Foreign Affairs › Re: Russia's State-run Oil Producer Failed To Sell 37 Millions Barrels Of Oil. by Nigerialabalaba: 8:29am On Apr 29, 2022 |
make dem go drink am. shiorr |
Politics › Re: Oshiomhole To Declare For President Today (Photo) by Nigerialabalaba: 8:24am On Apr 29, 2022 |
 N100m na d new wazo o  |
Politics › Re: Niger-delta Militants Supports Tinubu For President (video) by Nigerialabalaba: 8:22am On Apr 29, 2022 |
Dem try but make dem drop arms o.Abeg we no want unrepentant terrorists wey go cause problems for Nigeria. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
Politics › Re: Abuja On Lockdown As Tinubu Picks Presidential Form Today by Nigerialabalaba: 8:01am On Apr 29, 2022 |
PrinceOfLagos: Abuja on a lockdown because a corrupt man wants to pick form?
Other contenders picked up the form and no noise about it now it's the turn of this old corrupt man his sycophants no go allow person hear word
Tinubu that ought to be in jail for the atrocities himself and family has committed in Lagos and south west
The role he played in the killings of endsars protesters at Lekki toll gate still fresh in our minds but that's talk for another day
Tinubu is everything wrong with Nigeria , corrupt , Bigot, greedy, selfish, old, sick and out of modern day reality ...
May Tinubu never be president of this country . Omo Igbo, make u face ur Fulani Daddy Atiku wey u Ibo people love and leave Yoruba people to face dem Tinubu. Dis one wey u dey run upandan shey owerri dey on rampage again ni? Omo Igbo, mon key e o
|
Health › Re: Dr. Ugo Anieto Discovers ANIETOCIN (Antibiotic For Drug Resistant Infections) by Nigerialabalaba: 7:51am On Apr 29, 2022 |
Hmmm. He try but e dey too soon to celeberate because e dey look like anoda Abalaka. Na evedyday people dey find dis kain thing nau, d koko na d part wey dey pending. I wish am luck. Well done to a Great Nigerian Ibo who no be ipob terrorist |
Politics › Re: Remi Tinubu Names Wasiu Eshilokun-Sanni As Her Successor At The Senate by Nigerialabalaba: 7:45am On Apr 29, 2022 |
VladimirPutiin: These are the people that owns Lagos truth be told. How one man from Osun state took over Lagos for years is still a big mystery. Olodo, omo ibo, Yoruba no fit write d history of Lagos without d Tinubus. At some point in time, a Tinubu be Gomina while later another one become Head of Service. |
Politics › Re: Tinubu Remains Our Rallying Point, Says Sanwo-olu As Amaechi Visits Lagos by Nigerialabalaba: 11:22pm On Apr 28, 2022 |
Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. I gbadun you Sanwo Olu. |
Foreign Affairs › Re: Russia Rejects Gas Payment From European Country by Nigerialabalaba: 11:09pm On Apr 28, 2022 |
Puremaker8: Mumu man, Indian, China will buy the gas while the Europeans can freeze to death Olodo , u tink everyone na poverty and badluck dey chase like you. |
Politics › Re: FG Declares May 2nd, 3rd As Public Holidays by Nigerialabalaba: 10:04pm On Apr 28, 2022 |
Nice one!! |
Politics › Re: See APC Receipt For 2023 Nomination Form After Collecting N100M by Nigerialabalaba: 9:56pm On Apr 28, 2022 |
Charists: 100 million to secure a job that isn't supposed to pay you 100 million by the time your tenure elapse. Thus country will not cease to amaze olodo, if na for d money alone, someone from ur state for don get dia since. President of Nigeria na d biggest office for Africa, go work hard first to break away from ur poverty then come back |
Politics › Re: Osibanjo Is So Humble (pics) by Nigerialabalaba: 9:21pm On Apr 28, 2022 |
Odale ore |
Politics › Re: Oduduwa Agitators Storm Court To Disrupt Ekiti Governorship Election by Nigerialabalaba: 7:50pm On Apr 28, 2022 |
na PDP.Shiorr |
Politics › Re: 2023: Why I'm Right Candidate To Succeed Buhari - Osinbajo by Nigerialabalaba: 7:43pm On Apr 28, 2022 |
