Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
Media hype is Ribadu's legacy to EfcC unfortunately he is trying to replicate same in ONSA.. That is why onsa should not be a politician Orji kalu made me lose interest in efcc He chop 13 Billion still disgrace govt.. |
Oga overseas go do ya down payment But make sure say only left bress u go dey touch til u complete ya balance... Jennyclay go soon come finish u,ur friend and all una squad.. |
Dey dia dey speak legal Go try am for Benin na Wen ur left scrotum swell reach golf ball U go find where to pay dowry... U wan use CSu format for tradition oya na.. |
Wetin u dey talk about... The head of that NBS him bin work for betnaija b4? Him statistics dey upsidedown like playing Wigan and barca for visual.. Check my signature for gazelle gagara.. |
Just send people to clean your Chambers,wig and gown for Kaduna Little ray field na Nentawe go run am Justice Abang na real Og.. |
thesicilian:my bricklayer giant olokoko cannot miskaput like dis..now he can't even come back to balablu kingdom..what gazelle gagara.. Gaza loading.. Change name to ijeomai'la |
Macgyver1:Here in federal low cost na groove mode we dey Go and study the judgement.. If ur neighbor steals a goat u have a right to complain...justice abang na real og Ga nentawe ..the land is blue |
White AGBado.... |
11.Senator Dino he wants his campaign mini back |
Headline later today Violence breaks down in parts of kano Na wao |
iokpebholo:that lawyer una no relate so ? Him na okpe u na okpebho? |
Counter attack Plateau PDP sorry You refused to obey court order ,now using religion,ethnicity and sentiment to blackmail Justice Monica Memsen PCA Nentawe is coming.... |
[quote author=FreeStuffsNG Nobody they check ur signature because u yourself na locus classicus of imaginary freestuffs.. post=127007440]He can not suspend a Chief Judge. Only NJC can. This was how problem started in some states leading to serious issues. I think Cross Rivers was one of such states. And when it happened in Kwara state, the case of Elelu-Habib v AGF is the locus classicus on the matter. I expect NJC to react very very soon or immediately to avoid any confusion because that his 'Acting Chief Judge' may not be accepted by NJC. If that man accepts that appointment from Gov Jackson Adeleke, he may even land in trouble with NJC. Check my signature for free stuffs![/quote] |
Ur cousin wicked o as him port Make him give u the mullah to manage For him na After 5 years wen him show jus look am Straight up tell am couz "your money ...what a gazelle gagara...." |
If to say u dey reason like that Ai na u for be oga for your office like dis... |
He he apc has just nominated 22 supreme court judge's |
Nigeria and seamless cannot be in one sentence... Maybe sorrowful, swallow, sweat,shaking,sinful ehen |
zuzuonyi:Shuo from mosque anybody wey him neck big like gan dollar own...na wotowoto him go collect |
Fruit therapist face come be like Bahamas coconut... What an apostolic balablu... |
Make una collect una 2k go rest Nentawe is coming... Plateau is blue |
What is the NSA dabbling in to politics for...Ribadu too much likes limelight.. The iboris of this world still haven't gotten their pound of flesh sha.. |
Lasu calm down.. Before we worry una like Chicago |
I need advice on Peugeot 206 With 1.5M budget |
After clearing our gbese which we happily thank u.. U now return it again haba.. That gbese will remain til tinubulation end! All concerned treat mtn flash as a call from me Back to Airtel.. |
Ha ha ha ha it's a comedy family something... In this tinubulation walai if I see I will hijack after all jus yestaday.. Ododo hijack Uzodimma hijack Only dino receive hammerjack... Peeps,May ur week not be balablu! |
Now na to use remaining campaign funds buy plot for kubwa express way begin sell tokunbo motor |
That UK dem no get obalende mushin ojuelegba places when abiola fit use 5 £ take discharge? |
Which one be Kai Nigeria Tell us ur name and details of the Pu make u be prosecution witness 1.. |
Tinubulation pro max I notice say lizard no dey our compound again dem too Don reach Canada?shou |
As in 100k to inhale gas That cylinder better be 100kg Wat a tinubulation highness... |
See lifeless eyes Na Virgins dey him mind... |
Rubbish judges