Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,853 members, 7,810,280 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 04:58 AM |
Nairaland Forum / NohurryInLife's Profile / NohurryInLife's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by NohurryInLife: 10:54pm On Feb 23, 2023 |
Infolenka:Lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by NohurryInLife: 10:41pm On Feb 23, 2023 |
This thing no really hard walahi. Na to just dey use your sense. I no dey follow una argue who sabi pass ooo...make una sha dey score dey go 1 Like |
Politics / Re: Oyo Debate: Seyi Makinde And Teslim Folarin Clash Over Auxiliary And Eleweomo. by NohurryInLife: 12:02pm On Feb 23, 2023 |
Ravenglass:Mad man |
Crime / Re: Police Arrest Anambra Police Officer, CSP Chukwuemeka Patrick Agbazue by NohurryInLife: 11:28am On Feb 19, 2023 |
MoneyMustBMade:Nawa ooo 1 Like |
Crime / Re: Police Arrest Anambra Police Officer, CSP Chukwuemeka Patrick Agbazue by NohurryInLife: 1:45am On Feb 19, 2023 |
MoneyMustBMade:Exactly what I have gathered so far from those living in anambra and its environs. |
Politics / Re: Adedibu’s Mansion Loses Shine, Followers Relive Ibadan Strongman’s Life by NohurryInLife: 5:16pm On Feb 13, 2023 |
keeper303:The man is actually funny sha |
Romance / Re: My Ex Wants To Come Back by NohurryInLife: 6:56pm On Feb 12, 2023 |
Utanisco:Good evening brother, please how were you able to rectify that name mis-match issue on sportybet?? I'm having same issue please. |
Politics / Re: Senator Bwacha Wins Taraba APC Gubernatorial Primary Rerun by NohurryInLife: 8:50pm On Feb 10, 2023 |
waterpouroverfl:You too dey worry |
Sports / Re: 9pm Manchester United Vs Leed by NohurryInLife: 11:11pm On Feb 08, 2023 |
Nothing spoil
|
TV/Movies / Re: BBTitans: Juicy Jay Shouts ‘Chineke’ After Kissing Yvonne (Video/Pictures) by NohurryInLife: 6:46pm On Feb 08, 2023 |
Starhearts:Ija ti pari. Everything don finish. Ekun to bi ikun noni...lati egbe kan si industry kan. Oya respect my Oga Final settlement; Starhearts & Nohurryinlife |
TV/Movies / Re: BBTitans: Juicy Jay Shouts ‘Chineke’ After Kissing Yvonne (Video/Pictures) by NohurryInLife: 2:06pm On Feb 08, 2023 |
Starhearts:Ore...booni?? I don forgive you now. Why you kom dey curse me still?? |
Nairaland / General / Re: Big Snake Seen Inside A Toilet (WC) In Ekpoma, Edo State (pics/video) by NohurryInLife: 7:04pm On Feb 07, 2023 |
Ppl go still chop this one so?? |
Politics / Re: Video From APC Presidential Rally In Katsina by NohurryInLife: 4:45pm On Feb 06, 2023 |
Unrelated though, but if person wey curse this How person wey no contest primary election go kom later win ticket for supreme court oo?? How?? Haaa...It's a pity. |
Music/Radio / Re: See Backstage Photos At 2023 Grammys by NohurryInLife: 4:39pm On Feb 06, 2023 |
Unrelated though, but if person wey curse this How person wey no contest primary election go kom later win ticket for supreme court oo?? How?? Haaa...It's a pity. 21 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Buhari's Endorsement Of Tinubu: Dogara, Keyamo Face-off On Twitter by NohurryInLife: 7:54pm On Feb 05, 2023 |
meetme01:Too bad |
Fashion / Re: Young Unclad Lady Goes Shopping (Photos) by NohurryInLife: 8:45pm On Feb 04, 2023 |
Remove that almost |
Crime / Re: My Wife Killed My First Child, There Is A Shrine In Her Room— Man Tells Court by NohurryInLife: 5:34pm On Feb 04, 2023 |
jeromestarks: |
Politics / Re: President Buhari Arrives Lafia For APC Presidential Campaign Rally In Nasarawa by NohurryInLife: 5:32pm On Feb 04, 2023 |
