OLEBRUKU's Posts
Nairaland Forum › OLEBRUKU's Profile › OLEBRUKU's Posts
doh say i doubt dis ur story, me don tok am say i no go marry from imo state. Some parts of imo state no de collect high bride price bt d list wey dem go give u go wan make u craze. |
will dat change d price of garri? |
imagin a kopa datin two ppl wey dey sell vegetables. Na so gals tek dey scarce for dat him area? Him no see a female kopa? Guys shud learn to control dia third leg, dtz d ultimate! |
ppl wey dey lyk to kiss shud beware since dem say e dey stat for mouth. |
guy, ur nxt song go soon b "i'm missin d luv at home." |
d shirt na bullet proof? Abi e go make pesn wey wear am live for eternity? |
sometime in d past, a minister who was asked to mention d various minerals naija's blessed with, made dis comment and i quote: "po nigeria, we get am po flenty minerals. We get am po coke, mirinda, panta, fefsi, ebn seben-uf". Dis tym around, na "my oda at d top" b d topic of d day. Naija, i dey hail o! |
I won't play dis game cos if i finish playing dis one, my Oga at d top myt bring anoda one. |
If u as a guy no get confidence in u, den u nid get a confident lady to make u complete. Bt make sure say d lady no dey TOO confident cos u myt b forced to beat d TOO out of her one day... |
Mehn, dis one is off d hook! Hope say dis one na BOMB PROOF? |
e don be for dem. For dia nxt world, mek dem try rubber surgery nd tel us how far! |
One day, pesn go see church poster wey go bear d headin SPARTACUS. Lmaooo... |
make i hama first |
Toyota Camry 2.2, eeeh, na chineke m eeeeh! I so much luv dis car till today. |
From dez pics, one cannot conclude dat dey are nigerians. Even if d matresses wia covered wit nigerian flag, nd hav GEJ's pics placed at one corner, it still doz nt prove anytin. |
Arsenal will get d thrashing of dia lyf from Bayern. D best result dey can get in dis dia home game is a draw! Dey shud beta concentrate on gettin a champions league spot for nxt season. |
Na dia una go fear color combination. |
I neva do am for up to five minutes sef. Na food? |
at my place of work |
I can't stop laughing at dis pix below ![]()
|
I LUV U by Psquare is dedicated to all d girls in d house. PEACE! |
My friend udeme wil alwez b d best |
mine is neutral sha! |
@ d age of 8, on a gal named Onyinye. |
Nke mbu bu 'mbesimbe akpu na aki-oyibo' mana nke abuo bu abacha ka m ji mara ya n'olu ndi NNEWI. |
Mayb say dis guy dn f-up na im mek dem cast am. Dem boku wey dey lyk dis guyman 4 naija. No b him b d 1st nt im no go b d last. |
Jst b urself n do wot is ryt. |
@poster, dtz a gr8 write-up @all, plz do not expect 2 hv 100% of wot u wnt in ur lyf patna. If u must,den b ready 2 mould 1 4 urslf. Dia r sum tins in dt pesn u cn liv wit nd sum, u nid 2 work on. If d 1st is greata dn d 2nd, plz go ahead. Odawhyz,run 4 ur lyf! |
I wil stil do it wen i hv a new patna jst as i did 2 my ex. |
*jst whistlin nd passin by* |
Well, i wil surly b by ha syd bt myt nid two or three extra hands in dia dat wil attend 2 me if i shud faint. |
