa and invest in your future bros which update dey abeg? |
Romance › Re: 5 Girls. Help Me Choose A Life Partner. by KingDash: 10:16pm On Oct 16, 2021 |
carry the one with the sweetest pusssssy.. |
Romance › Re: Why Do People Get Tattoos? by KingDash: 10:06pm On Oct 16, 2021 |
only wayward people own tattoos.. |
Romance › Re: What's The Best Approach To Tell A Girl That You Like Her And Want Two Of You To by KingDash: 10:04pm On Oct 16, 2021 |
EzegeNdiigbo: Take her on a date and profess your love to her..simple. useless advice by a simp.. |
Celebrities › Re: Prince Kpokpogri: Janemena & I Had Sex Severally (Leaked Audio) by KingDash: 9:45pm On Oct 16, 2021 |
lusid: the way wey naija girls dey do hookup this days dey fear me I dey tell you brother, me wey enter badoo dey find babe, I no know say na ashawos full there. |
Science/Technology › Re: Stunning Shot Of Gorilla Surrounded By Butterflies Wins Photography Contest(Pix) by KingDash: 9:43pm On Oct 16, 2021 |
iamyemiakins: I'm telling you!
My lodgemates and I were just talking about the population of mosquitoes in our environment these days.
Dem too boku! Everywhere mosquitoes! Kilode!! this place na thier headquarters... if you see the sizes of mosquitoes here bros... plus insecticide don't work anymore, probably they've evolved.. I don't know man. |
Romance › Re: Airtime Giveaway Alert by KingDash: 9:34pm On Oct 16, 2021 |
Toonice: More blessings how much him give? |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:31pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself: These days I don't care about girls or relationships, I'm more focused on making money cos where I stay, you no fit smash with money, na Yahoo boys dey date all the girls, all of them with their iPhone 11s, I just see them, acknowledge their attractiveness and just keep on minding my business. Make I just cash out first I go start to reason all those things. you care about girls.. na because you no get money. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:27pm On Oct 16, 2021 |
czarr: Lmao Just invest the little money you have in dressing like a yahoo boy(dress like you have money), and get plenty lamba(lies) for mouth.
Promise and fail is also a weapon in your Arsenal, go out more often looking posh even if money no dey your aza, even if na only two bottles you drink for posh joint follow the girls dey reason make sure better lies full your mouth, say you dey expect better money like month end or something like that....
tell the banny something like " have you been to so so and so happening place, say make wetin you dey expect just drop you go like take her there and as you go change your phone you go like change her own to( we dey call am promise and fail) if she like your yarns you done straff am be that, e get lamba wey you go get for mouth sef you go collect the one wey she get.
Girls dey deceived by appearances, let your packaging match your lamba (lies)...you go dey straff plenty speaking from experience bro, it's why we call dem fish brain. make una give this guy award abeg.. you wise. |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:25pm On Oct 16, 2021 |
INTERNATIONAL11: Talk to them regardless of your current status, some will still vibe with you ... Give it a shot benin girls brutal, them dey like material things |
Romance › Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:23pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself: Come give me bombing site chairman bros drop ya phone number.. |
Celebrities › Re: Prince Kpokpogri: Janemena & I Had Sex Severally (Leaked Audio) by KingDash: 9:20pm On Oct 16, 2021 |
lusid: i been wan fùck dis girl when i go calabar one time 4 one carnival. We don plan book everything but sth came up you don fuccck up.. wey you fpr register before kpokpogari. |
Science/Technology › Re: Stunning Shot Of Gorilla Surrounded By Butterflies Wins Photography Contest(Pix) by KingDash: 9:18pm On Oct 16, 2021 |
Zegemi: Butterfly is even scarce in Nigeria this days I wish it were mosquitoes. |