Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
Sergio104:na part of d evidence wey go nail d terrorist u dey see so. shiorr |
mrvitalis:olodo, u and una ipob terrorists go hia am. |
mrvitalis:yes pissful. shiorr. Las las FG go still appeal d one dem strike out. In count four to seven, the IPOB leader was said to also make several broadcast between 2018 and 2021 wherein he incited members of the public in Nigeria to hunt and kill Nigerian security personnel, including police officers and their family members. This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs
|
Raph82:maybe d G in RCCG go become goats nah
|
zainabicy:anoda one don bite d dust. dem no go learn,is it not dis lazy yoots of Nigeria wey full NL. shiorr
|
DispatcherLagos:u no sabi anytin. one day u go get sense. Even d trash some of u dey type here go come up some day and appear under una nin search. dat guy wan run OP street and datsall. e dey happen everywhere for d world, u must get people like dat for every country. |
Freebills12:U go still wail pass dis aswear2gud. Every time dem bring d terrorist come court, all other courts no go fit hold and innocent people dey suffer join d families una don klll ,d court just tell una say enough is enough. |
godofuck231:ipob terrorist, fia God o. D peoples una kill nko? now wey nin don take off, all terrorists and bandits go hear am |
Nuttella:Now u don confam say u no sabi anytin. Ordinary nibss, u no go fit enter with ur economics certificate to handle backend of dis kain tin. If u go beta school , one of ur lecturers go don consult for cbn.Go ask am wetin hin do dia. U be olodo if u see d kain tech level our banks like gtb dey run yet no sabi say for cbn to monitor dat kain tin, dey must be ahead. To manage ordinary bank dey hard, now con imagine pesin wey go supervise and regulate efrything. I don see say u be the nothing dey happen crew.U no sabi anything. D 9ja boys wey dey backend for cbn no be dos ur olodo classmates o. |
Nuttella:olodo, u tink say cbn na nta. cbn ,in case, u no sabi , na d last line of defence of our national economic and fimance security. Na d best of d best brains wey no get time for easy crypto lazy yoot money dey man am,no be lazy yoots wey dey play on nl . abeg go school first so u go get d sensw of wetin a central bank mean first |
Barbiturate:if u sabi how powerful PS be for a ministry in civil service , u no go dey suprised say Justice Nnamdi Dimgba send dat woman PS go jail. Abba Moro go go chuch go do thanksgiving because none of us for our wildest imagination sabi say na an ibo woman, a mother, PS dey behind dat disaster wey 9ja youths just die like chickens. |
shiorr. spoilt brat wey no get shishi sense. na overfeeding dey worry am. Na foolish young people like him Pastor Oyedepo say social media don cast and jonz dia destiny. U just wake up one day, no get any job to do but to go on social media, start typing trash to call ur papa mates and ur papa business colleagues goats. Shoroniyen. No shishi introspect he dey do,na because people drag am, na hin make am apologise.
|
WATCHOVER:aswear2gud, u be native local man, even for US, d info on company wey dey manufacture lethal arms dey in public domain. D koko na d technology behind it. Companies dey release corporate action news for d investing public and brand positioning, e no mean any shishi. u wey u neva enta aeroplane go open ur mouth waa dey talk about stupid foreign countries wey exist only for ur convoluted mind. Shiorr |
They were ab initio arraigned before Justice Anwuli Chikere of a Federal High Court, Abuja, for their roles in the botched March 15, 2014 Immigration recruitment. After 8 years wey govt do case with dem, lock dem up for efcc, collect dem properties, passports, place no debit on dem account, dem still send dem to jail! wey d yeye nothing go happen crew. Some of u go get sense by force.Shiorr
|
Recruitment tragedy: Court frees Abba Moro, jails ex- Perm Justice Nnamdi Dimgba of a Federal High Court in Abuja has convicted a former Permanent Secretary at the Ministry of Interior, Anastasia Daniel-Nwobia.https://punchng.com/just-in-recruitment-tragedy-court-frees-abba-moro-jails-ex-perm-sec/?utm_source=top-story&utm_medium=web&
|
dem want fg to release dem kingpins. u go wait taya. fg no dey negotiate with terrorists o
|
8 point demand ko 8 point Cummulative Grade Point ni. Nigeria no dey negotiate with terrorist o. the ipob terrorist a pe lewon bi obo lagido. shiorr
