Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 219 220 221 222 223 224 225 226 227 (of 323 pages)
osasp:wow! i missed u sucker, glad to know nobody has put a bullet hole in ur head yet, i did like the honor ![]() |
the usual ![]() |
[quote author=Igwe. link=topic=275966.msg3999140#msg3999140 date=1244542974]No problems sweetie! I'm game, maybe we can start with candlelight dinner, prolly at night ![]() @ post Na2day wetin begin dey happen? [/quote] i totally lost ![]() |
IFELEKE:see u, dem don do coup untop of ur head ![]() Ben20001:no mind dem ooo, na setup. dem just wan carry me go kirikiri for nothing. see how poor man dey suffer? Oxone: platinumnk:liars of all sex, see dem ![]() Oxone: platinumnk:honorable judge IFELEKE dem don use ur nose scrub gutter, see how dem dey throway kiss left and right one no even touch u, pele ![]() |
totally subscribing ![]() |
heck to da NO! ![]() |
Owu gal:what?! ![]() |
michelin89:weak as usual ![]() |
Iranoladun:eya, pele, we do party if u feel so lonely ![]() |
Gabry:********sighs********* merge:eya, e dey pain am as dem fine pass u wetin u want us to do? ![]() |
acidrop:jealous gini? no bi u break my heart and liver, dump me , run leave me for island con carry me go court only for me to find out that u have been cheating on me tey tey and why u dey yan with ThoniaSlim , na she dey teach u to dey dump ur only honey bah? ![]() |
no, can't fit date her, she go kill me ![]() |
i get list make una wait while i compile am ![]() |
ovularia ![]() |
acidrop:i did not dump u, u dumped me on an island and ran off, saying u are not sure u want to be with a guy like me. after i cry tire, i carried all the broken pieces of my heart to tailor to sow it back together, since then i never heard from u again until today after i have been summoned to this half baked court acidrop:na hypocrite bi that guy ![]() acidrop:yes honey, did u call? acidrop:begging is part of a relationship, just as i begged u not to leave me, so u need to beg me to stay after what u did to me. platinumnk:see this yeye girl, ur case dey for heaven ![]() acidrop:i dey go look for |
No2Atheism:i know right ![]() |
platinumnk:i don buy more lantern, so come ![]() |
wanville:she bin give me the antidote ![]() |
michelin89:yeah, u should run, just like u always do after ur initial gra gra. tubabie:no mind her jare ![]() |
michelin89:LOOOOOOOOOOOOOOOOOLLLLLLL! pot calling kettle black ![]() |
platinumnk:come to my shop and we will discuss the price ![]() |
wanville:na sorry i go chop? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 219 220 221 222 223 224 225 226 227 (of 323 pages)

[/quote]

