Business › Re: Twitter Set To Accept Elon Musk 43 billion dollars offer. by Nigerialabalaba: 5:35pm On Apr 25, 2022 |
PrinceOfLagos: There is Nothing that money cannot buy Omo Igbo, na like so Nigeria take send Jack back to d village o  I dey tell ipob terrorists before say dem go use dem badluck finish jack las las . Shakara don end, useless loss making company. Suspension from Nigeria follow wreck dem so tey dem fire Jack and now about to sell Twitter as carcass.Shiorr
|
Politics › Re: 2023 Presidency: Amaechi Arrives Ondo State (pictures) by Nigerialabalaba: 5:26pm On Apr 25, 2022 |
Gozac: He is the incoming president alawada
|
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 5:04pm On Apr 25, 2022 |
Truthisunique2: joke on you keep crying
He was at amaechi back as delegate
I think I would stop here with you so anyone wey wear aso ebi with Amaechi and follow him to APC convention don automatocally become delegate for APC Presidential primaries? Smh. Go quote me to ur masters, for d upcoming APC presidential primaries for Abuja, while Abe be a statitory delegate wey go vote Tonye no be a statutory delegate. Dat na why I say u be sumol boy. E go shock u how most of d statutory delegates for Rivers like Abe go vote for Jagaban and not Amaechi. Abe go teach Amaechi lesson again. shiorr |
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 4:50pm On Apr 25, 2022 |
Truthisunique2: you see how you fooling yourself
Tonye Cole is a statutory delegate and was at the convention together with peterside etc
The zoning of south south to rivers didn't just reach amaechi hand because he is the accepted leader of the party, the post was further contested by Abe who objected to consesus
Yet lost woefully securing only his vote and the candidate he was routing for abeg which post Tonye Cole hold before for APC?Olodo |
Crime › Re: Massive Looting Breaks Out As Unknown Gunmen Set Truck Ablaze In Anambra (Video) by Nigerialabalaba: 4:26pm On Apr 25, 2022 |
Hungry poverty-stricken Onion bandits just full everywhere for Iboland, Imo and Anambra
|
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 4:23pm On Apr 25, 2022 |
Truthisunique2: they have had real primaries before just some weeks ago
Abe brought his candidate for deputy chairman south south, amaechi brought giadom
They went to election and Abe got flogged Dat na Selection shared by political zone wey con microzone am to Rivers and since na Amaechi faction Buni recognize, dat na why d errand boy of Amaechi, Giadom, collect am. State primaries no be so and for APC Presidential primaries, most of d statutory delegates dey for Magnus Abe group. U see ur life so. Now imagine Rivers wey dey divided and compare to many states wey go deliver 100% for dia preferred candidate. Na Abe go defeat Amaechi again. Even Tonye Cole no be statutory candidate for APC Presidential primaries o. Na Amaechi dey use hin badluck spoil Tonye Cole chances. Tonye dey cool headed . Amaechi go ruin d chances of APC again unless he accept Magnus as formidable wey e supppse partner with instead of fighting |
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 4:13pm On Apr 25, 2022 |
Truthisunique2: tinubu boy
There is no fear of Abe, they just want to shut him off completely which is the issue
Amaechi was the one that carried delegates of rivers to convention
Abe could only go as a former senator of apc, he no get level if ur Amaechi no fear am and if Abe no fit do dem Shege, na by having real transparent primaries go talk am. D only reason una dey fear na because una no fit defeat am for primaries.shikena. As at today, Abe na statutory delegate for APC primaries wey go vote for APC Presidential primaries. Magnus Abe go deliver hin vote and group vote for Jagaban for APC Presidential primary. |
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 4:03pm On Apr 25, 2022 |
Truthisunique2: I advise apc in Rivers to go for primary
Abe don't even have delegates so why not allow him loose fairly Hahaha....u be sumol boy. Na d fear of Magnus defeating Amaechi again and d shame dem dey scare of. Dey sabi wetin dey |
Politics › Re: No Gang-up Can Change Our Will – Sen. Abe Rejects Tonye Cole As Consensus by Nigerialabalaba: 4:01pm On Apr 25, 2022 |
I see dis coming. It will anoda epic battle and Magnus go win again  |
Jobs/Vacancies › Re: Can't Decide Which Of The Two Jobs Is Better by Nigerialabalaba: 3:00pm On Apr 25, 2022 |
chatinent: I prefer working from home, and having my own business. u mean crypto ponzi? Dat one na ponzi no be work abeg. |
|
Politics › Re: 10 Things To Know About Afam Mallison Ukatu, Drug Baron Linked To Abba Kyari by Nigerialabalaba: 2:52pm On Apr 25, 2022 |
ChoCho54: Jesus Christ!! I'm weeping uncontrollably now!!
