Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 74 pages)
Jubilation na da? Awon odale ore. May we not have a Yemi Osibanjo type of odale ore.
|
Odale ore
|
Jagaban 2023 |
MikoB:Hahahha....U say Ganduje no get mouth abi? but u expect him to deliver d statutory delegates against Jagaban ![]() U say Ganduje no get mouth but na hin faction dey in charge of the authentic APC list of people wey go get APC tickets for all d elections in Kano state,abi? Even for Ogun, for ur mind u no see any thing fishy and missing as Osoba, Gbenga Daniel, Kaka, Amosun, Sarafa Isola etc no follow and endorse Osinbanjo? Na only Osinbajo dey go alone unlike Jagaban wey dey go with d political heavyweights in the area. U see when Jagaban go meet NA , u no see say na Omisore, current Secretary of APC, with other heavy weights follow Jagaban. Ugo learn dis politics las las. U don forget say Osoba and those people I list above na statutory delegates for Ogun , dem get dia own followers wey be delegates and go vote and dem no go vote for odale. I neva even add Yayi wey help Dapo for Yewaland still dey d equation o. D Aworis nko? Even dat Remo-Ijebu axis, Kaka , Baba Ijebu Kessington and Gbenga Daniel dey dia o. E go shock u las las
|
MikoB:Hahaha.. no be u say Senator Gaya wey lose against Ganduje go deliver Kano State for Yemi Osibanjo-Odale ? Oga, e go do u like magic. None of dis APC SW governors, especially ones wey dey go for 2nd term like Dapo go deliver dem delegates for odale ore vp against Jagaban. U neva see reason why Osoba, Amosun, Kaka and co no follow Odale today? Na because dem no support am. All ur permutations na lie as I burst u with Gaya. Gaya na d losing APC bloc and he no dey come back to senate. |
Odale |
Kriss216:Lazy yoot, u beta go school so dat for ur old age u no go still on nairaland dey cancel sensible comments. |
I can see Mallam Nuhu Ribadu in d pix too o. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. Na Jagaban I go vote for o. |
Odale |
Racoon:Sumol boy u no sabi anytin.Twitter na loss making small company wey dey shake yansh. Nigeria sent Jack back to hin village with dat suspension and Nigeria fit do am again. Na during d suspension d board force am to step down and after d suspension , d board sell d company. All u ipob terrorists na una use ur badluck kill d dream of Jack. Seun shld avoid una o. shiorr |
Truthisunique2: MadamVanessa:Omo Igbo, mon-key e o
|
Odale |
prince57:https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/pidgin/world-56565208.amp
|
farous:Oga, leave dis story of blackmail, Yoruba people support make PDP give hin ticket to Ibo but asking Yoruba to waste their vote in a contest between Ibo APC candidate vs Ibo PDP candidate na scam because even Ibo people sabi say d APC candidate no go win. D OUK wey dey yarn lost election recently thru his broda and I remember how he campaign and campaign for hin broda. Ibo people hate APC |
bot101:Hey, low self esteemed native man, go and collect twitter back for him nau.Olodo. If hin aburos like Mark Zuckerberg dey run profitable coy so tey dey even buy other platforms and ur mentor no fit manage tiny Twitter, and u dey defend am, u and Jack na suegbe. Jack no fit run profitable business like u so make una face d useless crypto ponzi wey every lazy yoot and retard and una sabi. Shiorr |
This is the reason I have been in the frontline of the call that the two major political parties, the All Progressives Congress (APC) and the Peoples Democratic Party (PDP) should zone their presidential tickets to the South East Na attempt to scam APC. shiorr If d two party give dem ticket to ibo, it is no brainer dat na APC go lose. Make APC no fall for dis kain trap. Even d most recent election conducted in Uzor Kalu's LGA, wey hin younger broda contested, APC lost! |
