Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 74 pages)
Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
Very simple man. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
mycar:Like u wey dey support ipob terrorists and cannibals? Tufiakwa!
|
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112252211]Mumu Tinubu will empty Lagos Treasury on his useless ambition that won't fly Lagos is currently the state with highest debt, I see more debt loading .[/quote]Omo Igbo, mon key e o
|
duro4chang:Dat na d state one local man amaechi be speaker for 8 years, governor for 8 years , Minster for 8 years, totalling 24 years o, yet Magnus dey run d street. Who go be d bagger wey fit run Lagos street like dis? E no possible. Abeg, No loud am comrade, dem go collect
|
Malory:Jagaban 2023. Omo Igbo, mon key e o.
|
slawormiir:efcc customer daada, Igbo-labi, ow ur yeye Edo mou governor
|
Dem dey beat Malami at his nonsense game. Na d same format he take remove Magu from efcc to put his boy na hin dem take replace solicitor general for hin ministry. He don forget say Solicitor General na Permanent Secretary wey dey report to HoS. Shiorr. Na his disqualification from d Kebbi governorship race go shock am since he no wan resign on time thinking say hin don delete clause 84(14) of the 2022 electoral act. olodo |
OyeofIkoTuN:Olodo,ikotun na suburb of Alimosho let alone Lagos abi SW. Omo Igbo, go face ur Daddy Atiku joor ![]() |
OyeofIkoTuN:omo Igbo,princeofibo-Lagos, I know say na u. Shiorr ![]() |
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112241946]Another rubbish[/quote]Omo Igbo alawada,bawo ni? ![]()
|
Na part of d legacy vision projects of Jababan b dis. |
Jagaban 2023 victory na God's project for Nigeria. Sumol sumol dem eyes don dey clear. Right now, na APC needs Jagaban to win. VP Odale no go get massive votes from SW compared to Jagaban so dat na why PDP wants a weak politician from SW like PYO
|
Hmmm. Dis na d kain marraige wey d children of d couple go be best man and flower girl together. Happy married life to d Senior Groom and bride |
afube:na ur heart be evil and dat na why u dey support evil people like u wey dey kill other people's bisiness for iboland. If ordinary ibo people go market, u go kill dem for not sitting at home and wen people bring dia oil investment come iboland or run pipeline tru iboland, u and ur criminal blodas go dey do oil bunkering wey dey kill dem business. Shiorr |
Yeye. u dey do poll for lazy yoots wey no get pvc. shiorr
|
Na wa o. Dis endorsement thingy go kill our democracy o. |
illicit:Alaafin of Oyo Empire. That na d ceremonial title olodo. It is like d ceremonial title of Queen wey dem dey address as Head of Commonwealth of UK past colonies wen every body sabi say every country now dey run dem show with dem own government and President. Na Alaafin of Oyo Empire even though most communities under past Oyo Empire don get dia own kings and government too. Adieu Great Alaafin.
|
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112217811]You're wise You've said the truth[/quote]Omo Igbo replying himself with ibo sense ![]() |
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112217708]Omo Igbo, ode lon'she e Koshi Ibo danu [/quote]I don fix am for u, omo Igbo ![]() |
[quote author=PrinceOfIbo-Lagos post=112217485]See me as the messenger of truth and my mission is to liberate my Ibo brothers and sisters with sense from Ibo corrupt fist I am the saviour of Ibo land I'm a blessing to Ibo race[/quote]Omo Igbo,I don fix am for u. Omo ibo, go bless ur iboland. Walahi, ur Iboland need u more than us Yoruba wey no relate to u ![]() |
Toluajas:Olodo, wetin dos ur masters do during covid 19? Na slave mentality dey worry una. China still lock people up for dem houses for the past 20 days just becos of covid 19 fears, inferior people like u no talk. Shiorr. Na a whole Alaafin transit yu dey misyarn. Alaafin no be d mate of ur yeye automonous community chief o. Na d Head of a whole former Empire wey spread reach 3 to 4 countries. |
PrinceOfLagos:Fixed. Omo Ibo, u go wail tire las las like u don dey do since 2015 wey we defeat ur azikwe ![]() How iboland today fa? |
Jagaban 2023 na God's project for Nigeria. |
PrinceOfLagos:Omo Ibo, face ur Atiku make Yoruba people face Jagaban |
As another Jagaban political associate go give Atiku work to do for Adamawa, Magnus Abe dey do Amaechi for Rivers and Dapo Abiodun go do for Yemi Osinbajo-Odale for Ogun. 2023 na for Jagaban o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 74 pages)