Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by OLDESTWARRIBOY: 12:08pm On Jun 27, 2020 |
Galactico4ever: So na thunder abi lightning wey you carry come.oya wait for me,I dey come with fire,water and brimstone. Na those ones I tey dey baff for morning na |
Romance › Re: Simple Home Remedy For P£nis Enlargement!!! by OLDESTWARRIBOY: 12:06pm On Jun 27, 2020 |
|
Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by OLDESTWARRIBOY: 12:03pm On Jun 27, 2020 |
Galactico4ever: Your own odeeshi na water,abi you wan try? Oya now....I dey game
|
Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by OLDESTWARRIBOY: 11:48am On Jun 27, 2020 |
Galactico4ever: Baba Akeem dey collect juju materials for my area nah.No try am b4 he go use vex cripple your dick. Your Baba Akeem dey chop bottle? Nothing dey enter me I get odeeshi. |
Science/Technology › Re: Dolphins Migrating Through Dolphin Estate, Lagos Caught On Camera By Fishermen by OLDESTWARRIBOY: 11:46am On Jun 27, 2020 |
Hunger bad o and common sense no still common
See people papa wey no go hustle dem dey here dey find free fish
Tinubu and Ambode no try atall |
Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by OLDESTWARRIBOY: 11:41am On Jun 27, 2020 |
Galactico4ever: So dem no tell you say jazz de senior jazz abi? Try anything and it'll backfire. Shebi you dey fear ni....i go call this man for you soon
|
|
Career › Re: 10 Jobs That Look Poor But Are Very Lucrative by OLDESTWARRIBOY: 11:11am On Jun 27, 2020*. Modified: 11:50am On Jun 27, 2020 |
OP....You've done well but No thanks I'm not Interested
Na the kind work Mompha, Hushpuppy & InvictusObi do na i like do. I no come life cor suffer
|
Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by OLDESTWARRIBOY: 11:09am On Jun 27, 2020 |
Any wey like this my post go run mad  |
Politics › Re: Farooq Kperogi: I Warned Bola Tinubu That This Day Would Come by OLDESTWARRIBOY: 10:49am On Jun 27, 2020*. Modified: 11:07am On Jun 27, 2020 |
Na wa o...the Hate for the Tinubu is real Tinubu get many enemies sha
My own na if im con win 2023, how e cor be? People go commit suicide o
That been said, All Nigerian politicians whether past, present, future, APC, PDP are he-goats and y'all supporting them are bigger he-goats |
Politics › Re: PDP Criticizes Buhari For Using FEC Chambers To Hold APC NEC Meeting by OLDESTWARRIBOY: 4:28pm On Jun 26, 2020 |
pot calling kettle black |
Christianity Etc › Re: Orji Kalu Visits Ignatius Kaigama, Catholic Archbishop Of Abuja (PHOTOS) by OLDESTWARRIBOY: 2:41pm On Jun 26, 2020 |
See am criminal travelling up & down and people even so called 'preists' are hailing & dining meanwhile if somebody thief mango for market, calabar people go dress and with tire & fuel...then burn am
But all these ones dey go scot free after dem dn loot state treasury finish and left their state in ruins
SMH |
Politics › Re: Victoria, Wife Of Lance Corporal Martins Arrested For Granting Media Interview by OLDESTWARRIBOY: 2:27pm On Jun 26, 2020*. Modified: 2:43pm On Jun 26, 2020 |
Legend...I love people with guts no be all these wailers wey full this our country
Yeah...it's high time we stand up to this Tyranny they called Democracy
The funniest thing is some idiots people still dey defend this government after everything o |
Health › Re: Xiaomi Donates Surgical Masks To Ogun State (photos) by OLDESTWARRIBOY: 2:23pm On Jun 26, 2020 |
Which one cor be Xiaomi abi na Naomi again na? All these chinko people just dey use fire & force they enter our markets with dem rubbish products..when better ones like Huawei go enter self, we dn tire for all this transsion, oppo, ginonee & xianmoi.
Wait o na Ogun state? Ogun state? Ogun state? Make all these Xiaomi people stop rubbish, if dem wan help...no be face masks na, make dem bring better gift wey go help ogun youths do their work well.
|
Politics › Re: Edo/ondo: INEC Petitions NBA Over Conflicting Orders By Courts by OLDESTWARRIBOY: 2:11pm On Jun 26, 2020*. Modified: 2:35pm On Jun 26, 2020 |
Yes o tell them make dem no dey confuse us Abuja court go accept Giadom Rivers own go reject am
We are tired..the Judiciary is just as corrupt as the politicians if not more PrecioussB: Check my signature I don't know about you but credit alert makes me happy. You can send a mail preciousbanigo426@gmail.com Ogbeni before I close my eyes, open am fly comut here...All those your rubbish topics wey you dey write no reach you, you still dey beg money too. Ask your sisters wey dem teach okpo work na or person go just see you dash you money? Cuz of what?..you think say na only you like credit alerts..Anupam |
Politics › Re: Why We Shut Down Embassy Building In Germany – FG by OLDESTWARRIBOY: 2:07pm On Jun 26, 2020*. Modified: 2:26pm On Jun 26, 2020 |
Is it because of those Coonu people wey wan kill Ekweremadu last year? 
