Odizzy's Posts
Nairaland Forum › Odizzy's Profile › Odizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Seun seun seun u dey vex me o, hw dis nonsence stori use concern me nw, is she d only smoker? So many ppl die of lungs problem evry day if she follow die na big deal? Seun 4 d last tym use ur head o |
Codedrock: Ooh shit! Wat d hell pple see in dis iyanya is it dat kukere wey him sing dey make u guys like him? Dat song sucks! Too much! Make u guys listen to wizkid- Dance for me.. U go dance die!guy na now i knw say u dey listen 2 musik tru ur anvs, cos ur ear dey forbid gud musik. Dat wiskid dance 4 me is trash |
Codedrock: Ooh shit! Wat d hell pple see in dis iyanya is it dat kukere wey him sing dey make u guys like him? Dat song sucks! Too much! Make u guys listen to wizkid- Dance for me.. U go dance die! |
Do u have a song that reminds you of some one or an event? If yes, what song is that and who's the person or what event is that |
Guyz guyz una dey mek me vex o, how come una 4get d king of wack rap BIRD MAN eh, another king of wack musician is one ph cow dat calls hm sef OBA OMEGA dis guy abuses music, if i hv my way i wil sue hm 4 dat |
Baro: more . . . . . .guy nawa 4 u o, y u dey disgress us na, wch 1 be sky b n big lo na. Sky b na artiste, wia hm dey na sef, i hia hm get ice fish shope 4 ariaria market in aba |
AfroCynic: Afamz, let me break it down for ya,mr or mis down breaker hw abt kelly handsome n flavour dat almost evry yoruba artsite hv featured in dia song, is he nt in lagos makin waves wt d use of igbo in his music? D tin dia is dat yoruba language adds a gud flavour 2 a song in d ears of igbos, likewise igbo flavour in d ears of yorubas. chikina. |
Gbengadavid: dats notin bt d truth my broda,u've rili done wel.like me as an upcoming i got d talent,d packarging,d style,swag nd am creative,only d money won do ojoro 4 me bt am nt scard coz BABA GOD dey my back anyday any time.tanxbro daz dsam wt me here o, buh lets be prayerful n hope in God, defnately we wil get dia. |
4chi: Shut the fk up! You dwarf. For your information yorubas made your yeye brothers p square or whatever the call themselves. It was bayo odusami (DJ Hawie T)who brought them to Lagos , clothed, fed and housed them in ilupeju with the intention of signing them on his label. Guess what? As soon as they were good to go they sent for their elder brother who apparently was jobless to come and manage them leaving bayo with nothing to show.I no blame them, I blame Bayo who foolishly thought he can work out an honest deal with an igboman.guy is dat wot rily happnd? Chai is nt gud o, u re nw makin me 2 start hatin p2, i pity dat bayo of a man o |
kasiem: make nigga raw sign am |
Kamanda: Let me say this before ebbama arrives: Will dis reduce the price of a cup of Garri to N10?guy u n dis garri matter dn 2 much na haba. Since u enter NL u nvr mek any contribution via any post 4 NL, all ur coment na garri garri garri, i knw say if u hia say ur papa house dn catch fire, u go stil ask hw e cari affect d price of garri, 2 much sockin of garri dn finish u, no wonder u get smal head, tiny hands n legs wit big belle |
Michky: lol. Better still, recharge and win a bank. Greedy netwrk.lolz. Better still recharge n go 2 heaven |
Francis Edache: 2 me May D is presently more talented dan P. Square. If u guys should observe all his videos are been shot by Clarence peters and not Jude Okoye. Could dis be de reason why all there are erupting? If i were him i'd move 2 a bigger records like kennis music. May D is tight. Abi i de lie?kennis whaaat? Na d kennis wey dey fall abi d 1 wey dey rise, my bro no talk dat tin again o, u want mek those wack ppl lyk ksb, essence, idris, femi n co kill hm career? Kennis is flopin by d day due 2 wack artistes hv inveded d record, keke go even do am wetin hm do 2baba as hm wan do kelly b4 kelly givam shit, i trust igbo guy na, we no dey cari last |
27naira: WHY!hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha Lwkmd O my God. Guy may God 4give u 4 crackin d whole of my rips, wch kind prsn u be sef, music politician? Wen re u comin out 4 gvt position cos u hv won my voters card |
inspbado: Another label is gonna snap him up fast!!! I've been following the guy's works since he sang the hook on SDC's "touch my body",I think the boy has got the ish factor to make it in the 9ja music sceneguy ur head dey dia, since show dem camp featured him in his 1st video appearance(farabele touch my body), i knew may d will go places. I heard his rollin wit HKN gang(davido n co). Wot ever his decision is, i wish hm d best |
sweetcocoa: I really hate it when people say "due to irreconcilable differences"initially it was a recordin deal btw square records n may d, wen it was time 2 be signed officially 2 square records, may D came up wit a demand dat p2 wasnt ok wit, den dey decided 2 part ways, go 2 notjustok n read abt it |
sweetcocoa: I really hate it when people say "due to irreconcilable differences"initially it was a recordin deal btw square records n may d, wen it was time 2 be signed officially 2 square records, may D came up wit a demand dat p2 wasnt ok wit, den dey decided 2 part ways |
