Michelle55's Posts
Nairaland Forum › Michelle55's Profile › Michelle55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 153 pages)
bros, i neva see oh |
just take tins easy ok............. God will see you through!!!!!!!!! men are just unpredictable |
yea i have lost someone to that same genotype problem but i find it difficult to let go............... i tnk God that i am ova it now |
please upload nw oh |
Fxwarrior: Catch them kwa?How you wan take do am.Enter their room and start snapping?Na wa you o.Yes nah,abi u dey fear to watch dem? |
Agrika: @ poster no mind dem jor, I can relate with you, personally I have this phobia for slim girls, when I say slim I mean the bony, bonga fish type of slim, girls like that can be extremely WICKED as in dem be Jezebel step pikin, most especially those types that can consume all the food in the world and still look like letter "I" Agrika: @ poster no mind dem jor, I can relate with you, personally I have this phobia for slim girls, when I say slim I mean the bony, bonga fish type of slim, girls like that can be extremely WICKED as in dem be Jezebel step pikin, most especially those types that can consume all the food in the world and still look like letter "I"mawa oooooo, shey na only lepa gurls get this washing ni? wat of slim men na? |
femaj1990: i need a lady frm 15 years and above.call or text me 08027264492.you wan becum Senator Yerima? |
Hmmmmmmmmmmmmmm................. How did you know? have you caught them red handed before? Nigerians with fake speculations!!!!!!!!!!! |
none of the above |
hahahahahahahahahahahaha..............no be me oh,u can check to confirm,but pls dnt mention ma name to her,i neva wan die wit beating sha........she is 28yrs of age and husband no cum cos she dy find pesin wey dy naira loaded if u knw wat i mean |
you are most welcome Davik01 |
try hanging out with gurls in neutrality........... just free your heart of wateva fear u av abt dem. u will cum to like and enjoy our(ladies) company........... which u luck dearie |
we know even nid u sef |
una never tire to dey post dis tin? |
i see say una no get work to do,datz why una dey post dis tins here sha!!!!!!!!!!!!!!!!! anyway since una dey find life patner,abeg i wan make una cum marry ma sis.......... chat her with dis username if una dey 2go(swtluv192) |
MMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYY 2222222222222222222222NNNNNNNNNNNNNNNNDDDDDDDDDDDDDDDDD wia una dey na? |
Bros eh...................... na true talk u yarn!!!!!!!!!!!!! dnt worry as from now on,we ladies go change u hear(on behalf of ladies) |
good job!!!!!!!!!!!!!!! please more oh |
just pretend u've nt made it yet and c if she will still acept and love you the way u are |
please moooooooreeeeee oh, i cant wait any longer |
pls update fast oh |
please update fast nah |
pls more write ups abeg oh |
chistar, u don write finish? abi ds one don end? |
Carzola why na? cos of this little trouble |
woah!!!!!!! nice write up |
Woah!!!!!!!!!!! i am speechless with this story............. go on Dear |
3 IDIOTS< NIKITA, DRAG ME TO HELL, KYLE XY, HEROES, SMALL VILLE,24HRS |
chistar gud mawin........... abeg upload quick nah |
hahahahahahahahah........... so nah kiss get her attention? hmmmmmmmmmmmmm, dude e b lyk say u get melecine for evry wman sickness!!!!!!!!!! anyway, more heat to your armpit ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 153 pages)