|
Seyiemath:speak for ur corrupt sef |
Craigslists:The industry watchdog spotted the transactions and their details, by way of an ultramodern surveillance technology currently exclusive to it. e be like say u no read dat part. dem go catch u sosey |
emmanuelewumi:plus Access Bank Nigeria Limited, Acorn oil ati be be lo |
meffy no dey smile. All d Naija lazy yoots who dey high on free easy kalokalo money go hear am as Meffy dey squeeze d banks. Sebi d lazy yoots say dem no need 9ja banks and one yeye p2p go do magic. shiorr
|
CBN fines Access, UBA and Stanbic IBTC N800 million for cryptocurrency transactions by Ubah Jeremiah Ifeanyi April 6, 2022 The Central Bank of Nigeria has fined three Nigerian commercial banks a total of N800 million for failing to comply with regulations prohibiting consumers from transacting in cryptocurrencies. According to Bloomberg, the sanctions are part of the CBN’s efforts to tighten down on cryptocurrency, ensuring that commercial restrictions on cryptocurrency trading are in place. It was also revealed that the CBN has the ability to detect cryptocurrency transactions that commercial banks may have overlooked. Stanbic IBTC Bank, Access Bank Plc, and United Bank for Africa are among the banks affected. Banks and amount in fine According to the report, Access Bank Plc, the country’s largest lender by assets, was fined N500 million for failing to shut down customers’ crypto accounts. United Bank for Africa Plc was fined N100 million naira for a customer’s digital-currency transactions. CBN penalized Stanbic IBTC Bank, the local unit of Standard Bank Group Ltd., N200 million for two accounts allegedly used for crypto transactions. Chief Executive Officer of Stanbic IBTC, Wole Adeniyi disclosed at an investor conference call in Lagos that while Stanbic IBTC followed the central bank’s orders, the transactions for which it was sanctioned may have passed through its system undetected. He said the CBN was able to detect the relevant transactions using “advanced capacity” that Nigerian lenders do not have access to, and they have urged the central bank to share the technology. “It doesn’t seem that they are going to entertain a refund, but they are now sharing intelligence with us to be able to kind of deter clients,” Adeniyi added. Nairametrics has information that other banks are impacted as well and is currently on course to uncover them. https://nairametrics.com/2022/04/06/cbn-fines-access-uba-and-stanbic-ibtc-n800-million-for-cryptocurrency-transactions/ lalasticlala mynd44 seun dominique
|
gracealonev:
|
Maxymilliano:Dey should do a paternity test to sabi if na Adeboye born am. Adeboye na humble man. All dis yeye privileged children. Shiorr |
osinbanjoisaliar:u no get shame. Since 2015 you dey always dey give badluck to every candidate u support, now wey Jagaban no won join d list, u con dey para. Abeg go support Atiku our customer daada
|
oilPUSSY:u no get shame aswear2gud. ipob terrorists o, boko haram terrorists o, bandi terrorists o, dem own don cast. out of all d terrorists group, na ipob terrorists be d most foolish if dem eva tink say dem go sponsor pesin go anywhere apart from dss detention centres. Dem go be like late Maurice Ibekwe wey go from hor to jail . |
na Jagaban go win APC ticket |
dia presidential candidate go be who abeg? shiorr
|
trutharena:olodo, u tink say I dey say d guy no try. I just dey school u say no be by valuation. if 10 million dey pay $20 monthly for calendly,dat na $200m monthly and dat na $2.4 billion revenue alone from subscription fees. abeg use ur brain for once, which company go dey make $2.4 billion yearly and still dey raise money from investors every time. U need sense aswear2gud. Business no be for by valuation o, na by real cash and cashflow wey dey flow like river. If dat company get dat money, e no go dey do series funding upandan, in fact, equity funding no go enter dem eyes especially for $3 b valuation. |
trutharena:Olodo, if u dey move money daily,na dat money dem dey collect commission on. Dat na value wey dey fetch money per second and no be yeye valuation of software company U be native inferior black man wey be say if u hia America like dis, u go dey foam for mouth and dey smell ur mouth armpit for body odour. Na because of dis yeye valuation na hin dey make warren buffet no dey buy dem. Valuation no be d koko until u dey fetch real cash. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
.