Kyase:Asin ehn, that en squad be like Barcelona years with Pep Guardiola. The squad too complete ahbeg. 2 Likes 1 Share |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Fulham (0 - 0) On 3rd February 2023 by NohurryInLife: 12:05am On Feb 04, 2023 |
Slimwhyt:0.5, 1.5, 12, either half...Nothing wey we see. Both Chelsea and their fans, their life no go settle 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Naira Redesign: Buhari Accuses Banks Of ‘Greed’ by NohurryInLife: 4:38pm On Feb 03, 2023 |
If I have my life to live again, I go select well 3 Likes 2 Shares |
Politics / Re: Bola Tinubu Takes A Bus Ride In Ekiti (Video) by NohurryInLife: 4:28pm On Feb 03, 2023 |
All other presidential candidates 1million votes ahead seh. Abi you no understand?? 1million votes per candidate ahead 1 Like |
Politics / Re: More Photos And Videos From The Apc Presidential Campaign Rally In Osogbo by NohurryInLife: 7:03pm On Feb 02, 2023 |
I give other presidential candidates 1million vote each ahead, non still beat this man. 8 Likes 1 Share |
Politics / Re: Over 6,600 APC Members Defect To PDP In Katsina by NohurryInLife: 5:35pm On Feb 02, 2023 |
I give Atiku and obi 1million vote ahead each, Tinubu still win. Make una dey talk like say una no know wetin dey sup. |
Politics / Re: Supreme Court Dismisses PDP Suit Challenging Oyetola's Candidacy by NohurryInLife: 2:18pm On Feb 02, 2023 |
Blankstare:Iwofa l'enu |
Politics / Re: Supreme Court Dismisses PDP Suit Challenging Oyetola's Candidacy by NohurryInLife: 2:16pm On Feb 02, 2023 |
Illegal1:Amen my brother. I pray nothing spoil your relationship with God and good things of life too. 1 Like |
Politics / Re: Supreme Court Dismisses PDP Suit Challenging Oyetola's Candidacy by NohurryInLife: 12:07pm On Feb 02, 2023 |
FreeStuffsNG:Bro, if na you them do wetin dem do Aregbe 4 Osun, you go vex pass as en dey. Let me tell you something man, irrespective of anything in life, sometimes e dey good to dey judge matter as e take be because of tomorrow. Most ppl no know the story, una just dey fault Aregbe up and down. 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Supreme Court Dismisses PDP Suit Challenging Oyetola's Candidacy by NohurryInLife: 11:55am On Feb 02, 2023 |
Unless you really get something to gain from this ppl directly, stay away from their matter. On election day, cook, eat and sleep in your house. Watch dstv or Netflix. If you like go dey deceive yourself with your yeye vote, wetin go happen go happen And know this too, whoever enters no send your future. You have got only yourself to change your life Abi since you don dey shout APC, PDP, LP, wetin don change 4 your life?? Abi which help anyone of them don render you & your household b4?? 21 Likes 3 Shares |
Travel / Re: Heavily Overloaded Bus Spotted Recently On A Highway (pics/video) by NohurryInLife: 10:26pm On Feb 01, 2023 |
Prettygirl200:Abeg try help us hear pells out ooo. Be like en coconut head really dey serious. Abeg reason en matter my sister Just in case en misbehave, kom report ahm give me and Lama70 1 Like |
Travel / Re: Heavily Overloaded Bus Spotted Recently On A Highway (pics/video) by NohurryInLife: 10:22pm On Feb 01, 2023 |
koby86:Chai. Problem wey distance don cause 4 this life ehn 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Nottingham Forest : EFL Cup (2 - 0) On 1st February 2023 by NohurryInLife: 5:28pm On Feb 01, 2023 |
Ov 1.5 |
Crime / Re: My Experience In NDLEA Jail by NohurryInLife: 2:04pm On Feb 01, 2023 |
epondudu:You enjoyed the story right?? You're very sick |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |