₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,265 members, 8,421,059 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 05:47 PM

Toggle theme

Omahlaycha's Posts

Nairaland ForumOmahlaycha's ProfileOmahlaycha's Posts

1 2 (of 2 pages)

CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 9:08pm On May 17, 2022
YahooG:
Please o,in which page can I find the two two and Italian mafia stories,i Don search tire na so so quarrels and threatening I dey see,abeg which page exactly,i need some one's help
https://www.nairaland.com/5207293/story-cult-phase-included/384#93701043

https://www.nairaland.com/5207293/story-cult-phase-included/441#96986827
CrimeRe: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Omahlaycha: 4:23am On May 12, 2022
Wow, ds expose dey fresh based on say na abt Maphite. @YahooG, fess of all, calm down cos u too Dey para, na y u no fnsh ur story. U go don read saynotocultism tread so u supose dey expect threat, reverse psychology&derailing evn b4 u start sef but ur hot body and seeking aproval no gree u focus.
E pain me&ur real audience o cos na fresh expose&ur moral full to cast M but u dull ursef wen u begin gv d wrong audience atention, cm dey reply dia posts, omo na fk b dat o angry. If to say I know ur moral go later low, I for try convince u to continue ur story for saynotocultism tread cos d audience na no nonsense&derailers dey comport&hear word there. Person wen dey go market, cm begin stone any dog wen him see for road dey bark, no plan reach dat market. Sm pple from saynotocultism tread supose know d fess rule to expose confra na protect ur identity, even if e reach to add salt and maggi for d story, so no doubt am, e go must dey&e dey allowed.
But op u fk to allow derailers wen u supose ignore&unrepentant cultists wen wan follow dead body enter grave like stuborn fly wen dem b, dull ur moral I swear.
U still dey answer questions from ur real audience laidis? Cos I wan know wetin hapen afta d cross carpet gone wrong&d oriwo wen follow sup, if posible continue d expose, ur real audience dey ur bk&u dey save lives directly&indirectly, abi u wan gv derailers&unrepentant cultists satisfaction of defeating u? angry
U fit chk saynotocultism tread to know more about ciao sons and ayez apache wen u bn ask for, dem cast dem there sef&dem no fit cough4d thread

YahooG:
Money men, I have forgotten their name self, for me,that's not an office
Na checkers u dey refer to here sha, u na old meat
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 2:55pm On Dec 20, 2021
CanadaOrBust:
Does this mean u r Buccaneer, or is it Viking
Cap'n, Orders is orders, Likemind347, e dey very obvious say na Pyrate en b, xcpt if u neva c dat xpose video on Pyrates Confraternity.

CanadaOrBust:
Why not just simply explain it like he did.
BC, VC, PC are all abbreviations for various cults.
What’s so hard about that??
Na new comer for class dey ask question on old topic. Use ds one tk do revision.

Sally4jfson3:

https://www.youtube.com/watch?v=OvxNAbxQXJ0
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 7:10pm On Dec 14, 2021
Abeg wetin b scores for obodo Anambra laidis? I sure say e don dey count like say na basketball scores sef cos e b like say na unending war wen dey play. D match supose dey first half of extra time cos e bn sup b4 Anambra election, den cm go half time during election&play second half after election, wen don enter full time. Even away match don dey play for southy.
Mk one betting company laidat add dz kind match for betting so dat at least we fit cash out wt sure odds, bt mk wetin hapen for Cameron wt 1xbet no repeat incase person game enter o if not na to use d betting company staff count scores join..no rip to waste for d dead in ds war
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
Babadobo:
Abeg which frat dey shake you con use their fingers to scratch your palm? One guy did it to me .. probably thought I belonged or something..warned him never to try it again.. what frat is that?
Babadobo:
If it was someone I don't know too well, I'd have bought your idea but nah.. this guy no be gay..

He actually clawed and used his fingers to scratch my palm while still clawing..

Another thing is that I was on white and black that day with black facecap.