Oga why why why? Na hin dey supply ipob terrorists and bandits drugs wey dem dey take become high enuf to kill people. Olodo, u suppose dey wail for hin victims and praise ndlea. Dat Crawford university na useless school. Na d first school I hear say dey take and give admission to lazy yoots and people wey score 150 in jamb |
Education › Re: Ogun State To Honour Faith Odunsi Thr Mathematics Genius by Nigerialabalaba: 2:49pm On Apr 25, 2022 |
Na Seun Papa School be dat o. Congrats to her and d Osewa family. |
Phones › Re: Twitter In Last Minute Negotiations With Elon Musk Over Sale by Nigerialabalaba: 2:48pm On Apr 25, 2022 |
slawormiir: Damnnn niggarrrr Money is good
As in ehnnn..... Like I will always say to all my real niggarrrrs on Nairaland
Lets declare a war on poverty....we will drink all type of tea except pover-tea As for me today ...I die here in this my Huzzling room...money must fall out Arabiano: Bros you fit teach me work? Na Barawo banza una dey call work. Lazy yoot wey dey flaunt internet fraud as work on the social media. Las las,na EFCC na hin go cast u forever las las. Shiorr. |
Phones › Re: Twitter In Last Minute Negotiations With Elon Musk Over Sale by Nigerialabalaba: 2:44pm On Apr 25, 2022 |
Nigeria don send Jack and Twitter back to hin village. Shiorr |
Romance › Re: I Pity Any Lady That Will Marry Me by Nigerialabalaba: 12:45pm On Apr 25, 2022 |
|
|
Politics › Re: Have You Benefited From The Government Without The Help Of Any Politician Before by Nigerialabalaba: 12:42pm On Apr 25, 2022 |
LUAN1: I'm not referring to something general like, infrastructure, economy, security, etc As we all know and believed, politician children have high chance of benefiting from the government more than than the masses,. most of the government agencies, even CBN are occupied by politician children and their loyalist. In my state for example, the government are giving employment every year to politician children and those who really involved in politics. They are also sending some people abroad for various training, giving contracts, grants and loans to those in politics. Have you ever gotten a good federal Job in this country or in your State without the help a politician? Or benefits from something tangible before??
If Yes, How did you do it please? e easy as ABC for Lasgidi. Just be Indigene, Yoruba or sabi speak Yoruba very well, write in Yoruba or call in for some live Yoruba programs on especially Radio Lagos, Govt. go hear am. If u no be Indigene, Yoruba or no fit speak Yoruba, u go struggle to get d govt help but not impossible. |
Politics › Re: Controversy Lingers As Appeal Court Overrules Malami On Electoral Act by Nigerialabalaba(op): 12:27pm On Apr 25, 2022 |
|
Crime › Re: NDLEA Arrests Drug Baron, Ukatu Behind N3bn Tramadol Linked To Abba Kyari's Team by Nigerialabalaba: 12:24pm On Apr 25, 2022 |
ManMountain: Most likely. They are mostly into illicit drugs dealings while hiding under Legit pharmaceuticals biz. Mostly from Ogbaru and Nnewi axis of the state Hmmm. Thank u. I just suspect so. |
Crime › Re: NDLEA Arrests Drug Baron, Ukatu Behind N3bn Tramadol Linked To Abba Kyari's Team by Nigerialabalaba: 12:22pm On Apr 25, 2022 |
Hellonearth: And so. Where is the skull miner from olodo, u neva answer my question. If he come from Cubana den e be Anambra.shiorr |
Politics › Re: Tinubu Boys Lecture Anambra State Govt Executives On Governance by Nigerialabalaba: 12:13pm On Apr 25, 2022 |
Na Jagaban train all of dem. Na Jagaban be dem Papa for public admin. After dis training for dem for Anambra,dem go still come Lagos con do internship. Oga na master.
