Romance › Re: Should I Be Bothered About This Statement By my Girlfriend by MrBroke(m): 7:44pm On Nov 28, 2023 |
E no mean. Enjoy your turn, if e no work out then e no work. No go dey do love love. |
Celebrities › Re: Uriel Oputa Has Frozen Her Eggs At 35 Till She Finds Mr Right by MrBroke(m): 7:42pm On Nov 28, 2023 |
Freeze the egg so she fit dey chop hot dog steady, na serious boiling dem go take unfreeze am o. Life sweet sha na people dey set useless goals and dey live life to please others. If she like she fit break the egg self.  |
Properties › Re: 10 Omonilelawyer’s Rules On What You MUST Do Before You Buy A Land Or House by MrBroke(m): 12:20pm On Nov 28, 2023 |
Thanks man. Was very insightful |
Romance › Re: Sex Life In Abuja And Benin by MrBroke(m): 8:44am On Nov 28, 2023 |
This one na wasted product |
Romance › Re: If You Earn N250,000 A Month by MrBroke(m): 12:11pm On Nov 27, 2023 |
Wetin I wan save that amount do  Even some billionaires no get that amount for account. Life is meant to be enjoyed and money is meant to be invested, na mumu go save that amount keep for bank. Once money reach 2m, you can invest it or start a business that would generate more income. Your motivation write up no make sense. No be everybody need 300 million to enjoy life or be happy. Some get am still dey suffer |
Romance › Re: Love Making In Swimming Pools Is Getting Out Of Hand!!! by MrBroke(m): 10:11am On Nov 27, 2023 |
slaawomirr: Damnnn niggarrrr
Reason I don't go anywhere near any water body be it flowing water body like river Not to talk of swimming I dey mad Same here o. If I wan use swimming pool na private o, just me and who i come with. My Body no fit enter swimming pool wey different categories of people and nonsense dey take place |
Romance › Re: Beautiful Bride's Wedding To A Physically Challenged Groom (Photos) by MrBroke(m): 10:04am On Nov 27, 2023 |
Segkem2013: Love is a beautiful thing Dey play. It is all for personal gains, nothing else |
|
Romance › Re: Guys What's The Meaning Of This "Handshake" ?? by MrBroke(m): 4:57pm On Nov 26, 2023 |
|
Car Talk › Re: What Will You Do In This Situation by MrBroke(m): 2:38pm On Nov 26, 2023 |
Nothing. For the situation I be dey waka for road while you way dey ask me 9 be dey drive  |
Family › Re: My Wife: Why Is The Life of Women So Complicated? by MrBroke(m): 11:50am On Nov 26, 2023 |
Na who send dem chop fruit  |
Family › Re: Who Knows You The Most? by MrBroke(m): 11:48am On Nov 26, 2023 |
Nobody |
Family › Re: An American Woman With Two Husbands And Three Children Is Causing A Stir Online by MrBroke(m): 10:46am On Nov 26, 2023 |
Na middle woman she be. If you know you know |
Christianity Etc › Re: 2-year Old Recites Psalm 23 (Video) by MrBroke(m): 9:24am On Nov 26, 2023 |
I can't read that, since i became a realist I don't know any bible verse by heart. Just some glorified literature |
Christianity Etc › Re: Do Newborn Babies Go To Heaven When They Die by MrBroke(m): 9:22am On Nov 26, 2023 |
These questions should let you know that heaven and hell is an illusion but some ignorant mf would still come tell you shit. |
Christianity Etc › Re: Armed Robbers Attacked Me! I Declared Myself A CHOSEN! They Left Me. by MrBroke(m): 9:21am On Nov 26, 2023 |
One of the armed robbers na Chosen member.  You just get luck say no be other church robber. |
Romance › Re: Why Don't Ladies Talk About Sex Like Men by MrBroke(m): 6:32am On Nov 26, 2023 |
Na you never jam. Dem plenty na |
Celebrities › Re: Meet Nigerian Tiktoker AI JARVIS Who Makes Millions Of Naira Daily From Tiktok by MrBroke(m): 8:20pm On Nov 25, 2023 |
KingEarnest: Fake!
How will you tell.me someone makes millions of dollars on tiktok?
Dey play! You dey mind am cause na only him sabi money  |
Celebrities › Re: Marrying A Lady You Met As A Virgin Doesn’t Guarantee Peace”israel DMW Opens Up by MrBroke(m): 8:16pm On Nov 25, 2023 |
Badadvisor: Virgin or no virgin. Never take back a cheating girlfriend or partner That's 100 true what I'm saying is if a man thinks marrying a virgin is what makes a happy home or relationship then he's a child |
Celebrities › Re: Marrying A Lady You Met As A Virgin Doesn’t Guarantee Peace”israel DMW Opens Up by MrBroke(m): 2:54pm On Nov 25, 2023 |
Na small pikin dem dey do virgin marriage things, make virgin no respect you or later cheat on you then you go get sense and your yeye pride say na only you dey chop am go die. |
Politics › Re: President Tinubu Appoints 8 New Permanent Secretaries by MrBroke(m): 10:18pm On Nov 24, 2023 |
Finally Mr. President has recognised my service and devotion with this appointment. 🙌 |
Romance › Re: What Would You Do In This Situation (images) by MrBroke(m): 2:40pm On Nov 24, 2023 |
theophorus: Na only 1 some of us get. Some of us na even Virgin. We dey keep our dick for our wife only. These hoes going to try but i wont lose my virginity  |
Politics › Re: PDP, LP In Coma, They Will Die In Three Years – Primate Ayodele by MrBroke(m): 2:38pm On Nov 24, 2023 |
illicit: No wonder
Obi has been wearing Black on black....
🙄🤕🥴  |
Politics › Re: Topless Women Protest In Anambra Against Cultism, Killings (Photo) by MrBroke(m): 11:52am On Nov 24, 2023 |
Dem fit kill more o so dem go dey see more of wetin dem just see.  . Na advice o |
Romance › Re: What Would You Do In This Situation (images) by MrBroke(m): 10:40am On Nov 24, 2023 |
Woman get body count but man no get  . Make ona leave me abeg |
Education › Re: How Do We Say NEPA Don Bring Light With Correct English by MrBroke(m): 10:33am On Nov 24, 2023 |
Power has been restored or power is back up |
Phones › Re: Iphone 15 Officially Launched In Nigeria by MrBroke(m): 8:51am On Nov 24, 2023 |
Broke people's phone  |
Politics › Re: Discos Operating Licenses Expired In October – Reps by MrBroke(m): 9:46pm On Nov 23, 2023 |
Everything license. Make federal government put license for nacking too. I wan see something  |
Romance › Re: Who Else Has Noticed This Among Girls Below 20 ?. by MrBroke(m): 9:14pm On Nov 23, 2023 |
True in what you say, u see a 18 years old girl with a body of a 35 years old lady. Reason I prefer older fresh women who know what they want in life cause all this youngies when they get to 35 a lot are going to be like grannies |
Food › Re: What Dish Can You Cook So Well? (pictures) by MrBroke(m): 7:26pm On Nov 23, 2023 |
Lyrics |
Travel › Re: Which State In Nigeria Is Cheap And Safe To Live In With Nightlife? by MrBroke(m): 5:07pm On Nov 23, 2023 |
Right here in nairaland  |
Romance › Re: Love Is Blind: Brazilian Woman Throws Gender Reveal Party For Her Rag Doll Baby by MrBroke(m): 5:04pm On Nov 23, 2023 |
This one nut don shift or men don really use her dump. Vibrator and intimacy gadgets na im she carry dey manage |