Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 323 pages)
michelin89:since u have such a bad memory, i will help u out. https://www.nairaland.com/nigeria?topic=275438.msg3935151#msg3935151 check page 12 ![]() |
platinumnk:if u need new mops, i dey sell am for hia ![]() |
plz refer to the bashing thread |
michelin89:fool ur self, i didnt intend to insult u, i have done that already and i know u are yet to recover from that one. if u want to refresh ur memory i can also provide u with the link and how u ran off the thread with ur tail between ur legs ![]() |
Gabry:ovularia, mind ya sef ooo, wetin u mean say i comot from nowhere, i dey hia tey tey, no bi 2day ![]() |
michelin89:see who is talking, abeg go buy mirror look ya sef b4 u begin dey describe another persin. u r not just a frustrated and bitter soul, u r a useless one at that ![]() |
platinumnk:God don catch u. shey i bin dey tell u no gree believe me, na u don see for ya sef con dey cry. u better leave that guy now ooo ![]() |
JeSoul:why are u wasting ur time with that girl? one or 2 coals of fire will put back common sense into her |
wanville:are u saying u wont fight over me? ![]() |
Owu gal:thats why i wont kill her in america, i will do that when we visit mexico or nigeria ![]() |
@ poster the only reason u fall for white men is bcuz u havent met special black guys like me. if u meet me, u go repent ![]() |
FL Gators:na 2day? leave tori dayokanu:leave am, she no know say we get the 411 on all her moves on her brodas in da lawd Oxone:u sabi bark eh, even bingo dey impress. mouth mouth mouth no action, ur woman don waka leave u tey tey |
Diva1:e bi like say u know me b4 ![]() |
olanajim:[size=4pt]*****taking valuable notes******[/size] ![]() |
FL Gators:who bi ur bro? ![]() |
FL Gators:GBAM! e don happen, i am all ears ooo ![]() |
platinumnk:well u good see na no wahala |
platinumnk:mean while letz go outside to discuss man to woman ![]() |
platinumnk:truth must be told ![]() |
tope5000:oh, i am watching NL romance on MTV today's episode is treetop20 and tope5000 ![]() |
tope5000:hell nah, my remote control still works good ![]() |
D1KeleVra:my mama! ![]() |
tope5000:so she is into sharing? ![]() |
Treetop20:dont be so defensive, then again new lovers are very defensive ![]() tope5000:she is cheating on me with another guy they call pretender and some other names like that by the way u and treetop20 look so good together ![]() |
why u dey put ur cousins pics for public. anywayz i can see the family resemblance ![]()
|
tope5000:na so e dey start, there is nothing to be ashamed of. oya praise da lawd! NL has done it again oooo ![]() |
FL Gators:huh! i thot u were wife no 8? never mind, i have to call the register again ![]() |
@ Treetop20 & tope5000 I see trees of green, red roses too I see them bloom, for Treetop20 and tope5000. And I think to myself, what a wonderful Forum, (Loff tori comin soon to a thread near u) ![]() |
190:na my money hin dey use oooo https://www.youtube.com/watch?v=KrtVDhUkao0 click the link to console ya sef |
after surgery u still looked this ugly [size=5pt]****yeah, u better run**** [/size] ![]()
|
FL Gators:was skin, just put on my gym clothes on, i can go back to skin if u wanna take another look ![]() |
D1KeleVra:weak! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 323 pages)



?
