Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 74 pages)
hnm2023:odale dey fight back.smh “We know Osinbajo is just a pawn on the chessboard of some game-masters. “The message in the fact that this declaration came during the Holy Week is definitely not lost on all and sundry.” |
no be kemi Olunloyo's twin sister be dis. |
sonofElElyon:Cc Mynd44 Seun Lalasticlala Dominique Mukina2 |
Hahaha....Odale o ![]()
|
tesppidd:abi dem don already cause am. Dis na d gift from odale toPDP to use dis video ![]() |
see as d odale boys dey drag hin principal |
Yemi Osibanjo-Odale wey be redeemed pastor dey host itfar dinner for last week of Lent and wants anoda redeem pastor to attend. Dis odale pastor dey crucify Jesu again o.
|
Nice one. SC Justices, una do well. |
so dis yeye bandits no be ghosts. shiorr. una welldone Nigerian Army |
I wish am Jonathan sef. shiorr. odale |
Yemi Osibanjo-Odale ![]() |
Awesome!! Dat man na real Legend. He do activism too no be only theatre. |
Prof. Oladapo Ashiru - Mart-Life Detox Clinic & Anti-aging Spa Professor Oladapo Ashiru has MB.BS from the University of Lagos, MS and Ph.D. from the University of Nebraska at Omaha. |
odale |
kkikkiikkiii. Yemi Osinbajo-Odale don win d cable but Jagaban don win d Presidency.
|
Mrikay94:na ceremonial. His remains don join the sand in Ikoyi-Lagos. |
Shey those yeye japa crew dey see wetin dey wait for them in US. shiorr |
Odale |
bennybuhari:which SW votes? Dapo go tell Ogun delegates to vote for Amosu or Fayemi abi Osibanjo-Odale? Ko jo!All of dem na number on a list wey dey get longer every week. Las las na Jagaban go get SW votes. |
yeye Peter |
Yemi Osibanjo- Odale |
d woman sef suppose report d man for authorities. Even her song sef na d song of a crying pesin. she no die beta joor. All dis people wey dey sing cry cry song too dey get too much problem for dem life and dat dem cry cry song na how dem dey tell us say dem dey suffer |
op, u be olodo and sumol boy. na only Jagaban used AD campaign dat time. I remember hin poster "AD is AD" when d late Chief Dawodu dey say AD is one yeye accord party or so. Other AD governors dey say PDP is AD and a vote for PDP is a vote for AD because of Obasanjo. All over radio, TV, newspapers, only Jagaban dey shout say a vote for AD is a vote for AD. Na dat strategy be wetin make opposition AD survive dat era. Only jagaban was 100% loyal to AD. I remember dat time when I go Osibanjo odale office for one political program sponsorship, e just reject am.Dat same proposal was later approved by Dele Alake. Osibanjo Odale no even dey go political grassroot and na why I dey wondee how d odale con dey lie about hin grassroot credibility. |
See how Jagaban dey happy for Yemi Osibanjo-Odale. Like Judas,e no stop d Odale from betraying Jagaban.
|
“We know Osinbajo is just a pawn on the chessboard of some game-masters. “The message in the fact that this declaration came during the Holy Week is definitely not lost on all and sundry.”
|
“We know Osinbajo is just a pawn on the chessboard of some game-masters. “The message in the fact that this declaration came during the Holy Week is definitely not lost on all and sundry.” |
lightskinnigga:abeg, who be d "we" ? |
Parachoko:leave dem. Dem don push am into ignominy so tey yesterday most of d progressive Yoruba people dey shake head for am. Yesterday was a sad day for Yorubaland wey d odale's face was publicly unveiled. Dat na why nobody celebrate or praise am for SW. Yesterday just be like d day wey Yoruba people hear dat MKO died . Forgerrit, Yemi Osinbajo-Odale don get d message; he is odale. Even hin ogun governor wey dey d Jagaban group no go give Yemi Osinbajo-Odale delegates. He don fall politically. |
donb06:u are correct, dat na why I dey shake my head wen Amaechi dey run last Saturday. Jagaban join queue since 1992 as a senator of Federal republic wen Amaechi be PA to Odili but now wan swiftly jump over Jagaban and Odili to become Presido. |
Mr Poor & Proud, I sabi employees like u, lazy bones wey go blame everyone except hinself like say hin perfect. abeg if u no want any superior to hold u to account, go start ur own company and do anyhow. shikena. Shiorr. Work plenty for town but na una lazy entitlement mentality yoots wey prefer to dey waste time for social media and nairaland full everywhere. I don tire to dey beg for lazy yoot wey go con work to con charge phone & yeye laptop, use company wifi to dey watch film and social media.Wen u corrrect dem, instead make dem take correction, dem go dey trash talk with yeye poor man pride.. Na hunger go teach una sense wey una no get , and dat humility and forebearance to learn to grow sumol sumol wey una no get or ur parents teach u but u no collect d hometraining, u go learn am by force las las. shiorr. Dem go dey misbehave and wen u ask dem to calm down, dem go say make u go chop ur work dem go do crypto as full time job N:B. All ur mentions no worth my response. U be one of dem wey no get job and if u get job, u no serious becos u suppose dey face ur work now but dey use company internet for nonsense.Dem go still sack you las las like OP. And if because of crypto ponzi u dey carry shoulder, na ur old age u go suffer to use ur grey hair con do d same work u no wan do now with black hair today. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 74 pages)

