Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 372 pages)
why? |
Bunmi na so ya brain go dey deceive you. Anytime i dey with her you go dey think say na you. If i kiss her now,you go think say na you dey kiss her. Na wa o, your brain dey decode to you say you be me where Araregem is involved. Wonders! |
Seun been tell me say the guy don mad before, i come hear am somehow from Dani mouth too. But i no believe am sha. |
you dey fear make i no beat you? |
lol |
Araregem dey two? No be she i dey tap current from so? You blind? Maybe na that chick wey get 4 o'clock eye dem dey call Id you drag comot so o. I pity you. Old man! |
na lie. Who dash am? Bunmi no fit afford Mobil! Hmm . . See the way em come dey spray the thing sef. E be like say na em first time to use Raid be this. Village boy. |
no, was talking to myself. |
make that thing no smell reach me and Araregem o. You wan show us say una get Raid for house. Mtchew |
then go to raga section cos this is jokes section. Mtchew |
opro what? You mean Those people wey dey sell oproh fish? No be only oprojan, na okrajan. Mtchew!! |
why? |
You Or did you drink kerosene? |
guy i now understand that one o. Wetin you dey type sef? Na broken pidgin or what? Hmm . . See my head o. My babe no dey use am play! |
the day? are you sure of that? |
i want Npjc presidency. |
yes na. To lock one thread na 3 mb. No wonder em own dey quick finish. By the time em don lock 3 threads the thing don exhaust. Poor Dali! |
no, i must type! |
Who is late? |
you are in a dream or what? You must be browse-dreaming! |
@thread, hehehehe, Dani which one be gross again? |
so Dani na 10mb data bundle you dey use. Na wa o. We wey dey use 1 year subscription dey enjoy sha. |
^ abeg clear make i see fine fine babes for front! |
Araregem |
no be only suicide o! Even cyber-suicide sef. According to Apple,e for be isuicide! Mtchew. . . She almost killed me. She wanted to run me dry. Thank God i finally mould sense. Nothing she no say make i buy for her when i nefa even start to enter Jerusalem. I get serious luck! Women bad! |
are you here to lay a complaint about life or what? Mtchew |
and mind the kinda language you use here. If you wan make i come tap current you talk. Sharp sharp. |
whoever brought that message from Yinka should come closer and say it again. |
Dani leave my babe for me na? Na you follow me toast her? Look at me and look at trouble o. Is she the only female celebrity in naija. Na crime say Ebube Nwagbo na my babe? What kain thing is this? If you get fine babe na wahala,if you come get ugly one,ya in trouble. If you no get at all dem go say you be gay or you no sabi toast babe. Haba Dami!! |
Jeez!! What nonsense! What animosity! What unfortunousness what imprudence what discon . . con . . con. .tentedness! What rumptiontiousness! Who gave him the audacity to tear that your Tommy Hilfiger? Eh? Can you imagine the insolence!! Infact gimme me ya address! I go show am . . I go show am say you ge. .ge . .get p. . .per. .son! Wait o ! How your landlord statue dey? Em hu . .hu .ge huge? Em get bo. bo. .dy body? E get wetin ma. .ma . .make i dey ask o. @tanimz, so na your eyes be this? Happy new year my Where have you been? I really missed you o! How Nkeiruka and Azuka na? |
good. |
he he he |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 372 pages)