Could it mean something.
Wetin person no know, pass am sha. Fess of all, all sailors dey anchor, no b claw, claw na just pre-anchor for some group of sailors same way Black Axxe knack egede b4 biting. Second, go watch dat xpose video for YouTube to sabi dfrnc btw Vikings anchor and Eiye claw.
Now to your question, if na just d fore finger him use scratch ur palm, dat is, if no b all him fingers as u type for bolded, den no b claw anytn again, evrybdy sabi say na style to toast woman dat yr o, cos person fit chop free slap if him try am wt anyhow woman laidis bt as per na guy2guy, if u sure say no b gay vibes as u type for bolded, den acording to ur color of dresing, d handshake na Family Mafia, dat is, Ciao Sons trigger. D guy fit no b Family Mafia cos na serious fk for Family Mafia to trigger Bassey(non member) or Numbered Bastard or Numbered Bassey(rival cults), in dat case, him sabi Family Mafia OT&as him obsrv ur color of dressing as u type for bolded, him reason say u dey fly Family Mafia color, cm wan check u if u na F man. E get y we say no to cultism cos OT na water, if HIT dey d town&u trigger am bk, na mstkn identity death.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
I bn wan ignore d tread's 3week consecutive&still current nuisance but pikin wen say en mama no go slp, en sef no go slp, so mk I still clear pple's doubt 4ds tread. Asking wetin b d dfrnc btw BAN&Buccaneers, NBM&Black Axxe, NAS&Pyrates just b like asking wetin b d dfrnc btw Nigeria&Abuja, so no dfrnc at all, because as dfrnt states tk form Nigeria as a whole, same way school cult members wen don comit&still dey comit atrocities tk form their national body from scratch&as country get local, state&federal govt but na still same country, na so cult tk get branches&national body which dem rgstr wt CAC under non violent names compared2their stupid original names, which is their 1st&foremost public denial stage, as @Accountability bn don explain4 one of en post. Sm bn evn change their scary logo2cartoon like Pyrates skull&cross bones to ship mast, mk CAC 4fit accept dem. All cult dey deny dia school branches mk CAC 4no revoke their licence based on na school members dey constitute nuisance pass, so tay carry am enter street.

If u search&just chk dfrnt cult social media offical pages, u go undastand wetin dz nuisance wen dey promote BAN here&others b4 am dey try do. One matter wen confirm say self deceit&confusion gather dey their midst na wen police bn warn NBM mk dem no celebrate 7-7, NBM con pass d info say no 7-7 till further notice&collect beta insults&disrespect from mostly school&street members wen still wan observe d tradition, den police con use doz ones wen still observe their so called tradition tk shine massively&as usual NBM deny&abandon dem4cell. Sm members dey claim NBM dey right2deny dem publicly2protect their false reputation, but con say dem go reason their bail4back later based on dem b one house. Same thing bn happen wen BAN pass info wen spoil dia school members exco extortion of money&deny dem publicly as usual.

One of d 1st&most important lessons wen cult dey teach their members esp during initiation na lies&deception based on "who carry u come?", just answer wrongly or mk I say 'rightly'&learn d 1st&most important lesson. Cult members from national heads down to least member sabi am, so dem go dey deny demselves publicly mk dem fit protect their interest&CAC rgstratn. Na only gullible pple go fall4dz BAN hype wen no even fit hold water laidis, so stop constituting wt ur derailing&carry ur BAN hype go una next national convaj, una need am pass2 continue d self deceit.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
One thing wen trip me abt ds tread b say al dem dz new accounts wen dey constitute recently, we don c dia type fnsh4 here&even comport dem. So e no dey new to us4dz tread wen person go wake up, bath, chop, login tread of say no to cultism&hype en own frat, den on top still say mk we no display sentiments&bias, no b irony&hypocrisy mixed wt kwale weed b dat abi u no sabi wetin sentiment&bias mean? We don talk am fnsh4here, na dsame way NAS dey deny Pyrates, NBM dey deny Black Axxe, DNKI dey deny Vikings, so weda na BAN, BOT, BC72, cult na cult, say no to cultism.
One guy wen belong to one of doz frat wen dey claim say dem no b cult&dem no dey fight, was killed by rival cult unto mistaken identity, but no b mistaken identity, na intentional. His fellow cultists avenged his death&d thing con turn full blown bloody cult war, dem still dey deceive demselves say dem no b cult&dem no dey fight, but who don die, don die.
Na new comer4 class dey ask questions on old topic, so to avoid al this derailing nuisance, ignore as usual, den mk @SpartanLEGACY & @CharleyGold update d tread as dem promise.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 10:06pm On Mar 22, 2021
Shey na ds same Wole Soyinka, abi another impostor. Person wen sabi history supose know say Pyrates na Black Axxe arch rival dat yr just as Black Axxe and Eiye or Black Axxe and Vikings b regular customers laidis, infact na because of Pyrates oppression dem form Black Axxe. E clear fm dat Xpose video say PC still dey sail wella for campus sef. Mk dem no dey deceive person for here, saynotocultism

CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 9:19pm On Mar 10, 2021
EbenezerTriumph:
lol axe cultist spotted
u cm saynotocultism tread dey condemn Wande Coal for bamming con use style promote PC&BAN, den person wen no share ur hypocrisy u still call am cultist, u beta start to dey add sense join ur prayer points laidis cos u need am pass anytn wen u dey disturb God for.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 4:52pm On Mar 10, 2021
EbenezerTriumph:
[s]wande of all people at least should have opt for either sea dogs or BAN wey responsible people dey.[/s]
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 12:22pm On Mar 10, 2021
E get wetin I observe laidis, 3/3 pass, 3/5 con pass, even 3/9 just pass but no update abi dem doz ones dia face no show ni. I know say dem dey ds backgrnd, mk we feel una na, but saynotocultism o, e get y.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 1:56pm On Jan 30, 2021
Dem don dey surface small small. If we preach say no to cultism fm now til dem blow final trumpet, confra go stil count scores, na constant k 4 dia constitution. Even dem sef no want peace cos dem dey count scores during peace talk. D koko of d matter b say na d death wen dey follow cultists upandan dey mk pple avoid joining if not pple 4 think say na just flexing involve as celebrity members dey paint am, cos frat&sorority dey abroad, no comparison wt naija own sha, but mk u go join cm begin count scores&see as dia law go rubbish u. We just dey advice doz wen stil b ju to keep flexing dia ju life&flee fm cultism, nothing go concern u wt hit&also doz wen dey game but stil get conscience to change, bt doz wen feel say ruggedity na dia identity&carry cult 4 head, mk dia careless death b more than enough reason to say no to cultism as na d reason we dey always update d tread wt hit&livescores, so anybody wey e dey pain, mk him go use himself count scores, na good riddance&natural selection as person don alrdy talk am 4 wetin I quote down

Princeofasia:
every cultist is a potental killer and a potential dead man.
Princeofasia:
as a cultist wey u be, death is sure for you. i know say that one connect your brain. even if you denounce, , e still sure for you
Princeofasia:
guy as a useless hard man wey u be, u go die like fowl, them go use u count scores and we go dey here to hype am for nairaland. i repeat every cultist is a walking dead man. if e pain u close the thread
Princeofasia:
you called death to yourself the very day you became a cultist. like i said all cultist are potential dead men walking.
Hope u no b kk, d person sabi himself
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 10:45am On Jan 30, 2021
All ds ones una two above me just yarn dey somehow for ear, we dey say no to cultism, say e better to b ju cos freedom of mind go dey because nothing concern ju wt hit as nothing concern okada wt seatbelt, bt una dey talk say even ju go dey affected so mk we condemn being a ju&kuku join d confra ni? Op&many others don talk say as we dey say no to cultism, mk we stil avoid dia frndship e get why. Bt wetin una two just type fnsh laidis show d consequences of befriending cultists wen b say u b ju instead of avoiding wahala mk wahala sef 4 avoid u. Mk we dey use our head4dz tread o cos sm pple dey bkground dey reason how to reverse d purpose of d tread wt style. @Greenarrow1 don talk am fnsh for him last post
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
Vanzcharles:
All cult uses slangs like rugged
Some dey use bam, some na mean.. incase u begin hear doz ones mk u still know say na dem