Wannabenz:Criminal community with criminally minded people. If I sabi anyone from dat kain yeye place, na run I go run from d pesin. shiorr. Even communities wey no get shishi to buy bicycle no turn crime to community identity. I sabi poor communities here for SW wey be say na d Baale go call radio station and tell govt to come stop d criminals but no be for dat yeye ohaji-egbema. Ohaji-egbema is a very useless community with useless leaders wey no fit protect d few good people among them wey go don dey shout and complain about dis crime before dos criminals got burnt alive. Na only d unfortunate sumol innocent babies wey die I pity, all d others na enemies of d Nigerian state. All d communities like ohaji-egbema wey dey do crime and support criminals go dey burn like Sodom and Gomorrha ni las las. Evil village ![]() |
Yeye . He wan use Wike to trend. Na classless and useless APuGA party wey remain upcoming since 1999 go attract all dis kain people wey no see past den village. Dem be politicians for day but ipob terrorists at night. Wike no be una mate in terms of patriotism. If u fight Nigeria, u don fight Wike be dat. |
Kingzy4pep:Wetin consign me with your punching bag Garba. Shiorr. My own be say Jack don use hin pride kill hin dream. Na Nigeria send Jack into retirement. CEO of a perpetual loss making company dey carry shoulder and even wan control government of other countries. |
Mooh247:Enikeni ti wo gboju le Lati se iranlowo fun e Ohun na le nikeji re. Toju re ![]() |
Pride dey go before disgrace. Shakara don end. I remember how he dey carry shoulder wen twitter was used by ipob terrorists to kill people and burn Lasgidi, now bigger African boy don collect hin toy after d twitter board don force am to step down. Nigeria 10: Jack 0. Shiorr. Younger Mark run facebook profitably so tey dey use facebook money dey buy out competitors, Jack no fit run tiny Twitter , na gbese full everywhere for twitter and Jack still dey do yanga. Shiorr. Na pride kill Jack dream and na same tin await u proud arrogant lazy yoot wey dey chase free easy crypto ponzi money upandan. |
Born2Breed: AsomArchitectNG:Abeg remind me where Dr. Ambrose Folorunsho Alli come from again. Why una dey sound as if Esan people wey own Edo Central no get mouth for Edo. Haba! Esan people na dem dey go school pass and even dey most integrated among d Yorubas more than Bini folks sef. So why una dey fall my hand? When una pack all una eggs inside one pdp basket because of Annenih so tey una leave d progressive bloc, wetin una expect. Una neva ready aswear2gud. Shiorr |
Odale |
What a perfect response to Odale. e be like say all of dem dey repeat same format; from Olubadan to Aketi , dem go dey remind him about God God no like Odale.Afigba ti Osinbajo te sha. O ma shd o. He wan cut Jagaban votes for SW.shiorr |
PrinceOfLagos:This Omo ibo na always ftc trash on every APC and Jagaban news instead of facing his fading Daddy Atiku's tread. Omo Igbo, na wa for u o
|
Buhari send Jack back to d village ![]() |
Mtcheeeew...Odale. shior
|
Yeye loss making company wey build platform hijacked by ipob terrorists. Good riddance to bad rubbish. Shiorr |
Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
DontBullshitMe:Olodo, no be so e dey work. If u wan sell a loss making company like Twitter, u must take haircut on wetin u suppose collect before new owner go take over d gbese. As things dey so, nobody go cash out if d books no clean and cleared by SEC. Dia go still be marathon of meetings between both teams and regulators. U no dey cash out selling debt ridden company and dat yeye you dey say dat Jack stepped down na bunkum. Dem fire am! He was incompetent and reckless so tey Nigeria ,one of dem cash cows suspend twitter under hin watch at a time investors dey bleed. Na dat Nigeria suspension of twitter kill Jack career and Twitter. |
Gozac:u neva ask my question o. Shey Tonye Cole be statutory delegate for APC primaries like Abe and if so which post e hold before. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 74 pages)
but u expect him to deliver d statutory delegates against Jagaban 