Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
Pesin name bwala like amala wey dem make with beans |
This okoro shey they will still meet in supreme court common room with justice tsammani and others? Na all this rubbish make sowore carry baba lawo enter court |
See huge guy dey slay upandan Small girl come chook am knife |
Everybody popular for him area Him no popular reach asabe wey dey fry fish for Mando here in kaduna |
Wetin him dey find for rousey meurer house? |
I just came to check uche face The man fine small Him no get hope for edo |
As a police I will be escorting somebody like Chris Uba inside open Hilux..godforbid |
Oga cardoso we are in cardiac Jus waiting for arrest! Naira crashed National grid crashed Akpabio crashed hope crashed Only uzodimma dey waka about |
17B to reno what? What a reno omockry |
I wan ask women from Togo follow. |
,i tell u gazelle has seen gagara Mnk has crashed National grid has crashed Akpabio has crashed Naira has crashed Shoprite and jumia food have crashed Hope has crashed Only uzodimma is rigmaroling looking for bleaching cream....wat a balablu |
When u submit empty box Na wao .. Hope is shocked And uzodimma has crashed |
Grasshopper protein renewed shege Hope has crashed Only uzodimma dey waka about |
U see that man wey small gal impregnate for hotel wey dey burn na wetin wan happen to u 9ja Hope has crashed Now only uzodimma dey waka about |
Who be jumia food again Naija even hope don shutdown |
They should add 100k give all of u riffles match u to Niger,zamfara Kaduna etc to serve ya country.. |
U no go chop ur Italian tomatoes in peace now When balablu children show am dis post ..u go see another 41 items banned from Italy.. Continuu |
Give his family the money and stop chasing clout |
Nothing u fit tell me With dis kain eye wey u get no b small dubbing u do for waec that year... Come use ur eye tell us which kain whisky dey that Arabian jug wey gbaja buy from hin Dubai cop allawee Civil servant don see shege for 9ja sha See as dem throway velvet sponge Bob cake untop people salary matter chai... |
Na pharmacist and doctors induction sweet pass families dey spend money for refreshment unto say their children don make am.....we chop dia food yapa but some still dey general hospital dey go strike upandan |
''Continue to pay school fees'' omo highway to kunta kinte |
Why denying if you only went to give hope abi emperor meffy does not need hope? |
Shou why are only Nigerian nurses having problem with their husband's... Rip |
It is a wise political decision and also a booby trap Dude had collected over 15B in loans..he can't start any project cause he knows he is on the way out..win peoples sympathy by paying outstanding monies as campaign strategy for PDP in next election cycle Leave empty treasury for incoming APC govt to pitch them against the people... |
Supreme court should tidy up the case this December,it's even good most people come home for Christmas but not election, from now we go plan Christmas and election join..Ga Nentawe... I just pity the ypp speaker being used by structureless PDP When PDP is out he will be left alone with 23 APC members.. From speaker to house committee chairman on Pankshin Monday market |
More like 500 lawyer's 5000 marabout's 50000 thugs.. |
Benue politics is like bet naija virtual.. So Alia might join Orton in PDP.. |
Even Queen of Nigeria gardener will not take this... |
Which kain bomb b did na... Abi the bomb explode come fire bullet's |
Ah ah bwala don dey work for gistlover...? |
Balablu economy lunatics have reach bauchi like this.....When thieves even if its small boys way lay u just give them phone and wallet jeje ...Sad! Rest in peace. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)