Vanzcharles:
Ppl wey dey wear green wen dem no b soldier. Lol.
No mind dem, niggas wey no fit engage bh, go dey wear full camo upandan, dey call demselves soldiers&dey call their fellow civilians civilians..mk dem wear am reach barracks na mk military feel their doggedness
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
easyzworld:
We no go loose anybody to confra or to other means of dead this year.
Dem don already drop one cultist laidis immediately as him dey comot from cross over service in front of Catholic church for Benin

SATANNIST:
please can cultist start cancellng other cultist please. i like cultist cancelling cultist stories on nairaland. the scores turns me on. you that aye bagga or bird abi na ban or maf reading this, u will be used to count scores in the next clash..
1-0
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 8:55am On Dec 20, 2020
@Altair25 bros abeg cm continue ur updates before derailers&hypocrites go hijack d tread again, delay is dangerous
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 8:19am On Dec 19, 2020
Exmilitant:
Demarketing and demystifying the group will do nada, cultism is making waves across the country especially in rural areas. Not many of them are on nairaland.
Bros na wa u o, u bn dey mk sense till u type say demystifying cult groups no go work at all. So u just wan mk we suddenly stop d casting&adopt ur method, u don dey type like d hypocrites dem4dz tread wey claim to support saynotocultism but dey fear mk we no cast their deceitful confra OT here. If op no use demystify nbm tk start dz tread, u for fit see dz particular crowd laidis of mostly ex cult members to read&accept wetin u type so? Wt ur confra portfolio, I blv u sabi say social media groups of cult groups dey, u for still go start ur campaign for there mk u see their reaction.

Altair25:
Sorry sir, I don't know much about the maphites. Infact i didn't know such a frat existed till mid last year
Bros, no be maphite I bn type, na mafia, d both of dem@bolded
Accountability:
FAMILY CONFRATERNITY is formally registered as FAMILY FRATERNITY OF NIGERIA (F.F.N.).

SUPREME MAFIA CONFRATERNITY is formally registered as UMBREMA LEGEND CLUB OF NIGERIA (U.L.C.N.).
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 6:49pm On Dec 18, 2020
Altair25:
With the state government on their backs, the two frats decided to cut their losses and a truce was called for. After some negotiations, the two frats worked out a calendar of sorts, with the mafioso collecting the 'security levies' for the first semester and the klans collecting for the second semester. And that's that, lives lost just because a pack of idle students considered extorting campus businesses their 'right' and were insulted just because someone else had dipped fingers into the pie.
Bros, ur contribution dey on point no b lie, sentiment no dey am at all, unlike d bloody hypocrites wen dey d tread..but d posts for down bn mention family and mafia confra separately, u fit confirm d info&enlighten us about d other mafia if u sabi dem?
Accountability:
PYRATES CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF SEADOGS (N.A.S.).

SUPREME EIYE CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF AIRLORDS (N.A.A.).

BUCCANEERS CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF SEALORDS (N.A.S.) or BROTHERS ACROSS NIGERIA (B.A.N.).

BLACK AXXE CONFRATERNITY is formally registered as NEO BLAK MOVEMENT (N.B.M.).

SUPREME MAPHITES CONFRATERNITY is formally registered as GREEN CIRCUIT ASSOCIATION (G.C.A.).

SUPREME VIKINGS CONFRATERNITY is formally registered as DE NORSEMEN KCLUB INCORPORATED (D.N.K.I.).

KLANSMEN KONFRATERNITY is formally registered as CLAN CLUB INTERNATIONAL (C.C.I.) or ETERNAL FRATERNAL ORDER OF LEGION KONSORTIUM (E.F.O.L.K.).

FAMILY CONFRATERNITY is formally registered as FAMILY FRATERNITY OF NIGERIA (F.F.N.).

