Jokes Etc › Re: ewuooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo by mikuz(m): 12:30am On Jan 27, 2012 |
Araregem |
Jokes Etc › Re: Men Vs Women Gender Jokes. . . by mikuz(m): 11:53pm On Jan 26, 2012 |
Araregem |
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by mikuz(m): 11:49pm On Jan 26, 2012 |
Otokoto, go collect amnesty o! |
Jokes Etc › Re: All Jokers Offtopic Bar Joint (reloaded) by mikuz(op): 11:35pm On Jan 26, 2012 |
El, you've started skipping ya drugs again! |
Jokes Etc › Re: All Jokers Offtopic Bar Joint (reloaded) by mikuz(op): 11:33pm On Jan 26, 2012 |
El, you've started skipping ya drugs again! |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 11:28pm On Jan 26, 2012 |
Otokoro see the way smileys dey freak you! Na wa o!! |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 6:06pm On Jan 26, 2012 |
I trust you |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 5:28pm On Jan 26, 2012 |
Hehe @Otokoto, You be fine boy o! No pun intended!!
@Angelz na your eyes be that? Where have thou been? |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 4:33pm On Jan 26, 2012 |
Is that you? What a sexy pix? |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 4:25pm On Jan 26, 2012 |
Otokoto you no get work? Which kind joblessness-ness be this? |
Jokes Etc › Re: > Error!___ by mikuz(m): 4:20pm On Jan 26, 2012 |
Ernest God don save you today! |
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by mikuz(m): 4:15pm On Jan 26, 2012 |
Yes o ! I support am! Otokoto go join militant dey collect amnesty <= LWTMB |
Jokes Etc › Re: Men Vs Women Gender Jokes. . . by mikuz(m): 4:04pm On Jan 26, 2012 |
Bunmi whats that supposed to mean? You don start? |
Jokes Etc › Re: Letter To Girlfriends by mikuz(m): 12:12pm On Jan 26, 2012 |
Mtchew . . Ya own just dey start! |
Jokes Etc › Re: Foreign Language by mikuz(m): 12:09pm On Jan 26, 2012 |
@Topman, Na mugu wey you be if you no just know! You no just get sense! Even with the kind useless and demented thread you open here you still dey claim say you dey normal! See as you don old reach,with beards all over ya wrinkled face. . . You still dey behave like toddler. Abeg commot for road make I see sane individuals jor! |
Jokes Etc › Re: Tight Skirt by mikuz(m): 11:58am On Jan 26, 2012 |
Hahaha, Great Joke! |
Jokes Etc › Re: Funny/dirty Words Used In Nigerian News Papers by mikuz(m): 11:00am On Jan 26, 2012 |
Nigeria and the testicles of the he- goat |
Jokes Etc › Re: Funny/dirty Words Used In Nigerian News Papers by mikuz(m): 10:44am On Jan 26, 2012 |
Hafiz Ringim: He Came, He Saw, He Buckled… – ThisDay |
Jokes Etc › Re: Foreign Language by mikuz(m): 10:17am On Jan 26, 2012 |
I no just know wetin mad people see for jokes section. Any body wey wan pratice lunacy na here em go come! |
Jokes Etc › Re: Foreign Language by mikuz(m): 3:23am On Jan 26, 2012 |
na wa o! Na mad people just full everywhere! Hmm |
Jokes Etc › Re: With One Word Describe Your Moderator by mikuz(m): 12:40am On Jan 26, 2012 |
otokotolish |
Jokes Etc › Re: ewuooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo by mikuz(m): 12:38am On Jan 26, 2012 |
who is Mikuz? |
Jokes Etc › Re: Who Is The Most Obedient? by mikuz(m): 12:33am On Jan 26, 2012 |
@chuksikem, ok Palm wine is superior to Champaigne. Can you stop spitting on me now? See as ya spit don wet me like say i enter swimming pool! Only God knows why you took this thing up like this? Are you an aspiring palm wine tapper or what?
Ok fine,i agree i haven't tasted champaigne before and dont even know how it looks like. Can i now have some rest? |
Jokes Etc › Re: With One Word Describe Your Moderator by mikuz(m): 12:19am On Jan 26, 2012 |
unreliable |
Jokes Etc › Re: Front Page Suggestions From Jokes Section by mikuz(m): 11:19pm On Jan 25, 2012 |
donkolo are you using Nokia Touch? |
Jokes Etc › Re: All Jokers Offtopic Bar Joint (reloaded) by mikuz(op): 11:14pm On Jan 25, 2012 |
ok Resource, i could have talked! |
Jokes Etc › Re: Drunk Fellows by mikuz(m): 6:30pm On Jan 25, 2012 |
no e funny!
I laugh in Benghazi |
Jokes Etc › Re: Who Is The Most Obedient? by mikuz(m): 6:26pm On Jan 25, 2012 |
which pammy? So you local like this? *pops a bottle of champaigne* |
Jokes Etc › Re: With One Word Describe Your Moderator by mikuz(m): 6:21pm On Jan 25, 2012 |
lmao @ king james version |
Jokes Etc › Re: With One Word Describe Your Moderator by mikuz(m): 5:48pm On Jan 25, 2012 |
mustspin you dey current o! |
Jokes Etc › Re: Front Page Suggestions From Jokes Section by mikuz(m): 4:43pm On Jan 25, 2012 |
Bunmi i wonder o!
@Donkolo, use html view. You still dey junior secondary? I sense that! |
Jokes Etc › Re: Funny/dirty Words Used In Nigerian News Papers by mikuz(m): 4:41pm On Jan 25, 2012 |
@midway, one of the best pun i have ever seen! |