Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 323 pages)
Adrenaline:dude that is my kid sis u are yanning rubbish to, we have trained her for a highly classy man with some serious blinge. and my guy just a word of advise, improve ur toasting skillz u are way too dry, u go single for life ooo ![]() Mivoh:oya, go back to ur room! ![]() |
chinesedoll:abeg na! it is the devil's fault TheSeeker:thunder go soon fire u ![]() |
i was thinking u at my place, candle light dinner, what do u think? |
TheSeeker:chei! e bi like say u forget to take ur meds again back2back:as true as the fact that leopards have spots on their skin |
Mivoh: ![]() |
Mivoh:nope, just my drugs that u took i am accusing, u know i got nothing but love for u little sis |
Mivoh:u mean venting it down the system |
hello, it is working now |
TheSeeker:i think say we bi brothers? ![]() bluespice:i dey watch 2 of una ooo ![]() TheSeeker:u like fight ooo |
whitesturd:the only reason he is after u is bcuz u were in front of him, next time stay behind him, that way u will be the one after him ![]() |
Adrenaline:una don come again |
bluespice:madam, na who u dey call niggis? ![]() |
chinesedoll:honey, i no count u put nau ![]() |
TheSeeker:make i no talk true again, na wetin i see i dey yan so |
dibolic:i will say 95% is too high but yes must are definitely not wife material and i even dont consider them girl friend material either, i think they make good "playmates' nothing more. it is not just a lagos thing, it happens in any major happening city nigerian babes find themselves, PH, Warri, london, NYC, LA, ATL, Maryland in MD, Chicago(those ones are something else), Houston, Rome (ewww!) etc |
[quote author=~Borat~ link=topic=294928.msg4284595#msg4284595 date=1249156859]Dont be silly y'all its possible. She may be lying, but its possible[/quote]does chlorine mean anything to u? ![]() |
hotteju:dont worry, dem plenty for NL ![]() [quote author=oyinda. link=topic=83388.msg4284565#msg4284565 date=1249156151]hotteju u r very lucky o my daughter. me sef i dey jealous u small [/quote]u shld bi ![]() Moyola:no bi small thing ![]() |
Moyola:e didn't easy, na loff ![]() |
justwise:ever been bitch slapped b4? ![]() |
[quote author=oyinda. link=topic=83388.msg4284370#msg4284370 date=1249153431]u see urself . instead of u to start listing all ur good qualities for the fine girl, u dey there dey diss her. ha god dey[/quote]chei! na true u talk ooo.oya fine girl, how do u does? u know say the very minute wey i view u like so, my heart lost, when i go look again, my heart appear, if u no go mind fine girl, i want to be ur onez and onlyz, infact, i want to be ur style plus with plenty[size=16pt] +[/size]s and no [size=16pt]-[/size]s, i want to faze u not just tuface u bcuz i get blackface but bcuz say i don kolo for u finish. if no bi for omotola i for don marry u now now bcuz dem no dey call me lagbaja for nothing. so as i dey yan, u bi my lovina and i bi ur big lo, i no get 2shotz bcuz i 9ice like that ask mode 9. u still no wan believe me? i go amplifyd my crew with some Slam just to prove say i don Kush for u finish. I know say u ur name no bi Sade or Asha but u still be my true African china; no look me say i too bi Mr. Cool, dat one na just for effect, for bedroom i be Ruggedman, pure kokomaster Dbanj style. i get plenty money to pour for ur bodi, e easy? i bi king for my villa nau, na hin make dem dey call me Sound Sultan, by the way i don already arrange for Pasto Goody Goody for our wedding so we fit Maintain for Olu place till the party start . ehen, no go near that my new house boi Eedris Abdulakreem, hin ney dey take hin eye see woman, now hotteju will u marry me? |
justwise: justwise:i don't know where u fell from but i've using all my energy i got from my breakfast to broker peace and i dont need u to stir up nothing, u hear? ![]() |
Mivoh:good girl ![]() @ countrygrl i told ya, things are under control now, the sugar rush is over and the floor is all urs now ![]() |
[quote author=oyinda. link=topic=83388.msg4284318#msg4284318 date=1249152845]that white thing na mugu[/quote]my bad, e resemble tail. i been think say she never complete her evolution ![]() |
countrygrl:ignore her, she is my sista, she took my meds instead of hers this morning and she kind'a high at this moment but she will calm down lata i promise Mivoh:U! i need to talk to u for backyard ![]() |
[quote author=oyinda. link=topic=83388.msg4284254#msg4284254 date=1249152074]na2day u be mugu for that comment [/quote]na wetin i do, u no see her profile pic? i see white thing for there na, e resemble rabbit tail ![]() |
TheSeeker:i forget ![]() |
ok, time out, u 2 need to give it a rest, and Mivoh the girl owe u money? ![]() |
TheSeeker:na night vigil i go ooo! |
subscribing while ordering my popcorn ![]() |
TheSeeker:don know yet bro, i just keep sleeping and waking, must be saturday ![]() |
countrygrl:girl, i will just tell u this, he is not worth the stress, just my 2 cents and u know in this economy, 2 cents is alot |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 323 pages)



What do you mean 

. instead of u to start listing all ur good qualities for the fine girl, u dey there dey diss her. ha god dey[/quote]chei! na true u talk ooo.