SUPREME MAFIA CONFRATERNITY is formally registered as UMBREMA LEGEND CLUB OF NIGERIA (U.L.C.N.).

BROTHERHOOD OF THE BLOOD CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF LIBERATED TIGERS (N.A.L.T.).

SUPREME BURKINA FASO REVOLUTION CONFRATERNITY is formally registered as NOBLE PEACE CLUB (N.P.C.).

JURIST CONFRATERNITY is formally registered as PATRIOTIC LORDS INITIATIVE FOR JUSTICE (P.L.I.J.) or NATIONAL ASSOCIATION OF GRAND LORDS (N.A.G.L.).

TROJAN HORSE CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF EXPENDITIONERS (N.A.E.) or TROJAN HORSE ASSOCIATION OF NIGERIA (T.H.A.N.).

WARLORD CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL BROTHERHOOD OF DONNISTS (N.B.D.).

ISRAELITE JUDGES CONFRATERNITY is formally registered as NATIONAL ASSOCIATION OF WHITE CATS (N.A.W.C.) or WHITE MOVEMENT OF AFRICA.

SUPREME DOMINION CONFRATERNITY is formally registered as DOMINION ASSOCIATION OF NIGERIA (D.A.N.).
Accountability:
Just like the six major campus cult groups that share the ideology of 'sailing' OT, Family Fraternity of Nigeria&Umbrema Legend Club of Nigeria are modelled after the Italian mafia and share the same 'family business' OT save for little differences such as, ULCN uses green(more of lemon) beret as opposed to the use of fedora by FFN. Also ULCN regularly uses words like 'Brave', 'Legend', 'Certainly'&few others which FFN doesn't use, alongside other little differences. Even members often times confuse one for the other.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 2:22pm On Dec 15, 2020
Altair25:
Sir, the best i can do is to elaborate on their belief systems, mode of dressing and ideology. No genuine Maf man casts OT in the presence of anyone, not even an soon to be blooded bastard (intending initiate), so i can't elaborate on that particular aspect of la cosa nostra, sorry.
Any where u elaborate reach dey accepted for d purpose of d tread as u neva even talk about d bolded, so u fit start wt d bolded.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 1:00pm On Dec 15, 2020
Altair25:
Yes. I'll elaborate why later on.
Bros I greet u, u fit also elaborate on maf men ot for d purpose of d tread cos nobody don talk about dem for here but since u don get interaction with dem reach to almost join dem, u fit sabi there ot mk u for tell us about dem.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 3:06pm On Dec 13, 2020
Shey hypocrites dey see as more update on confra OT exposure dey revive d tread by motivating others to express their own join&even weekly idiots&derailers go dey busy dey read, not derailing. @Altair25 fire down bros&try include maf heirarchy, drink, strong names, god, dressing, mk shame catch d bloody hypocrites wen dey claim to support d tread purpose of say no to cultism but no wan mk anybody cast their mumu OT
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
Kingfish542:
22 has been trashed already na
Shey na dat half baked horror film wen him type so, na en u bn talk say him thrash, abi na like dat op&others tk type dia own wen d tread still dey reach laidis ni. Even nollywood fit do better story. Abeg make another unbiased person do justice to Apache jare mk d tread dey move to permanent site.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 12:00pm On Nov 27, 2020
kaluxy007:
oga who you wan hit?? See the way you're begging for hints...what are your plans...pls let's know
The plan b say, unlike hypocrites wen full this tread, we wan expose dem join d others wen dem expose here mk d purpose of d tread no die. So any person wen sabi Apache OT mk him knack us their tory to avoid derailing by weekly idiots showing their talents. Abi u b 22 wen wan tell am to st, as person tell ambi wen mk am st reach now
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
EricBloodAxe:

