Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)
Just to razzle civil servant's not to protest Yesterday I realise 9ja don finish Patapata One guy post pic of sniper bottle for IG Come write "I'm about to end it all" FTC come ansa "brotherly, drink remain for me abeg ,even if na two spoons, since 3wks my money never complete to buy d bottle" |
Yesterday I realise 9ja don finish Patapata One guy post pic of sniper bottle for IG Come write "I'm about to end it all" FTC come ansa "brotherly, drink remain for me abeg ,even if na two spoons, since 3wks my money never complete to buy d bottle" |
Cloth wet NEPA people dey wear com cut light u wear am go farm U b NEPA rat farmer |
Massiveglory:Come how much una pay this paleee first... |
Balablu committee is coming to force u to sell those goods... Cardoso economics practical handout |
OK So if bandits had not killed those 2 pilots in Niger Them for b 18000 and 2 Asiwaju of hunger Oya come and floAt Nigeria airforce |
So Islamabad people could not read Islamabad language and wanted to Islamabad another Islamabad woman Dress that has peaceful writing But religion of peace peoples want to burn it.. |
ECOWAS has forgive Other coupist ...so As onanuga is writing refute n he hear gbosaa na to hide under desk Dey shout okpari.. |
If u no this man please tell him to come to Suleja next Saturday for ekeremadu new yam festival we want to give him chieftaincy tittle |
Congratulation But I no say urhobo traders union get grounds pass au.. |
Cardoso caryin out economics practical in the town hall... Ebin pawa All this rice and spaghetti truck wen una go pass area na.. |
Monaboo:Him go for supreme because of balablu economy Supreme dey swell up like ijebu garri wen u cook am Asiwaju of floating # Weldon's |
I wan wish u luck but as I see the man fine small... I no say e go hard Edo gov must always be worworified like Bruce onabrakpenya bronze artifact |
Malcolm x no how much dollar be today? If him come Ibadan today like this only him go use Yankee accent shout ..ebin pawa o.. |
Lagos boys end him career Him fit dey bush the reason with him Fulani brothers ... Asiwaju of floating naira 1$ =1900# Chicago first class shou! |
Balablu see nothing dey any reserve o Patch patch CBN gov dey carry us do economics practical! Foodlums If una see Dangote rice truck approaching tudun wada halla us asap Him follow cause the wahala we dey so |
See balablui village instead of arranging things to stop goal like ivory coast keeper una dey give am title untop runner up ok if him achieve wetin Oliver Kahn do all the maidens for that village him go collect |
If u saw labour gives fresh CoNDoms assemble here!? |
Sad |
Inflation is 30% what u have Is #210 tomatoes Asiwaju is not your MAte Otilo |
This morning like dis the only policy wey dey my head na how to find gas warm my yesterday EBA CARdoso wey dem dey pay to form policy wan give all of us CARdiciac arrest like dis.. |
U and tilimbu No difference Promise and fail Give person him moto Before n9jcover report ur news As tilimbu delay salary u use format find flexing money uptil las instalment E b like u never go Benin before o |
Wetin be acorn again E b like na agbado and agbadorian go cause the next world war o |
Thinktwicemybro:Tres bien mousiour As I reach immigration na to sing coupé coupé bibamba awilo longomba |
My brothet tsetse' fly don bite your scrotum before? That is the rating |
Time to forgive Tony He broke our friendship by sleeping with my caro But now bygones are bygones Tony in Gloucester if u dey hia hala me I miss u o but £20 can cement our long lost friendship Tonero padi for life! Balablu u and ur gazelles e no go beta for una laye |
See this man Wetin u dey talk like dis If I carry my personal ebin pawa knack u 2by2 Na go carry ur news come nairaland o |
At this point i wan ask.how much transport to Congo,if Canada dey prove stubborn we manage Congo afteral all start with C |
U go dey job interview People are like i went go unijos,unilag,unimaid U go open mouth waaaa I went to al qalam...u go read iron condemn |
Nurse Wendy that ur Ort abi ors No go work forme this tinubilation Excepté we go use 7spoon salt and Half spoon sugar.. Heat we no fit kill mungo park canot sée me |
VeryWickedMan:Without Kanayo o kanayo pic ur poss is senselessly |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)