₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,382 members, 8,450,061 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:57 PM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 74 pages)

PoliticsRe: Osinbajo: How I Learnt Of My Nomination As Buhari’s Running Mate by Nigerialabalaba: 8:23am On Apr 28, 2022
Tinubuadvocate:
[s][/s]

[s]Don't call him odale because there's no any agreement made btw him and Asiwaju he is only exercise his right.

The only thing I will say he shouldn't be ungrateful even if emerge APC flagbarer he will still need Asiwaju. But on Asiwaju Bola Ahmed Tinubu we stand[/s] .
Odale
PoliticsRe: Osinbajo: How I Learnt Of My Nomination As Buhari’s Running Mate by Nigerialabalaba:
Hmmm. Odale.
May we not have an odale ore like Yemi Osibanjo . odale wey u go hug and dey laugh with but dey plan to undercut u.

if u mention me to say u no see anytin wrong for wetin d odale do, u be odale too wey people suppose keep at arm's length. e go beta not to have a friend dan have an odale ore like u. shiorr

CelebritiesRe: Yul Edochie And His Second Wife, Judy Austin (Photos) by Nigerialabalaba: 8:03am On Apr 28, 2022
dis na hin campaign posters for election, abi. lazy morally bankrupt yoot
PoliticsRe: APC Rules Out Special Preference For Jonathan by Nigerialabalaba: 7:44am On Apr 28, 2022
PrinceOfLagos:
All this Tinubu people sef, Jonathan has the right to contest , I won't why you Tinubu people won't stop crying

Jonathan will decamp to APC and declare soonest , know these and know peace ..
Omo Igbo, kaaro , how owerri today ? mon-key e o grin

PoliticsRe: 2023 Presidency: APC Rules Out Special Treatment For Jonathan by Nigerialabalaba: 7:40am On Apr 28, 2022
It is obnoxious to have a man like Jonathan imposed on APC as a consensus candidate”.

word like obnoxious kere sef, awon olode ori. shiorr. Why not kuku go bring Evans from prison to run on APC ticket. Jonathan wey be President no salary and one week, one bomb blast de yeye unpatriotic Buni, Abacha's son in-law, won impose on Nigeria. Nonsense and nairaland angry
BusinessRe: See What Elon Musk Just Said About Twitter's Political Status And Neutrality by Nigerialabalaba: 10:40pm On Apr 27, 2022
Rubbish toxic platform wey allow its platform fall into hands of ipob terrorists. shiorr
PoliticsRe: Youthful Presidential Aspirant, Yul Edochie Secretly Married A Second Wife by Nigerialabalaba: 10:37pm On Apr 27, 2022
lazy morally bankrupt yoot. shiorr
PoliticsRe: Check Out Delegates Facial Expressions As Peter Obi Tries To Woo Them (PIC) by Nigerialabalaba: 9:26pm On Apr 27, 2022
HomoSapiien:
What do you think about their facial expressions?
Deep!!

PoliticsRe: Dimeji Bankole Raises ₦100 Million Naira For APC Presidential Form by Nigerialabalaba: 9:20pm On Apr 27, 2022
Bankole from Abeokuta, Amosun from Abeokuta, Ogun state grin.

Yemi Osibanjo odale ore, u see ur life so?

Even Ogun state delegates go dey split in 4 ways and d Osoba/Kaka/OGD/Yayi bloc na for Jagaban. Ishola fit go with Amosun , Alake go settle for Bankole and Osibanjo odale go stay with Dapo.
D major bloc dey with Jagaban. Lobatan.

May we not have odale ore like Yemi Osinbanjo

PoliticsRe: 2023 Election: Tinubu, Anofi Elegushi, Ribadu And Others Perform Hajj[video] by Nigerialabalaba: 9:12pm On Apr 27, 2022
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112330024]Tinubu should rest and enjoy his old age , there are competent people already in the Presidential race.

Tinubu is not competent[/quote]Omo Igbo, you want a weak candidate like Yemi Osibanjo-odale so dat ur fulani Daddy Atiku loved by u Ibos can enjoy easy ride,abi?
Omo Ibo, face ur Daddy Atiku and let Yoruba people face dia Tinubu.

Meanwhile, Omo Ibo mon key e o grin

PoliticsRe: APC Presidential Primary: James Faleke Meets With Kogi State Statutory Delegates by Nigerialabalaba: 5:11pm On Apr 27, 2022
Dos wey dey bank on forming spoilers go collect defeat and shame. Faleke carry on o.Jagaban 2023 na God's project for 2023
PoliticsRe: Ngige: I’m Not Aware Of Apc’s 3 Days Resignation Order by Nigerialabalaba: 5:08pm On Apr 27, 2022
unruly low budget apc presidential aspirant. shiorr.

All of dem wey be say na Jagaban raise dia hands up wey con dey form macho man.
Jagaban go beat dem all las las.

Awon odale gbogbo led by odale ore Yemi Osinbajo-Odale

PoliticsRe: FG Shortlists Bidders For 12 Highways In Lagos, Kano, Others by Nigerialabalaba: 4:37pm On Apr 27, 2022
Nice one!
CrimeRe: Nigerian Fraud Suspect Extradited To U.S. Over Alleged $148,000 Scam - Photos by Nigerialabalaba: 2:29pm On Apr 27, 2022
yeye boy wey hin own don cast. Na dagbere e dey go so. Aloramira! Shiorr.
Next go soon be all d other useless lazy yoots wey full our cyberspace. Dem go dey go US with free visa never to return again. Barawo banza people!
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 1:51pm On Apr 27, 2022
PoliticsRe: Minister Of State For Education, Chukwuemeka Nwajuiba Picks APC Forms by Nigerialabalaba: 1:18pm On Apr 27, 2022
Dadblefem01:
Something is fishy in this their presidential aspiration.
The seat of presidency has become mockery and we don't even know who is serious among the contestants anymore.
If na English football, he dey division 2 of contestestants with Amaechi, Ayade, Yahaya Bello, Ngige and Amosu dem wey con mark register.