You can continue in your tomfoolery but pls get lost from my mentions.
Shuo, I no dey reply senseless comments at all to avoid derailing&increasing d population of ur fellow weekly tread idiots..u no go get any reply from me after this but how my post tk affect ur destiny even as I no quote u, see me see bingo o, abi mk I use language wey u go understand as bingo wey u b, since u no dey fit understand human language again..yllap, henb, gnimaeb, esu ru evawb, u esoppus emorhc d daert&rewol rewol fi e erus u yas apirig on b may. Lagger no jazz out atos if d purpose of tread no dey swt ur rotten intestines.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 10:26am On Nov 21, 2020
DryMouth:
The thread has bin on a low for a while now.
The next trending matter on this thread may likely be how one ericbloodaxe foolish man was killed in a gruesome manner by rival cult group
How d tread no go dey low ba3 wen person go ask for more confra ot demystifying, hypocrites wen claim dem dey support d tread go shut d person up&discourage d story teller like say no b d purpose of d tread b dat again, nonsense&hypocrites. Abeg anybody wen sabi about jurist&seadogs abi na bulldogs as d guy bn ask, mk e nak us their tory sharp sharp mk d tread dey move to d permanent site
CrimeRe: ACP Killed, 28 Confirmed Dead In Bloody Clash In Edo by Omahlaycha: 2:28pm On Nov 15, 2020
Chai, upper dey hot laidis, no loose guard to avoid stories that touch the kidney.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 7:19am On Nov 15, 2020
Qwubone:
why? You want to track me down abi?
Qwubone:
I am a member of Eiye Confraternity but wanting to leave
not going to lie i even wanted to cross carpet to ban but seeing all these comments made me think about cross carping im just going to leave
any questions ask away but nothing too sensitive
Omahlaycha:
U fit tell us wetin b eiye drink nd food nd d ingredients dem use prepare dem.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 10:53am On Nov 12, 2020
Ent3rpreneur:
Apaches are everywhere. Silent people. You probably won't even know one is an Apache, so secretive. Your best friend could be an Apache and you won't even know.
Apache is secretive, Apache is secretive, e cm b lyk say na hyping, all kush dey secretive until demystified, mk doz wen sabi Apache OT talk am fnsh4here so wen we jam, we go sabi dem&avoid dem, afterall na saynotocultism tread b this, no b protectcultOT tread xcpt na hypocrites full here

IMAMofWAR:
Wear orange them go think say i dey craze.
Orange color sef dey game o
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 2:38pm On Oct 31, 2020
@Obohkbht fire down, no look their face&if u sabi about Apaches, abeg demystify dem for ur story, cos na demystifying cult we dey use pass d message, unlike some people wey dey avoid to cast dem&still dey talk say no to cultism, obviously dem no mean am because op started with story&ended with story, so make others do like op make d tread for no die as derailing don too much.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 11:44am On Oct 31, 2020
Ambiitiouscent:
I even offered the clown $20k and he/she wouldn’t bulge.
Bros before u go long vacation again, abeg u fit atend to these so that the tread go dey busy with the original message, instead of al these derailling comments&as dem get mind threaten u, expose their ot more to pepper dem

Omahlaycha:
Abeg shey mk we still wait for Apache exposure continuation or u can't rmbr their ot again?if u no wan talk am na partial sha&o wrong, anybody dat knows abt dem should continue frm whr he stop, we wan know their drink, their hierarchy, their strong names, their gods, their color so wen we jam, we go sabi dem &avoid dem.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha:
Qwubone:
I am a member of Eiye Confraternity but wanting to leave
not going to lie i even wanted to cross carpet to ban but seeing all these comments made me think about cross carping im just going to leave
any questions ask away but nothing too sensitive
U fit tell us wetin b eiye drink nd food nd d ingredients dem use prepare dem.
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Omahlaycha: 7:41pm On Oct 15, 2020
GreenArrow1:
I think the person you are referring to is ambitiouscent.
My good friend Chief did not tell me about BF and Apaches. Only SVC and JVC Redskins. I no fit tell you wetin dem no tell me baba.
The quote below no be for you, na the first quote I bn use reply your post unto say even Burkina Faso men dey celebrate Sankara Day join Baggers own today

1 2 (of 2 pages)