OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 37 pages)
Wait o na my sister Elohor bloggers want disgrace, dem no say warri no dey carry last ![]() Abeg sis if you find the weyrey bloggers wen edit the tori, hala me make I arrange agberho boys wey we razzle them for weyside. But last last that tori na big FICTION. |
Never knew Nairaland was a dating/hookup site, see the way people future papa for up there dey disgrace dem old age. RUBBISH so wetin you cor want make we do? And you be be my namesake sf.....All these Afonja people self Please I apologize for her, we precious(s) are not like this, we are awesome people. On behalf of all the precious(s) on this forum, we unclaimed her, we thereby name her Ekiete |
D |
![]() |
Never saw any excluding shaft, I don't watch movies that put me to sleep |
SweetCunt97:All this many write up....that's the only thing you saw? |
RTSC:Thank you |
Sadly, this is the norms of most relationship in our society today Money = Sex I blame you guys, yes you guys. Nigerian guys overrate sex like if you don't get it, you might literally die that's why the females use it against you lot |
Ariza:This girl, you are girl right? What's your problem? |
....I have a lot of 'em. Think I shared one before (dat kwale babe). Let me find it and paste hereOne after making out for some minutes, I went to look for condom before the do...got angry and said she's not doing again o, left my awzz at 3am Another one...she said we should wait till exactly 4am, like WFT? what's special about 4am. She claimed that's when she's always hot. I slept off and drove her away in the morning Another one..during my year one in uni, she was naked completely when it was time to do, she no gree o I tried & tried, the babe no fall, someone that's already naked o, Another one...when I was thrusting away, babe saw her period o, blood everywhere...my d..irk was soaked. My anger that day eh Another one....she was saying weird stuffs in her sleep like ogboni, I left the bed for her to sleep on the floor. Never called and I never saw her again Another one....my dick refused to get erect, we tried everything, dick no gree o. Thought something was wrong with me til the next day when I went down with another girl...I think the first had a spiritual husband or something lol Another one...she was screaming, like her shout was so loud, the entire street and even the next could hear her, my neighbours were shouting we should keep it down One wanted only Anal... One wanted to do like a hour long prayer be4 the do... One woke me In the middle of the night that she was hungry and their was no food In the entire awzz...even salt no dey. We ate takeaway dat night before everything o Gosh they are so many, I mostly attract weird girls, all my guys knows this. I can even write a book about it |
Prettyvirginia: No problem. But hope after wearing the 'shoe' she won't reject me?
|
RTSC:Bros leave that mata for mattias. Na ogwashi-uku she come from. And ogwashi-uku dey delta state |
Prettyvirginia:I see, but it's not like I don't have shoes, I do but I can't wear it for more than 30 minutes. I get super uncomfortable. Maybe It's time to learn how to manage it since girls (as you claimed) like when a guy puts one on |
Who Benin Republic be before to contest against our mummy NOI, dem think say na to sell Second hand toyota camry pencil dem dey do for WTO? Ngozi Okonjo-Iweja (Delta State Amaka) No fear, the Egyptians you see today you shall see them no more. We dey your back. |
Ambode dn suffer for this life o. What is common in the west is seen as an act of cowardice in this country na wa o.....Nigerian polictics is fu...rcked up |
ottohan:Like your papa |
Lucyspa:yeah fine... Own it |
Lucyspa:All the nonsese you wrote there at your first post translates to one word.....
|
pryme:Ejo. Mba. Rara |
arthorjnr:But bros you join dem nah |
Lucyspa:Na so okpo tey dey start |
Prettyvirginia:Shoe WTF?....Now that's a new one. So no show for people like us wey be pam gang? |
Nigerian Soldiers....na dem know o |
Welcome back o, but wetin Nigeria people dey find go do for india...e be like you comut from Aba go Ogbomosho...Erosion to brown roof, Same difference.
|
I Hear say Obaseki Join among the discharged patients bluefilm:Yes o, he was discharged from the APC isolation center by it's Leading Doctor Baba Osho
|
Na buhari make them dey vex o, all those rubbish wey im talk yesterday for morning. Yesterday dem kill police man & soldier, today dem dn attack village, maybe 2moro dem go reach Buratai hide out we never know Make ona tell Femi Adesina make im no dey write rubbish things for Buhari to read give us again
|
Mustiboy:Someone can like all, you know right? Like me I just did |
Aisha Buhari dn start again o...Abba Kyari dn go the other side, she don get mouth again dey cause confusion Abi those kaduna bandits dn near Aso Rock? E go make sense but abeg make dem no miss their target o Btw So Uwa dey fu..rck pastor? Didn't Uwa's father said his daughter was a Virgin?
|
Onyi22:Like your papa shebi? OP This is my phone below....The best phone on earth Nokia 5300. Only big boys like me fil afford am .
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 37 pages)
