Career › Re: Atlantic Hotel Sacks Worker For Reporting Attempted Rape By Indian Boss by OLDESTWARRIBOY: 8:34pm On Jun 12, 2020 |
wetin dat other one dey talk, dem dey harrass you since but no wan talk cuz you no wan lose your job? Na only that job dey Lagos?
Thank God for this one wey talk, FG no dey touch all this Indian/chinese na make dem get mind |
Politics › Re: Akeredolu Receives APC Nomination & Expression Of Interest Forms, Goes Emotional by OLDESTWARRIBOY: 8:26pm On Jun 12, 2020*. Modified: 8:46pm On Jun 12, 2020 |
This man seems nice & calm, im no dey behave like those other brown roofers
Hope say im dey loyal to im godfather make dem no do am like them do bros Obaseki o
|
Politics › Re: Aisha Buhari Calls On The IGP To Release Her Detained Staff by OLDESTWARRIBOY: 8:00pm On Jun 12, 2020 |
Buhari no go fil put him house in order...remember that mamman daura pikin last year
Now this one dn start again..see person wey Tinubu bring come make ona vote as president
|
Romance › Re: As A Lady If You Get 10million From A Contract, How Much Can You Give Your Guy? by OLDESTWARRIBOY: 7:53pm On Jun 12, 2020 |
SweetCunt97: Reinvest all d 10m? Abeg o. I'm this scenario if I'm getting 10m I'll tell him it's 2m. I know how humans get when money is involved
|
Romance › Re: Please I Need Names Of Funny Movies, I Have A Girl Coming Over by OLDESTWARRIBOY: 7:42pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: So you sef na baba for the movies.I duff cap for you sir. Na me dey run am |
Romance › Re: Please I Need Names Of Funny Movies, I Have A Girl Coming Over by OLDESTWARRIBOY: 7:42pm On Jun 12, 2020 |
Biodun1929: Thanks. The Duff is really cool/funny...I still have it on my laptop. I will check out the rest. Welcome. You can still check out Dirty Grandpa why him Fist fight Horrible bosses 1 & 2 Game Night Office christmas party This is the end Neighbours 1 & 2 Hot tub time machine 1 & 2 The good boys Bad teacher Sex tape (2014)
I'm a comedy movie freak BTW |
Romance › Re: Please I Need Names Of Funny Movies, I Have A Girl Coming Over by OLDESTWARRIBOY: 6:41pm On Jun 12, 2020 |
Keanu Snatched Meet the blacks Angry birds 1 & 2 The Duff We're the Millers Vacation (2015) Rough Night Ride Along 1 & 2 Baywatch |
Politics › Re: How Will Oshiomhole Campaign For Ize-Iyamu, A Man He Called Thief In 2016? by OLDESTWARRIBOY: 6:16pm On Jun 12, 2020 |
The same way he campaigned for Obaseki (wey dem dn disqualify now) for 2016 na
All of them na thief. Nigerian politicians are scammers, bunch of Idiots
|
Agriculture › Re: My Maize Farm Made Me Smile This Morning. Photos Attached by OLDESTWARRIBOY: 6:07pm On Jun 12, 2020 |
|
Politics › Re: Godfathers: Oshiomhole Has Joined James Ibori And Bola Tinubu As Power Brokers by OLDESTWARRIBOY: 5:47pm On Jun 12, 2020 |
RuudVanNisteroy: James Ibori shows the real power of a godfather. He was still running things from jail. That guy na don o... |
Christianity Etc › Re: How Do I Remove This From My Profile? by OLDESTWARRIBOY: 5:46pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: Chai you too dey fear oo.see as you quicky comot am TUALE! 10 KPOZAS for you no I don't joke with religion |
Christianity Etc › Re: How Do I Remove This From My Profile? by OLDESTWARRIBOY: 5:39pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: Guy this is a religious thread nah.Do you want to corrupt us here?or where you sent by the devil I deliver you in the Mighty name of Jesus! oya comot dat picture sharperly .....no vex o |
Christianity Etc › Re: How Do I Remove This From My Profile? by OLDESTWARRIBOY: 5:32pm On Jun 12, 2020 |
|
Christianity Etc › Re: How Do I Remove This From My Profile? by OLDESTWARRIBOY: 5:28pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: Why nah? It's not a bad thing being a crusader cos you will be converting them into God's kingdom.And don't worry,God will protect you if you embark on the evangelism. I dey see you o |
Politics › Re: Bukola Saraki: Sexual & Gender-Based Violence; Rising From This Low Point by OLDESTWARRIBOY: 5:05pm On Jun 12, 2020*. Modified: 7:46pm On Jun 12, 2020 |
Na wa o, all this grammar and English on top rape mata....E for doam wen e dey seat oloshi, stupid politicians. What about corruption, looting, insecurity, godfatherism etc
Was I the only one who thought this was Bukola Dakolo at first?? Like seriously, I was half way on this essay before I decided to scroll up to confirm? . Kwale weed no good o |
Politics › Re: Godfathers: Oshiomhole Has Joined James Ibori And Bola Tinubu As Power Brokers by OLDESTWARRIBOY: 5:04pm On Jun 12, 2020 |
Yope...na dem dey run things o. Even Ibori go jail comeback, e still be boss. No be small power
So much for democracy.
But
Everyday for the thief, one day for the owner Water go pass garri, e go over them, dem go meet their waterloo.
