₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,401 members, 8,450,145 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:54 PM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 74 pages)

PoliticsRe: BREAKING: Yari, Marafa Dump APC For PDP by Nigerialabalaba: 4:09pm On Apr 17, 2022
Hahaha....wike go remind dem one day grin
PoliticsRe: Sanwo Olu: Youths Want Tinubu As President by Nigerialabalaba: 9:27pm On Apr 16, 2022
Yes O!! 2023 na for Jagaban
PoliticsRe: Insecurity: United, Banditry-Free Nigeria Possible – Tinubu Tells Youths by Nigerialabalaba: 9:13pm On Apr 16, 2022
BAT 2023 na God's project for Nigeria o. join d train .
PoliticsRe: Bode George: Tinubu Is A Serial Betrayer, Has No Right To Label Osinbajo Judas by Nigerialabalaba: 7:43pm On Apr 16, 2022
Olabode George-Tewonde hate Jagaban pass kilode. Yet Jagaban no dey even reply am. Dat tin dey pain am

EducationRe: Buhari Rejects Bill Converting Auchi Poly To University by Nigerialabalaba: 7:05pm On Apr 16, 2022
chatinent:
Na only people wey get waec dey talk about education.
Lazy yoot wey no sabi read but get orijo waec certificate, abeg read am slowly so u go sabi wetin u no get.shiorr
ComputersRe: Z by Nigerialabalaba: 6:42pm On Apr 16, 2022
dawnomike:
computer village, Ikeja-Lagos state
make he go spa for Adeola Odeku,VI
PoliticsRe: Tinubu Is Very Fit To Lead Nigeria by Nigerialabalaba: 6:37pm On Apr 16, 2022
Jagaban 2023 na God's project for Nigeria o
PoliticsRe: Pictures Of Tinubu At "South West Youth Rally For BAT 2023" by Nigerialabalaba: 5:32pm On Apr 16, 2022
Jagaban 2023 na God's project. All odales must shift o.
PoliticsRe: Mercenaries ‘ve Been Recruited To Attack Osinbajo— Group by Nigerialabalaba: 5:06pm On Apr 16, 2022
odale
PoliticsRe: Revealed: Osinbajo Hid From OBJ, After Declining His AGF Offer Cos Of Tinubu by Nigerialabalaba: 2:20pm On Apr 16, 2022
OneCandleAway:
OP you should have posted the full article.

Everyone isn't aware of the true reason Obasanjo withheld the funds for lagos state back then. Tinubu was shielding on of those Lebanese criminal businessmen that Obasanjo was trying to prosecute.
Hahaha....dis ur comment suppose be in joke section. obasanjo wey do shege to atiku, ibori, alams go spare Jagaban if he get something on Jagaban? Lailai!!
all u olodo indomie generations sef

PoliticsRe: Intimidating Crowd Of Youths For Bola Tinubu At Onikan Stadium by Nigerialabalaba: 1:54pm On Apr 16, 2022
Lobatan . Jagaban 2023 na God's project.
PoliticsRe: We Can't Travel Down To East Becos Of IPOB - Igbo Youths In Diaspora Lament by Nigerialabalaba: 12:57pm On Apr 16, 2022
if u be ethnic ibo wey be born and bred in Lasgidi and u like urself, no go iboland .u be made in Lasgidi. Lasgidi na ur home o, no look anybody face. Even if u kpai anywere outside Lasgidi, insist make dem bury u for Lasgidi. Nothing do you.u be Nigerian not one yeye barren blood thirsty biafran.shiorr

right now ,na mostly native ibo people wey hate u and oda Nigerians and wu dey support ipob terrorists wey tafawa balewa curse and oba of Lagos curses don cast full evrywhere iboland now

PoliticsRe: My Commitment To Tinubu Is Total - Bayo Onanuga by Nigerialabalaba: 11:00am On Apr 16, 2022
OmoEpe:
Indomine generation's knowledge is quite limited due to age and the propensity to exalt Social media above reading and researchs


He is way out of your league
dem full nairaland. Ask dem about Tempo magazine, dem no sabi. book dem no sabi, work dem no fit do even home training dem no get. d only tin dem sabi na social media and to dey curse people old enough to be dia parents and grandparents. awon olodo