U beta flee from odale ore like Yemi Osibanjo-odale. While you dey hug dem and laugh and be happy for dem, dem dey plan to cut you and betray you. May we no get odale ore like Osinbanjo o
|
Politics › Re: Remi Tinubu Names Wasiu Eshilokun-Sanni As Her Successor At The Senate by Nigerialabalaba: 7:31pm On Apr 28, 2022 |
osinbanjoisaliar: Really, why she no announce am since. You no know yar work, period! Dem suppose sack all of orna
|
Politics › Re: Remi Tinubu Names Wasiu Eshilokun-Sanni As Her Successor At The Senate by Nigerialabalaba: 7:07pm On Apr 28, 2022 |
osinbanjoisaliar: Na you wen know politics too much but you no know sey dem dey pressure Remi to step down. Mr Lagosian, yar eye go soon clear olodo omo ibo, Remi no fit go senate and be 1st Lady . Na common sense say 1st Lady na promotion for her so she go dey busy with her husband election . Nobody pressure her, everyone except u Ibo Jagaban haters no get am. |
Politics › Re: Remi Tinubu Names Wasiu Eshilokun-Sanni As Her Successor At The Senate by Nigerialabalaba: 6:46pm On Apr 28, 2022 |
osinbanjoisaliar: You funny sha. You no read the thread. Dem don already pick her successor: Wasiu Eshilokun-Sanni u be sumol omo ibo wey no sabi Lagos politics . Na everytime dem dey drop hin name but later e no dey get am. D last time na hin name dey fly about say he go be Speaker and las las na Obasa take am. He no get d clout wey Teju get and he go likely go LAHA go become Speaker. He fit dey plant dis kain news to decieve people like u but I dey tell u wetin I know say na Teju posters full everywhere |
Politics › Re: Remi Tinubu Names Wasiu Eshilokun-Sanni As Her Successor At The Senate by Nigerialabalaba: 6:26pm On Apr 28, 2022 |
Na Teju Fernandez-Phillips I dey see her posters all over o. I think she go likely to get it as she be a former commissioner and daughter of late mogul Chief Dehinde Fernandez |
|
Foreign Affairs › Re: Russia Rejects Gas Payment From European Country by Nigerialabalaba: 4:53pm On Apr 28, 2022 |
CrownOfClay724: Reads like paying me with 'my money' 
Europe should sort its shit out and stop being tossed around by outside powers that have an axe to grind in their internal matters. Hahaha....A la d Putin way  If u cook for a whole village, d village fit finish d food but if d whole village cook food for you , aswear2gud, u no go fit finish am. Dat gas, na drink e go drink am las las. All dis countries don pile up storage and just dey play putin
|
Politics › Re: Igbos Will Never Rule This Country!! by Nigerialabalaba: 3:46pm On Apr 28, 2022 |
PrinceOfLagos: It is easier for an Igbo man to be president than for Tinubu smell that office
Even Buhari won't trust Tinubu Omo ibo, e pain u o
|
Politics › Re: Tinubu: Lagos Should Not Only Pray For My Ambition, But Also For Peace by Nigerialabalaba: 2:35pm On Apr 28, 2022 |
OyeofIkoTuN: Focus Mr skullership,focus..this topic has nothing to do with igbos..Focus ,I know 30k is small but Focus Focus.. Omo Igbo, face ur Daddy Atiku make Yoruba people face dem Jagaban. U see why Jagaban no come iboland con campaign now  Iboland na two party; ipob terrorists and pdp |
Politics › Re: Rotimi Amaechi Meets Lagos APC EXCOs, Stakeholders by Nigerialabalaba: 2:29pm On Apr 28, 2022 |
Thank God Amaechi no wear round neck T shirt under agbada dis time around  Amaechi, u are welcome to Lasgidi d centre of excellence where Jagaban reigns 24/7 PrinceOfLagos: This guy is pressing his buttons without making noise unlike that old and corrupt lizard of bourdilon
Amaechi is a true man with class ,no noise , no propaganda, no lies to sell himself , it is only Tinubu and his slaves lie to to sell themselves because Tinubu is not sellable to sane people ..