grin grin
PoliticsRe: Osinbajo Replied Naysayers And Purveyors Of Lies by Nigerialabalaba: 1:16pm On Apr 27, 2022
Odale ore
PoliticsRe: 2023: Amosun Informs Senate Of His Intention To Declare For President May 5 by Nigerialabalaba: 1:14pm On Apr 27, 2022
shokolu shokolu..... grin
Awon odale ore
PoliticsRe: 2023: I Don't Owe You Any Allegiance.. Osibanjo Fires Back At Tinubu by Nigerialabalaba: 11:41am On Apr 27, 2022
Odale ore. May you not have odale ore like Yemi Osibanjo-odale.

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 11:05am On Apr 27, 2022
HoneyWholesaler:
Good morning

P.S. Original HONEY - for CHEAP WHOLESALER of original unadulterated honey straight from the bee farm, check my signature
Cc Mynd44 Seun Lalasticlala Dominique Mukina2
PoliticsRe: APC Ticket: 2 Northern Governors Behind Jonathan’s Return Bid - Daily Trust by Nigerialabalaba: 10:33am On Apr 27, 2022
Na Buni.
Car TalkRe: See What Happened To Me After I Changed My Car Tyre For The First Time (graphic) by Nigerialabalaba: 10:31am On Apr 27, 2022
flejnr2:
Omo na tire you change or na farm you go?
na farm abeg grin grin

PoliticsRe: New APC Guidelines Give Amaechi, Ngige 3 Days To Resign Or Forget 2023 Ambitions by Nigerialabalaba: 9:20am On Apr 27, 2022
PrinceOfLagos:
Point of correction, I am not Igbo but I love the igbos

I am Yoruba
I am Ibile
Omo oodua ni mi tokan tokan
Omo Igbo o grin grin
PoliticsRe: New APC Guidelines Give Amaechi, Ngige 3 Days To Resign Or Forget 2023 Ambitions by Nigerialabalaba: 9:03am On Apr 27, 2022
PrinceOfLagos:
Ashiere Tinubu top the list
Omo Igbo, face ur Daddy Atiku let Yoruba people face Tinubu.
Omo Igbo, mon key e o grin

PoliticsRe: New APC Guidelines Give Amaechi, Ngige 3 Days To Resign Or Forget 2023 Ambitions by Nigerialabalaba:
Yeye indisciplined people. Malami don lose .Magu go laugh am tire.
PoliticsRe: Presidency: I Won’t Spend Two Years Trying To Decide What To Do - Osinbajo by Nigerialabalaba: 8:51am On Apr 27, 2022
Odale ore
PoliticsRe: 2023 Election: Special Tawaf To Hold In Saudi Arabia For Tinubu by Nigerialabalaba: 7:43am On Apr 27, 2022
Truthisunique2:
Daniel, osoba na like 5 statutory delegates you mention so

The state executive and ward leaders of party dey gov hand
na so una dey do for iboland but no be so for SW. Dat na why despite Amosun,as a sitting governor, not supporting Dapo, Dapo still won. Na d same format u dey see so.
You tink say Yayi, Amosun, Kaka,Osoba, Gbenga Daniel, Ishola etc get 5 delegates abi? E go do u like film trick wen ur eyes go clear.
All hin appointees wey don resign based on d electoral act go revert back to dem political bloc controlled by dis people wey u say get 5 delegates. If u wan learn real politics, leave dat ur Iboland and come SW , u go learn am. olodo
PoliticsRe: 2023: Dapo Abiodun Declares Support For Osinbajo’s Presidential Bid by Nigerialabalaba: 7:09am On Apr 27, 2022
Faller:
After winning the primaries

Osibanjo will go to Tinubu's face and shout "who dey breeeeeeeettt "
ur comment na d sign say Osibanjo go fall las las. Pride goeth before a fall cheesy
Foreign AffairsRe: Russia To Cut Off Gas Supply To Poland & Bulgaria Over Refusal To Pay In Rubles by Nigerialabalaba: 12:59am On Apr 27, 2022
na Russia go lose. Ukraine don use propaganda finish Russia so tey any transaction with Russia don dey tagged as money given to Russia to take buy more weapons to kill d ukranians.
Putin own don cast.
PoliticsRe: Ipob Comedy Central by Nigerialabalaba: 12:41am On Apr 27, 2022
udele1:
Just look at the people playing football with igboland. grin cheesy cheesy

DOS members will call Simon Ekpa's Autopilot and pretend to be members . Asking them what they have achieved . grin cheesy grin wink

Watch the people bringing freedom to Igbo's and have a good laugh. cheesy grin cheesy grin

https://www.facebook.com/BiafraEcho/videos/558636598925684/
hahaha....dat methuselah guy na Samuel Onwu****. Na Lasgidi dem born am and raise am and he attended Lagos public school and later go unilag to study microbiology.
Hin family house and hin street wey hin old man name after them surname still dey for Ago Isolo, Lagos till today. He dey USA, na one of dose boys wey dat terrorist mnk don mess up dia heads.

All dat yeye hat, glass, beard and voice na to hide hin identity and I sabi why e do am so. E no want make hin US employers find out e dey involved with ipob terrorists so dem no go fire and deport am. Samo, na urself u dey do.shiorr.
Yeye boy wey don cast hin life because of horrible association . na hin old man I pity, e go break d heart of dat noble old man wey suffer to raise am wen e discover say hin son be terrorist. shiorr.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 74 pages)