PoliticsRe: My Commitment To Tinubu Is Total - Bayo Onanuga by Nigerialabalaba: 10:59am On Apr 16, 2022
Bayo Onanuga no be odale like Yemi Osibanjo-Odale
PoliticsRe: Obituary Of Dr Chinelo Megafu Killed In Abuja-Kaduna Train Attack (Photos) by Nigerialabalaba: 10:33am On Apr 16, 2022
Westchester:
Shut the fck up you generational ediot !!
native blood thirsty ipob terrorist u be. Na jealousy go kee u. no be me say make ur poor parents no born u for Lasgidi. shiorr
PoliticsRe: Go To The Field - Buhari Tells APC Presidential Aspirants by Nigerialabalaba: 9:58am On Apr 16, 2022
Jagaban 2023
PoliticsRe: Osinbajo, Abiodun, Fayemi, Aregbesola In Lagos together! by Nigerialabalaba: 10:50pm On Apr 15, 2022
Yemi Ogunbiyi come from Sagamu in Ogun state, Dapo Abiodun na hin governor.
PoliticsRe: VIDEO: Nigeria Deploys Helicopter To Monitor, Escort Train Movements Because Of by Nigerialabalaba: 10:47pm On Apr 15, 2022
very good
PoliticsRe: Olu Of Warri: Tinubu Is The Most Qualified Person To Be President by Nigerialabalaba: 5:30pm On Apr 15, 2022
O pari
PoliticsRe: Which Politician Is Sponsoring This Boy Against Ipob~pictures by Nigerialabalaba: 5:27pm On Apr 15, 2022
vasel15:
This boy does not have any source of income

He lives in a big flat

He is always online fighting ipob

Who is sponsoring him?

IS this not hypocrisy?

He says ipob is collecting money but he is actually doing the same thing
rule 2 and 10 broken

cc seun mynd44 lalasticlala
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 5:25pm On Apr 15, 2022
Help2020:
Eih,Lagos pass London? And your pay master goes to London for treatment, uzuor without sense
village boy, leave city matter for city people to talk about and face ur village. na only village man like u go tink say wen people go london go see dem doctors for treatment na buildings dem go dey look. poverty don finish u aswear2gud
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 5:06pm On Apr 15, 2022
jaxxy:
Mumu I've worked in most of those places. I know them well and they only come up in the last 2 decades or so.
poor boy, u neva visit dos places for ur life dat na why u dey shock. u beta leave nairaland go work beta so u go leave dat village u dey live con live in Lagos. shiorr
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 5:04pm On Apr 15, 2022
Help2020:
lol,see mumu celebrating living in Lagos, when his mate are living in London. Chain,poverty nan bastard.
u see why I say poverty don finish u. u neva sabi or visit those places in Lagos for ur life u dey chook mouth go London wey be old city. D iconic buildings wey spring up daily for Lagos pass London and I don visit dose places outside Naija yet na same tin Naija people dey build for Lasgidi. Same thing! na because u neva enta aeroplane go outside ur village na hin make u tink say anytin dey London wey pass Lagos. Sumol time now, Lagos metroline go start. na same metro but beta modern one Lagos dey build sef!
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 4:55pm On Apr 15, 2022
thebosstrevor1:
I know they are actual places.

But lagos and dirtyness goes hand in hand that is why it hard to believe that the op pics actually exist in lagos
u be poor person. I still drive past dat place for dat picture today today and e even cleaner dan for dat picture. poverty don kill u sey. u no dey for Lagos . na village u dey
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 4:41pm On Apr 15, 2022
Help2020:
So in you shallow mind,who never enter Lagos is a villager? Go and buy sense OK?
villager abeg no put mouth for wetin u no sabi. no be me say make poverty deny u of living for those places in Lagos. ur own don cast and we don catch all of una village native people. shiorr.
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Nigerialabalaba: 4:39pm On Apr 15, 2022
jaxxy:
I was born and bread in Lagos, part of my family are from Lagos, I grew up in prime locations and Lagos then was better if u lived it the right areas on the mainland bt now it's only lekki/ajah that looks slightly developed at the expense of many other places.

Ikeja gra is like a ghost town. Ikoyi another ghost town expect for bourdillon, Apapa gra another ghost town.

Magodo and omole are trying to catch up. The rest places are slums or abandoned zones.
poverty don bend ur life finish if ur poor parents born u for Lasgidi and u no sabi and neva live or visit dos places for dat picture.Ur live don cast be dat. Dose places for dat picture neva even reach one-hundredth of beautiful scenes and new buildings for Lasgidi yet u dey foam for mouth.
Gerrout joor u. e no go beta for poverty wey bend ur life like dis. shiorr

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 74 pages)