Even Kano state dey do internship for Lasgidi. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
Crime › Re: NDLEA Arrests Drug Baron, Ukatu Behind N3bn Tramadol Linked To Abba Kyari's Team by Nigerialabalaba: 12:10pm On Apr 25, 2022 |
Is he from Anambra  |
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 12:07pm On Apr 25, 2022 |
yMcy56: E Ku market o.  A green market today....
@Nigerialabalaba na me and you go share Oando loot o.  Aunty mi Mcy
|
|
Politics › Re: 2023 Presidency: Amaechi Arrives Ondo State (pictures) by Nigerialabalaba: 11:26am On Apr 25, 2022*. Modified: 5:30pm On Apr 25, 2022 |
dis na storm inside tea cup  . Na d first time I go see Amaechi in Agbada o E con spoil d dressing by wearing round neck T-shirt under d Agbada  Na singlet we dey wear under agbada o no be roumd neck T-shirt. And we no dey wear socks under Agbada
|
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 11:13am On Apr 25, 2022*. Modified: 12:08pm On Apr 25, 2022 |
Coolcash1: Oando! shhhh...ti ishu eni ba ta.... abegi no loud am. O ji shaaro Monday to dey vex people . Igi pawpaw o ni wo pawa o
|
Politics › Re: Bola Tinubu On Aisha Buhari Facebook Page by Nigerialabalaba: 9:50am On Apr 25, 2022 |
PrinceOfLagos: See how low Tinubu has sunked
This is just shameful
This s the same event that Atiku and Peter Obi both refused to attend because it's so not cool for men of their calibre be asked not to enter the venue with their phones by wife of a president
As una no get shame and level, make una continue to dey disgrace una selves because of 2023 that Tinubu still won't get Prince of Ibo, abeg face ur Daddy Atiku make Yoruba people face dem Jagaban. Omo Ibo, mon key e o.
|
Politics › Re: Osinbajo Avoids Tinubu At Aisha Buhari’s Dinner, Sends Representative by Nigerialabalaba: 9:48am On Apr 25, 2022 |
Odale |
Politics › Re: Controversy Lingers As Appeal Court Overrules Malami On Electoral Act by Nigerialabalaba(op): 9:39am On Apr 25, 2022 |
Too much sense don kee d political career of Malami.
From Solicitor General appointment wey dem comot for hin hand and now to dis court order on electoral act, Malami just dey lose.
Dat Jankara judgment should be investigated by NJC.
All dos ministers wey be politicial minions wey dey buy APC presidential form beta go resign. Shiorr. |
Politics › Controversy Lingers As Appeal Court Overrules Malami On Electoral Act by Nigerialabalaba(op): 9:38am On Apr 25, 2022 |
Controversy Lingers as Appeal Court Overrules Malami on Electoral ActWith the Court of Appeal in Owerri ordering the Attorney-General of the Federation and Minister of Justice, Mr. Abubakar Malami, and others to suspend the execution of the judgment of the Federal High Court, which struck down Section 84 (12) of the newly amended Electoral Act, the controversial section has remained in vogue, writes Alex Enumah.
The Owerri Division of the Court of Appeal last week ordered the Attorney-General of the Federation (AGF) and Minister of Justice, Mr. Abubakar Malami, and others to suspend the execution of the judgment of the Federal High Court, which struck down Section 84 (12) of the newly amended Electoral Act.
Malami had on March 22, after a Federal High Court in Umuahia, Abia State, nullified Section 84(12) of the Electoral Act on March 18, foreclosed possible appeals by vowing to promptly enforce the verdict.
