Michelle55's Posts
Nairaland Forum › Michelle55's Profile › Michelle55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 153 pages)
moscow0147:hian! Marry kwa? Shey na marriage by instalmental we go do or na higher purchase own? |
greg42:hmmm..ok i don hear,na d ruff wey i get 4 u na im make me 4giv u oh |
greg42:lolzz..iffa hear! 4 which planet dat wan wan take place? U beta carry ur time and wear dat iron pant wey i bn buy 4 u inside aswani mkt vry well. I dey quick vex oh |
greg42:tankio,olowo orimi.. I bn tel am bt im wan form galadima ontop our mata...jst pity am abeg!! |
moscow0147:lolz.. I'm jst smiling in swahili! Well let's hear the final verdict from greg42,weda im ready 2 relegate im office 2 u |
greg42:awwwn,tnx dear.btw how do u knw dat i'm easily scared of tinx both fiction and non fiction? That's why i dnt even tink of seeing a horrofic movie if i dnt av any1 by my side 2 avoid running 2 any1's room in d middle of d nite... I can't fit shout. |
Ride on dear...its getting more interesting and scary... I fear for sophyluv tho |
Hmmmm,orishishi 4 nairaland. How can dimple be the cause of a man cutting ties with hs wife? Nsogbu di oh,@op no member of my family both extended or odawise have dimple bt I DO.Mind u there isnt a case of infidelity btw my parents.. So dimple shouldn't pose as a threat btw ur cousin and his wife |
greg42:hahahahahaha.. Funny dude,abeg no remind me of wetin i no wan do again oh else na ur moutg go take d heat oh..ermmm,make i jst sidon here nd watch u do ur tin sha |
Hmmmm.. Dishing out the beautiful tales as usual. Weldone dear |
greg42:*smiles* what i do oh? |
Eleyi gidi gan... Btw, kaffy leave her hubby alone,karma s a bitch u knw! |
greg42:sure sweerie.. I trust u to alws deliver |
greg42:sure sweerie.. I trust u to alws deliver |
dikerebel:Lolzzz,u no go kill me wit laugh oh.. Chai, u wicked aswear.. Hehehehe |
keep it coming dear |
Princeelisma:Thanchu.. U r a real gent |
Princeelisma:yeah,i am enjoying every bit of the movie even though you chanced me*smiles* |
greg42:awwwwn.. That's xoxo sweet of you,thanks cupcake |
let her off the hook and move on with ur life,someone more reliable wil breeze into your life when the set time comes. She has already given up on the relationship through subtle means which you refused to see and accept,now the truth is glaring right in front of you and you are still seeking for obvious advice whether to hold on or to let go.. Like seriously,who does that? |
yeaaaah.. My neighbour's vocab paid off, thanks for the dedication cupcake. But wait oh d poster above me,na which network you dey use? See as you just chance me*fearGODoh* |
greg42:Alright... Thanks cupcake |
AlexCk:thought i was the only one that saw that error.. 20 freaking years and op is telling us 10yrs... But on a second thought,e fit b say op dey get partial blindness. You never can tell u knw? |
greg42:should i be expecting an update tonight to congratulate me on my newly acquired grammar(Masterpiece coz i borrow am 4rm my neibour vocab)...smiles |
interesting story you've gat here,following you like kilode.even dat silly gov of mine called Owelle can't stopping me 4rm reading this masterpiece,keep the fire burning!! |
Splinz:very good.. You are truly a perfect lover |
Splinz:And i guess you're not coming back from your trip to the moon or are you? |
4tune490:oya sip small,ermmm..(collects it bk b4 he gulp dwn everytin). E don do b4 u 4get say na sipping i say make u do.. Lolss |
AMAKAVIOLA:i knw bruh,datz y i'm still smiling nd d observation mode |
Hmmmmm... Jst in d observation mode since Nysc throw me enter stream2 bt God knws best! I can remember vividly how most of my friends cried bitterly,i was just laughing oh bt my mind wasnt sweet atall. A frnd of mine said nd i quote' d kain disappoint wey nysc gimme eh,no woman do disappoint me lyk dat since i start 2 date'. It was hilarious dat 21st of nov bt i tnk God Jan s almost here. |
4tune490:yes keh... Do u wana sip as well? |
Hmmmm.. Make i port for here,the real tori surfacing gradually... Crunching my popcorn and sipping my alomo jejely!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 153 pages)
see wetin I dey fear...... mummy mi na lie down I lie down dey beg........ no fex. Nah
No jhoke oooo. Abeg