James Nwobodo comes to mind |
Politics › Re: The Moment APC Screening Committee Disqualified Obaseki (Photos, Video) by OLDESTWARRIBOY: 4:57pm On Jun 12, 2020 |
E never do?
Abeg e dn do na, make ona no post any Obaseki thread again abeg pity the poor man
If any mistake, make Obaseki log in Nairaland 2day...e go cry o
Obaseki right now
|
Politics › Re: APC Panel Disqualifies Obaseki From APC Primary Election In Edo State by OLDESTWARRIBOY: 4:37pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: Taaah Sharrap Dia.Well, Am Still A Virgin By The Way  Serious mata o....ask Joycekkh. She dn convert me |
Politics › Re: APC Panel Disqualifies Obaseki From APC Primary Election In Edo State by OLDESTWARRIBOY: 4:25pm On Jun 12, 2020*. Modified: 7:51pm On Jun 12, 2020 |
Galactico4ever: Your boi dey oo.how your side?how many toto you don fvck 2day?  None Team Celibate |
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 4:24pm On Jun 12, 2020 |
RealEzee: you are correct, true talk,i been dey reason Donald Duke tho hmm well who knows, I fit do am sef Oya now, let's go there |
Politics › Re: Jamiu Abiola: Nigerians Blast Abiola's Son Over Comment About Buhari & MKO by OLDESTWARRIBOY: 4:16pm On Jun 12, 2020 |
MKO Abiola would've still do the same thing 90% of our leaders did if he was given the presidency
Nigerians, we need to take the bull by the horn. Let's address all this...sh.it's ain't getting better
But this guy is a disgrace to Abiola |
Politics › Re: Obaseki: I Won't Appeal My Disqualification From Edo APC Primary by OLDESTWARRIBOY: 4:03pm On Jun 12, 2020 |
Alexa please play CRY ME A RIVER by Justin Timberlake & Pharell williams But wait dem no disqualify am for 2016 o, the power of osho
Anyways Obaseki nai do himself, don't bite the hands that feed you
I fear who no fear Baba Osho
Osho Baba right now
The guy below me has said it all but then again this is Nigeria anything can happen, you forget Uzodinma case early this year
|
Politics › Re: APC Panel Disqualifies Obaseki From APC Primary Election In Edo State by OLDESTWARRIBOY: 4:02pm On Jun 12, 2020 |
|
Politics › Re: APC Panel Disqualifies Obaseki From APC Primary Election In Edo State by OLDESTWARRIBOY: 3:49pm On Jun 12, 2020*. Modified: 4:28pm On Jun 12, 2020 |
E dn red o, mama e dn red o, Fire get red, fire get red,
Baba osho really plan well for this guy o, make nobody fight baba osho again o. Dat man no be here o
Obaseki there's still hope, contact this afonja brown roofer make he help you with some charms quickly
|
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 3:36pm On Jun 12, 2020 |
RealEzee: lmao na fight we go dey do b Dat But it must not be someone popular, anyone for anywhere can just rise up |
Politics › Re: Reno Omokri To Buhari: You Are Always In Shock, We Don't Need A Shock Absorber by OLDESTWARRIBOY: 3:31pm On Jun 12, 2020 |
helinues: Jobless pastor using ex title since God knows when...  Zone B |
Science/Technology › Re: A 50,000-Year-Old Lake In India Turns Pink And Experts Don't Know Exactly Why by OLDESTWARRIBOY: 3:28pm On Jun 12, 2020 |
don4real18: Is that you trying to walk on water?  Na Paso4rel dem preist for Aba be dat |
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 3:26pm On Jun 12, 2020 |
RealEzee: that's the thing now sef, which person way we get from Niger delta way fit lead and we believe am, no mention Asari ooo Tompolo nkor |
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 3:24pm On Jun 12, 2020 |
optimus106: You don hear about drone b4?
Invest in your defense.
Health care, education.etc that's all you need to become a formidable country. make we go tell Okowa na |
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 3:23pm On Jun 12, 2020 |
RealEzee: lol we go turn Israel na, invest in defense system, turn Spartans, mandatory enlistment of all Youths into the force for normal trainings Sha, at times no be by number but the heart of the numbers, all niger delta plenty pass Israel sef come to think of it Israel? Oya i dey ona back o, who go lead? |
Politics › Re: Emmanuel Oscar And Yohanah Kilus Executed By Boko Haram In Borno by OLDESTWARRIBOY: 2:09pm On Jun 12, 2020*. Modified: 4:31pm On Jun 12, 2020 |
RealEzee: must we follow them, can't we form our own jejeli? the Niger delta can stand on it own tho, we just have to put ethnicity aside and tap into our resources to the greater good of our people, give the average Nigerian constant light, good road,upgrade of educational sector and health sector, affordable housing and food, if you like chop billions no body go disturb u cos Las Las we dey see and benefit from you, abi no be so? You are right. But our population small o, if war break out we fil fight Fulani with dem 100 wives & 1000 children? |
Politics › Re: Highlight Of Governor Ugwuanyi's 5 Year Term In Enugu by OLDESTWARRIBOY: 2:05pm On Jun 12, 2020 |
MhiztaRange: No be true abegi, the man na scam, no notable achievements in 5years. Compare him with his counterpart in Ebonyi state I thought as much. That Umahi dem say e dey try o, I go like visit Ebonyi state |