Abeg make FG small small o
That Okpo for up go just dey, dey disgrace my name. Who no like credit Alerts? |
Family › Re: Lady Calls Woman To Hurl Insults At Her, Vows To Continue Sleeping With Her Husb by OLDESTWARRIBOY: 1:56pm On Jun 26, 2020 |
The man, im wife and this mumu girl na craze...wetin even concern me with this Mata. Abeg make dem go die, no be this one dey do me
Dem dn bench Oshiomhole & Tinubu na dat one dey do me
fatymore: We don get mind now so you join dem dey kpansh people husband shebi? Small small o, i know say na hustle you dey |
Politics › Re: MURIC Warns Amotekun: Leave Fulani Alone, Stop Endangering Lives Of Yorubas by OLDESTWARRIBOY: 1:29pm On Jun 26, 2020*. Modified: 2:59pm On Jun 26, 2020 |
This man na fulani herdsman, e just dey here dey deceive brown roof Muslims.
All these MURIC, Miyetii Allah, Ohanaeze, Afenifere...wetin be dem work self? Only to they make mouth up & down....At least Asari and im people bomb pipeline, ipob protest wey dem arrest coonu dat time. Make FG shut down all these nonsense Socio-Cultural rubbish
Wait o...Brown roof people want their own country too?  Why am I just hearing about this? Dem dn even get name for am....Oduduwa Wait o na After Tinubu be president or before? Wonders shall never end
|
Sports › Re: Thousands Of Liverpool Fans Defy Social Distancing To Celebrate Their Victory by OLDESTWARRIBOY: 1:24pm On Jun 26, 2020 |
Congrats to Liverpool
Dem fans fil dey talk na for where big boys dey
Hope say Assanal go follow suit...2004 dn dey try o |
|
Education › Re: Is There A Course You Will Advise A Jambite Not To Study? by OLDESTWARRIBOY: 1:04pm On Jun 26, 2020 |
Make the person study Urhobo |
Family › Re: Most Painful Thing Done To You By Your Parents by OLDESTWARRIBOY: 12:55pm On Jun 26, 2020 |
LaJose78: I swear most time na see finish dey cause am Exactly....see finish bad die |
Family › Re: Most Painful Thing Done To You By Your Parents by OLDESTWARRIBOY: 10:46am On Jun 26, 2020 |
LaJose78: yeah got no main ish wt my parents only siblings prob especially my junior sis..... Guy...what my sis did to me? People were asking if she was really my sister? |
Family › Re: Most Painful Thing Done To You By Your Parents by OLDESTWARRIBOY: 10:49pm On Jun 25, 2020 |
My parents?...just few things we've put behind us
But my siblings? Story for another day When i'm ready, I will write about it here |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 10:21pm On Jun 25, 2020 |
Last time o
Chelsea to win Bayern Munich o If you get money to bet Oldwarri419@gmail.com |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 10:10pm On Jun 25, 2020 |
@maynation
Congrats...you dey owe me one bottle of chilled beer |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 10:08pm On Jun 25, 2020 |
xynerise: Oh! Na just two antelopes dey fight sef.. mtcheew Lmaoooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 10:08pm On Jun 25, 2020 |
Pedro papa....pass ball give abraham |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 10:07pm On Jun 25, 2020 |
blowjohn: Chelsea beat bayern Munich how? Even if broda shaggy do juju for them, de no fit. Bayern Munich are in a world of their own.... I got quote you that day |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 9:57pm On Jun 25, 2020 |
xynerise: Why Man U and Arsenal Fans go dey fight in the first place when them no dey same place for table?
Arsenal fans suppose dey fight with Newcastle fans na The mata big o...dem two na friends self, dem dn dey quarrel since morning |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 9:53pm On Jun 25, 2020 |
xynerise: Who dey beat?  Chelsea goal dn calm dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (2- 1) On 25th June 2020 by OLDESTWARRIBOY: 9:52pm On Jun 25, 2020 |
Oldwarri419@gmail.com
Chelsea to win Bayern Munich
Who get money to get...email me now o |