Olareed's Posts
Nairaland Forum › Olareed's Profile › Olareed's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
No.1 thing...Broke girls say such?..spend on u for us BOTH to enjoy d sex..who will spend on me? |
na skul dem com dey?..smh..olohun,GEJ na corrupt wayray man.. |
Him fit find true love for dat very church..him no need run away frm d church..make him jus walk up to a gal wey him lik(not dose wey dey ask for after-church ride or money o)..in short,gals wey no dey after him money..let him try dat and c if he finds a true love... |
Op,whn "mega" begin to dey mean "presidential"?..wait till agbaje do en own mega campaign na..abi presidential own don cover for am?..cos e b lik say ur mega mean presidential too.. |
Dis bovi sef..story for d gods wey long like monkeytail...smh |
Sandals go interview?..kilode?..na u get d company?.. |
Who fine pas between her and jona's daughter?..evn jona sef no fit pick her daughter.. Sai buhari..sai zahra... |
Tosynetoomuch,das too much...peeps,don't lie..jus flirt...#wink |