But a three-member panel of the appellate court led by Justice Rita Pemu, last Monday issued an order putting the execution of the High Court’s decision on hold. The court made the order in a ruling granting a request by the Peoples Democratic Party (PDP) to be joined as a party to the appeal challenging the judgment of the lower court.
The appellate court, in its ruling, ordered parties to refrain from taking steps capable of frustrating the pending appeal against the contested judgment.
“Upon reading the application herein filed on 23-3-2022 with an affidavit in support sworn to by John Eronini on the same date and after hearing D.C. Denwigwe (SAN) for the applicant and Chief Emeka Ozoani (SAN) for the 1st respondent, order is hereby granted as follows: ‘Leave is hereby granted the applicant (PDP) to appeal as person interested in this appeal CA/OW/87/2022. Due to the exigencies of this appeal and its constitutional colourisation, there is need to hear this matter expeditiously.
“Accordingly, the appellant is hereby given up to Tuesday 12th of April, 2022 to file its notice of Appeal and the parties are to file their respective briefs of arguments within three days from the date of service of the notice and record of Appeal on the respondents.
“There shall be a further three days given to the appellant to file a reply. Parties should desist from taking any step to frustrate the hearing of the appeal. The matter is adjourned to the 4th of May, 2022, for the hearing of the appeal. Fresh hearing notice to be issued on the 2nd to the 12th respondents”.
Section 84 (12) of the Electoral Act bars serving political office holders, including commissioners, ministers and special advisers, from participating as delegate of the primaries in their respective parties or as candidates for any election.
It further prescribes a reprimand in Section 84 (13) as a consequence for the disobedience of the Act, thus: “Where a political party fails to comply with the provision of this Act in the conduct of its primaries, its candidate for election shall not be included in the election for the particular position in issue.”
The contentious clause was included in the Electoral Act despite resistance by President Muhammadu Buhari. However, based on the assurances made by the leadership of the National Assembly to the President that lawmakers would revisit the clause as soon as the president signed the bill into law, the president appended his signature to the bill.
Unfortunately, it was a shock to Buhari when the two chambers of the National Assembly rejected the bill he sent to them to remove the section considered as belligerent by him and his allies.
The unanimous refusal of both chambers to remove the clause after it had been passed did not only bruise the ego of the presidency, it also had far-reaching implications for the AGF, who was rumoured to have interest in becoming the governorship candidate of the ruling party in Kebbi State. Other ministers and commissioners, who also have stakes within the ruling party, realised it could be a move by the lawmakers to disempower them ahead of the 2023 general elections.
In fact, the president expressed concerns in his letter to the National Assembly that the clause in the Electoral Act would disenfranchise serving political officers. The president suggested that a 30-day grace be given for political office holders interested in contesting or participating in politics to relinquish their offices.
And while there was pressure on the lawmakers to honour the gentleman’s agreement they reached with the president, the opposition PDP filed an ex-parte motion against the federal government at the Federal High Court in Abuja seeking to stop attempts to tamper with the Act.
Defendants in the suit were President Buhari along with the AGF, Senate President, Speaker of House of Representatives, Clerk of the National Assembly, Senate Leader, House of Representatives Leader and the Independent National Electoral Commission (INEC).
Also joined as defendants in the suit marked: FHC/ABJ/CS/247/2022 were the Deputy Senate President, Deputy Speaker, House of Representatives, Deputy Senate Leader and Deputy House of Representatives Leader.
The main opposition party prayed the court for an order of interim injunction restraining Buhari and other defendants from refusing to implement the duly signed Electoral Act or in any manner withholding the Electoral Act from being put to use, including the provisions of Section 84 (12) of the said Act pending the resolution of the suit.
It also applied for an order of the court stopping the National Assembly from giving effect to President Buhari’s request to remove Section 84 (12) or take any step that will make the provision inoperative pending the resolution of the motion on notice for interlocutory injunction.
The grouse of the PDP was that President Buhari having assented to the bill, cannot give any directive to the National Assembly to take immediate steps to remove Section 84 (12) or any section of the Act on any ground whatsoever.