The nigeria music industry is like a moni making machine and is improving per minite of day. This days evry body wants to go into music and the number of upcoming artistes can fill up the whole of sahara desert, but like several Mc's always say "so many mc's but not a enough mic" so as an upcoming artiste who wants to be successful, this re the qualities he or she most possess. 1: 20% TALENT: as an artiste, u must have the talent of singing, be creative, have a gud lyrics and rythm dat can catch the ears of ur listeners and all this can be achieved only if u have the passion for music. 2: 20% PACKAGING: as an artiste, if u lack packaging, believe me no matter how talented u re people wont value u, so u have to look gud, it does not necesseryly mean u have to keep dredlux, tatoo the whole of ur body or pears the whole of ur face, jus dress nice n smart so dat where ever u go to drop ur cds, gud attention wil be paid to u, remember the way u dress determine the way u wil be address, and dnt forget to always hype ur self. 3: 10% FINANCE. Atleast u must have little moni inorder to drop ur cds to radio station, music websites etc so dat people can listen to ur song and know the stuff u re made of, little promotion of ur song can get u a recording deal, and u need transportation to run around for all these, which also requires moni. Finally, 4: 50% GOD. My brother man and sister woman, this is were the Almighty comes in. No matter how talented, how packaging and amount of moni u have, if God is not with u, u can never be a successful artiste, so u have to be prayerful, for ur dreams, ur talent and ur passion to manifest. With all this qualities, u re on ur way to the top. Dnt forget, always believe in ur dreams. Gudluk. Any question? |
bittyend: Nigeria is fvked, and you can't keep hiding the bs forever..dis ghana goat is hear again, our market is even better dan ur federal capital, assh0le |
emekatimsu: This one na falling of naija hands oh.my bro shame dey catch u? Na so we see our sef o, we cnt run away frm our beluvd 9ja, we get luk sef say camera no catch necked pikin, lolz dat wud hv bin worst |
kerijay: Nna,...Do make U come Onitsha market...guys dey wait uNna kedu, u re truely an igbo man, una dey plan 2 use am do business abi? Wane iwu oye burebu, ur head dey dia |
pembisco: Dts so humble of him unlyk d gaynian ashewo...mis nelsonno mind dat dirty ghana pig. Ten thousand of her no reach wetin ricky boxers worth buh ricky cm 9ja market cm show some luv nt mindin hw d area was. Ricky u re truely d BOSS |
pmc01: Wat idiot boss?! Who knows what the Illuminati has in stock wit this nonsense visit? 'Bought a whole grocery store'. Hmmmn! I hope I'm wrong.all dis twisted minded ppl, if na illuminati go mek 9ja better mek dem cm jor, ayeboko |
joane: me i dnt jus lik dis guy abi na manare u seriouse? Bt he likes u so so much, he told me him sef |
unanghope: And so what! Will that change the price of a cup of garri in the market...guy na so poverty hold u reach? Even cup of gari u no fit afford nawa o, so u dey wait mek ricky cm ur country cm reduce d cup of gari, chai ur dream big o |
But seriously wot does mtn take nigerians 4? F00LS? Hw cn u win an aeroplane in a promo wia hv dat happnd b4? Pls mtn, dat we re go tru hard tym n suffrin does nt mean we re f00ls, pls gv us some respect pls, d GM of mtn nvr get comon jet na aeroplane dey wan dash prsn, may devil purnish dem. Pls cn sm1 gv me d courage 2 troaway my mtn line pls |
hovic: Laughing in Swahili.my dear Empty M even pitty u small, as 4 me, dem collect my gredict sotheeeeee i stp 2 dey recharge, as dem no com see wetin dem go collect again, dey com collect d battery of my fon b4 i go knw wetin dey happn, my fon dn disappear, no be small tin, d worst part b say, we knw say dem dey do us magomago, we no go stil troway d line, mtn jazz us? |
kobezex: Wtf! Wetin u smoke? Meaningless & dry. I'm discouraing u now discreetly so u won't come out to embarass ur selfguy must u criticize? We re in entertainment rum n d dude is tryin 2 entertaine us, if u re better dn him, y dnt u create smtin reasonable lets see monkey, my dear Op u re vry creative toms up 2 u, dnt mind all dis aproko ppl u hia? |
franchizy: U peoples r spoken and wroting rubish hear, we has to only pray 4 dere soles to rest in Prefect peace.my guy ur english is on point. Lolz, u rock |
infolekan: One of those dull threads. Just like comparing a Rick Ross with T Rock ....not in the same league. Only link is that they both sing...nobody who knows what hez doing will compare them. You compare things in the same league dear. Only shows you're a die hard Davido fan(which is okay) but not an objective one(which is not okay)guy take it easy na, dnt u see wot d last prsn(kulyie) b4 u wrote? I read it n i tuk correction nvr 2 criticsize any post again, 2 be sincere d op is a vry gud writer kip it up dude @op |
I jus listend 2 get squared album wch i hvnt listend 2 4 lng n it brought me d memories of gud old days, now i hv a change of mind, get squared album is d best album so far frm p2, tnx mikuz 4 doz lyrics, lyk u said i rily miss doz guys too |
cupid4ig: I just wonder who gave u the phone or laptop that u are using to type this rubbish. Idiotagoat do u wnt 2 still d phone or laptop frm me? Zombi |


