Literature › Re: A poem for Nigeria at 52: The Giant Is Asleep by LarryTreash(m): 9:32am On Oct 01, 2012 |
Wen has a goat turned in2 an elephant, abeg A GOAT IS GOAT. |
Politics › Re: Oshiomhole Having His Portrait Taken (Picture) by LarryTreash(m): 1:00pm On Sep 21, 2012 |
Dis photo shoped |
Crime › Re: Is Desmond Eliot Dead? by LarryTreash(m): 12:06pm On Sep 15, 2012 |
Joke sctn pls |
Romance › Re: Can You Stay Friends With Your Ex? by LarryTreash(m): 11:48am On Sep 15, 2012 |
Its lik keeping ur dead dog. |
Family › Re: How Do I Deal With An Annoying Father-in-law ? by LarryTreash(m): 11:46am On Sep 09, 2012 |
Wel i knw its a difficult 1 bt u also hav a hand because u said u knw he was lik dat b4 u got married, wel first u hav 2 get ur husband 2 b on ur side, den try 2 keep ur FIL at distance 4rm both u & ur husband. U knw wen u r 2 freqent wit ur inlaws, dey wil start seeing foults in u bt wen u r at distance, dey wil value u also b afraid of u because dey dnt knw wat u wnt 2 do & wenu wnt 2 do dem. |
Celebrities › Re: Pictures Of Dbanj With Ludacris And Akon At Ludacris's Weekend. by LarryTreash(m): 4:54pm On Sep 06, 2012 |
We r nt dautin a fact dat u r dia bt @ list do ur own tin, no b 2 dey follow follow celebs snap b d KOKO. because as i dey c u so Omo na u dey realy sit 4 d LONGEST TIN, Abi Don Jazzy don Jaz all ur talent? O boy open ur eye & sit up. |
Politics › Re: Abia Was An Abandoned Project – Governor Orji by LarryTreash(m): 11:25am On Sep 06, 2012 |
Dis statment is made by a veri mad "IMBE"  |
Politics › Re: Abia Was An Abandoned Project – Governor Orji by LarryTreash(m): 11:24am On Sep 06, 2012 |
Dis statment is made by a veri mad "IMBE" |
Romance › Re: When A Girl Is 30+...and Still Single. by LarryTreash(m): 11:16am On Sep 06, 2012 |
God way giv u big head go giv u cap way u go use cover am. |
Jobs/Vacancies › Re: When Your Boss Refuses To Pay Your Salary? by LarryTreash(m): 9:50pm On Sep 04, 2012 |
Giv him rat poison. Him PAPA;> he shldnt try dat wit me oo |
Car Talk › Re: Nigerian Man Builds Working Helicopters From Junk by LarryTreash(m): 1:06pm On Sep 04, 2012 |
Dis is "KEKE CHOPER" nice bt dnt fly it across my hause abeg |
|
Jokes Etc › Re: Be Careful What You Say In The Presence Of Your Kids Lol by LarryTreash(m): 12:36pm On Aug 26, 2012 |
 d little gal is jst doing wot Mum ask her 2 do. |
Jokes Etc › Re: What Will You Do by LarryTreash(m): 9:57pm On Aug 20, 2012 |
I go force her finish d food alone |
Jokes Etc › Re: This must be a Miracle by LarryTreash(m): 9:33pm On Aug 20, 2012 |
Dat wil b a miracle... Imagin say Dangote wil evrytin way him get 2 me. |
Celebrities › Re: Ten Worst Nigerian Celebrity Stage Names (Part 1) by LarryTreash(m): 5:12pm On Aug 20, 2012 |
2face- watin i undstnd 4 dis nam b say him no be watin u dey c wiz kid- dis 1 na wizard pikin e mean. |
Business › Re: Picture Of Biggest Private Mansion In Nigeria? by LarryTreash(m): 4:47pm On Aug 20, 2012 |
Abeg no copiar Ram & Goat, Ram fine bt Goat sweet pass. Dat structure is nice bt IBB own sweet & gallant pass am by far far far.... |
Romance › Re: Describe Your Ex With Any Kitchen Utensil................... by LarryTreash(m): 4:02pm On Aug 17, 2012 |
Salt, cos i stil mis her. |
Fashion › Re: Why Do Ladies Wear Foam-Padded Brassieres? by LarryTreash(m): 3:56pm On Aug 17, 2012 |
D brest don sagg |
Politics › Re: Fake Army Students Arrested In Delta by LarryTreash(m): 3:58pm On Aug 12, 2012 |
Did u say Nigerian Army? God forbid....olorun maje oh!!! |
Romance › Re: A Poem About Bad Boyfriends & Husbands by LarryTreash(m): 6:22am On Aug 08, 2012 |
NEXT WORLD TRY 2 BE A MAN. If dia wil b a next world.  [color=#770077][/color] |
Politics › Re: Bayelsa Adopts Own Flag, Coat Of Arms And Anthem by LarryTreash(m): 6:15am On Aug 08, 2012 |
In my hause every body is a republic of his own, we all hav Flag,Anthem,Coat of arm, even Militery. In my younger sis Army barracks GEJ is in cell. |
Romance › Re: Guys like girls with skimpy dresses and tight trousers, but they won't marry them by LarryTreash(m): 11:07pm On Aug 07, 2012 |
Y i go marri her, mak she use our money 4 food go buy KATAPOT Cal am pant, buy siv way dem dey use 4 sivina papsow xloth. |
Family › Re: I Am Pregnant, Depressed And Want To Be Pampered by LarryTreash(m): 10:58pm On Aug 07, 2012 |
We d foundation is bad everytin becomes bad, wat i mean is dat hw both of u started ur relationship matas because i dnt tink both of u tried 2 knw eachoda beta b4 going in2 marriage. |
Celebrities › Re: Charly Boy Prays In Church & Introduces Linda His Alter Ego by LarryTreash(m): 7:20pm On Aug 06, 2012 |
Mad man in d church. |
Sports › Re: Nigerians Representing Other Countries In The Olympics!! by LarryTreash(m): 7:15pm On Aug 06, 2012 |
I godo psss if given d chance |
Family › Re: Do People Still GiveTheir Babies These Funny Names? by LarryTreash(m): 9:06pm On Jul 26, 2012 |
Buhari Babagida Atiku Goodluck Sambo Elrufai Theodore OrjiBuhari Babagida Atiku Goodluck Sambo Elrufai Theodore OrjiBuhari Babagida Atiku Goodluck Sambo Elrufai Theodore Orji |
Literature › Re: Made In Nigeria English by LarryTreash(m): 1:31pm On Jul 22, 2012 |
Rain beat me today 1 Like |