I wish you well Chibuike Rotimi Amaechi Omo Igbo, how your iboland today, mon-key e o 
|
Politics › Re: Tinubu: Lagos Should Not Only Pray For My Ambition, But Also For Peace by Nigerialabalaba: 2:28pm On Apr 28, 2022 |
PrinceOfLagos: Oriyin ti baje sir
Who told this fool that lagos will pray for him Omo Igbo, e pain u o. na your ibo leaders u dey curse so. As Tafawa Balewa curse no do you, u don join dis one. With ibo like u, ibo people no go ever lead Nigeria. D person wey do dis to u do u strong thing omo Igbo
|
Politics › Re: Jimoh Ibrahim In Trouble Over N69.4billion Debt Owed AMCON by Nigerialabalaba: 11:38am On Apr 28, 2022 |
ABC Orjiako, Ifeanyi Uba, Jimoh Ibrahim, Dr Wale Babalakin, Innosson ...if u see dis names, na gbese u see so. Dey are unrepentant chronic debtor to banks so tey instead to pay dia gbese dem go do case with dia creditors. shiorr |
Politics › Re: Abdulrazak Namdas: I Will Support Tinubu, I care Less Who The VP Is by Nigerialabalaba: 11:13am On Apr 28, 2022*. Modified: 3:07pm On Apr 28, 2022 |
Jungle don dey mature sumol sumol. VP wey betray hin benefactor na hin wan become a moral leader?Impossicant! Kano dey gidigba for Jagaban. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria . That na why Jagaban don go report all d odale ore to God in Mecca.
|
Politics › Re: Nairaland Now Has Popping Ads, Tasteless by Nigerialabalaba: 9:59am On Apr 28, 2022 |
so annoying  |
Politics › Re: Senator Amosun Declaration Speech by Nigerialabalaba: 9:57am On Apr 28, 2022 |
Even though Amosun no go win but e go even defeat Osinbanjo-odale ore for Ogun state |
|
Celebrities › Re: “Number One, Undisputed” Yul Edochie Hails His First Wife (photo) by Nigerialabalaba: 9:41am On Apr 28, 2022 |
MadamVanessa:

YUL still love and respect his first wife , just that the first wife is just being jealous and bitter because someone else is coming to share the glorious dick with her. I don't blame her, by default that's how we women are . It's not easy seeing your husband you've to yourself alone now being shared .
But for this matter people were funny me pass, be people were their mama na second wife, third wife , fourth wife , still get mind choke mouth for this matter.. imagine? People get mind o. Even my friend that I know her mum is a second wife and it was because of her mum that the first wife painfully leave the marriage after giving birth to six children , get mind yap yul yesterday, I laugh. Mtchew.. So u be second wife sef and u con dey para say ur ex left u with ur children. D yeye boy tink say marraige na d film e dey act. if u love and respect a woman , u no go dey nack am for house and go out go nack anoda woman without condom! Na only God sabi how many times Yul don give dat woman mouth disease wen e dey suck yul or d number of times yul don give her gonorrhoea. I no sure sef weda na Pete Edochie born dat yeye boy |
Politics › Re: Wike: “I’m Not Igbo” (throwback Video) by Nigerialabalaba: 9:25am On Apr 28, 2022 |
Kriss216: Wike is a prodigal son. e no be ibo.deal wit it. Shiorr |
Politics › Re: Tinubu Walks A Marathon In Mecca while Performing Lesser Hajj Rituals by Nigerialabalaba: 9:20am On Apr 28, 2022 |
Some yeye people and lazy yoot no sabi d spiritual symbolism of wetin Jagaban dey do. If u get sense, dey copy note to know why Jagaban dey always dey ahead. He no dey joke with hin spirituality! Dis same man go land Nigeria and immediately head to marathon meetings and campaigns with same sharp mind yet u wey dey on top bed from money to night dey do yeye ponzi crypto dey type trash about Jagaban. U wey ur own don cast like ipob terrorists wey dey destroy dia ancestral home because of strong potent spell on top dia head from North, West , South and East on top dem. Shiorr. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 9:07am On Apr 28, 2022*. Modified: 12:17pm On Apr 28, 2022 |
ositadima1: . Thank God say u no be bot sef. I read ur comment I just weak . Oga, ur comment just flash Seplat q1 2022 for my mind. Total Energies eps na N12.86 and costs less dan N250 per share but Seplat wey hin eps dey less dan N12 con be over N1000, no be winchcraftry be dis? wey Seplat PAT double but eps con half , d over all liabilities gbese balloon to almost N1.5 trillion yet dividend dey go so say. e be like say Seplat shareholders na Alaaru ti on je buredi. Any body wey dey do magomago for hin account, na thunder go fire d pesin las las. Make dem go ask Jegede, Bunmi Oni and JT wey escape by d whiskers. Make investors remain vigilant. In fact, our number here dey enough to form shareholders association sef wit our 101% dependable Aunty mi Mcy to run d Executive Secretariat Igi pawpaw o ni wo pawa o.
|