Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 372 pages)
mtchew |
hahahaha, killz the last joke was da bomb!! Lwgmc ( laugh wan give me carry-over) Araregem are you scared of true love or what? Eh? No no no no! Just tell me!! |
Araregem you are breaking my heart. Why? |
4 bottles of pure water!! Haba, i only have a crate of sachet water remaining! |
smh |
Indications have emerged that an ideological feud within the rank and file of the Boko Haram sect may have led to a breakaway faction. The new outfit calls itself ‘Ansaru.’ Read more : http://www.vanguardngr.com/2012/02/boko-haram-splinter-group-ansaru-emerges/ |
hmm |
Dyt whats the colour please, i need to know! |
Araregem! |
@otooro, toddlers have taken over the place! Jokes section sucks! |
smh |
how many times una go post this crap!! |
Araregem |
Araregem |
lol, I don build mansion be that! |
hmm |
jokes section needs purging |
Mugu! You fine pass me? Wetin be all these ones sef? Na crime to be fine boy again? See me o! If you be celeb, dem go hate! If you too handsome dem go say you be g ay! If you too get money like me dem go say you do rituals! Haba, na wa for this life! Mtchew |
*slaps Otooro* will you stop caressing my hairy chest? Infact where's Araregem? Someone's tryna take your place o! |
Lord have mercy! Otokoto you again? Guy leave me na. Whats all these stalking about? Must you follow me? Any thread wey I post reply if you no post there na so e go dey do you like say make you commit suicide! Is it by force? I no wan do na. My nyansh too tight, that ya plantain pri ck no go enter o!! And stop calling or texting my line again! Go find someone else, Eldav or Bunmi are suitable candidates! I no be the only handsome boy for NL! You hear me so? |
^ whats that? Your own don start again? Na wa o!! Must i always come across mad people? Whats all these? Dem use people wey dey mad swear for me or what? |
Look at me and look at trouble o! Enclave or what ever they call you, whats your business na? E concern you? If i start my own now dem go say the last person wey I blood still dey mortuary,dem never bury am i come go murder another one! Which kind thing be this sef? Did I commit a felony by choosing to be a celeb? Why cant people stop talking about me? So na this kind thing wey the likes of 2face and Psquare dem dey face? Na wa o! Life as a famous celebrity can be something else at times. Mtchew! |
Sharap abeg! And you stop shouting jor! See as your spit don wet me finish like person wey take em bath for Jacuzzi!! Stupi d boy! Mtchew!!! |
Hehe! nice!!! |
^ what now? Why are you barking? |
@skales, you no go kill me with laugh for here! |
^^ El if na play stop am! I no dey joke!! |
Great joke! |
No kinda stup idity person no go see for nairaland! |
No kinda stup idity person no go see for nairaland! |
Otooro i no blame you, you still dey for stone age, you no know wetin dey happen at all! I sure say una still dey live for mud house! Mumu boy!! |
Skales you funny die! No send 'em jare! He he he he!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 372 pages)