In his ruling, Justice Inyang Ekwo restrained the National Assembly from tampering with the Act. He said the Electoral Act, having become a valid law, could not be altered without following the due process of law.
Specifically, the court restrained President Buhari, the AGF and the National Assembly and other defendants in the suit from removing Section 84 (12) or preventing it from being implemented for the 2023 general election.
While the order by Justice Ekwo had sparked debate as to whether the court can bar the National Assembly from performing its duties, a Federal High Court sitting in Umuahia on March 18 declared the disputed section of the Act as “unconstitutional, invalid, illegal, null, void and of no effect whatsoever.”
Justice Evelyn Anyadike who presided over the court directed that the section “be struck down as it cannot stand when it is in violation of the clear provisions of the Constitution.” She ordered the AGF to “forthwith delete the said sub-section 12 of Section 84 from the body of the Electoral Act, 2022”.
The judge while delivering judgment in a suit marked: FHC/UM/CS/26/2022 held that Sections 66(1)(f), 107(1)(f), 137(1)(f) and 182(1)(f) of the 1999 Constitution already stipulated that appointees of government seeking to contest elections were only to resign at least 30 days to the date of the election and that any other law that mandated such appointees to resign or leave the office at any time before that was unconstitutional, invalid, illegal null and void to the extent of its inconsistency to the clear provisions of the Constitution.
It was shocking to many Nigerians was that all the court processes were achieved within 10 days from the filing of the suit by top chieftain of the Action Alliance (AA), Nduka Edede, to the date of the judgment. It was also very shocking that the National Assembly which passed the bill was not joined in the contentious suit.
As if he was waiting for the relief, hours after the judgment, Malami said he would accordingly give effect to the court judgment in line with the dictates of the law and the spirit of the judgment. He further pledged that the judgment would be recognised by government printers in printing the Electoral Act.
“The Act will be gazetted factoring the effect of the judgment into consideration and deleting the constitutionally offensive provision accordingly.
“The provision of Section 84(12) of the Electoral Act 2022 is not part of our law and will be treated accordingly.
“This is in line with the dictates of chapter 7, Part 4, Section 287 of the 1999 Constitution of the Federal Republic of Nigeria (as amended) on enforcement of decisions that make it a point of duty and obligation on all authorities and persons to have the judgment of the Federal High Court, among others, to be enforced.
Even the National Assembly has filed an appeal to challenge Justice Anyadike’s judgment at the Court of Appeal. It said the High Court lacked the powers to order the deletion of Section 84(12) of the Electoral Act 2022. It urged the appellate court to order the retention of the section, adding that the judge erred in law when she ordered the AGF to delete it.
In the appeal, the federal lawmakers raised five grounds of appeal on why the court should set aside the March 18 judgment. It is also asking that the case be heard before the political parties hold their national conventions to select candidates for next year’s general elections.
They said the trial judge erred in law and acted without jurisdiction by hearing the suit of Edede without joining the necessary parties. They argued that the judge erred in law and consequently violated the National Assembly and the Clerk to the National Assembly’s (appellants’) right to a fair hearing when being conscious of the existence of their interest
It said the provisions of Section 66(1)(f), 107(1)(f), 137(1)(g), and 182(1)(g) of the Constitution of the Federal Republic of Nigeria, 1999 (as amended) relied upon by the judge only relate to public servants and does not include political appointees.
The National Assembly contended that not determining the appeal before the deadline for the submission of the list of candidates will defeat the purpose of the law, the National Assembly said. https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/04/24/controversy-lingers-as-appeal-court-overrules-malami-on-electoral-act/
|
Politics › Re: Lagos Traders Protest ₦600 Million Loss To Ponzi Scheme Matthew Agbaje by Nigerialabalaba: 8:33am On Apr 25, 2022*. Modified: 9:03am On Apr 25, 2022 |
Dis one na low budget crpto btc ponzi.
Yeye Lazy yoot scamming fellow lazy yoots. Give dem work dem no go do, dem go dey carry shoulder because one yeye ponzi don promise dem huge returns. Shiorr. Las las na hunger wey bad go reset una brain |