Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 10:52am On Apr 24, 2009 |
hhahahaehhhhhhhhhhhhhhh una no go kill me wit laff Ben why u dey open mouth it surprise u? abeg go and sleep na ur mama u wan make luv to. Baby lola don't mind him , ben no get manner |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 10:48am On Apr 24, 2009 |
how much? |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by PeeJee(m): 10:47am On Apr 24, 2009 |
get intouch with tyty u will get all wat u needed |
Jokes Etc › Re: Talents That Gets You Into Trouble by PeeJee(m): 10:45am On Apr 24, 2009 |
ajekpaks: Mah brother na im still give expo on that day, them even Isolate me for exam hall as he isolate u how u come get that score abi na miracle? even if u claim na miracle Papa God say heaven help those who help themselves so tell me how take do am.  |
Jokes Etc › Re: Supernews! - Gates Vs. Jobs by PeeJee(m): 10:42am On Apr 24, 2009 |
man stop posting all this ur videos they are dry and waste time look for something more interesting , if u observe people don't contribute much on ur post . create something that will make everyone have fun.A word is a enof for the wise  |
Jokes Etc › Re: Talents That Gets You Into Trouble by PeeJee(m): 10:05am On Apr 24, 2009 |
Ajekpakos momeeeee thumb up for u anyway congrats for atleast getting credit in english despite he ban u from class. but make i ask u, u sure no be expo u do  |
Celebrities › Re: The Sexiest Man Alive by PeeJee(m): 2:34pm On Apr 23, 2009 |
the picture is real that is osisi boyfriend  |
Celebrities › Re: The Sexiest Man Alive by PeeJee(m): 2:32pm On Apr 23, 2009 |
the picture is real that is osisi boyfriend |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by PeeJee(m): 2:10pm On Apr 23, 2009 |
congrats dani |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by PeeJee(m): 2:04pm On Apr 23, 2009 |
am a man not a boy well u arer refering to Kele,Roma or ben |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 2:03pm On Apr 23, 2009 |
who u dey bone for ? if u dey angry enter bottle now and break it  |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by PeeJee(m): 2:01pm On Apr 23, 2009 |
well my baby lola stop him from washin d plate and ask kele to continue d washin , then she send him to Ogba market to but ugwu, cray fish and other food stuff.  |
Jokes Etc › Re: First Time by PeeJee(m): 1:57pm On Apr 23, 2009 |
hehehehheeeeeeeeeee una no go fit kil me so anger get backup? |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:56pm On Apr 23, 2009 |
hope u no mistakenly eat for babayabo house ba this one wey u dey clear throath like dat |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:48pm On Apr 23, 2009 |
no be only dump na fashii am  |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by PeeJee(m): 1:47pm On Apr 23, 2009 |
how u know? |
Jokes Etc › Re: Crazy Poor Man by PeeJee(m): 1:45pm On Apr 23, 2009 |
donsponky: how ben go drive car without gear, ? as and how him go take assss without boooby  who giam ass and booby ? who dash monky banana? |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by PeeJee(m): 1:41pm On Apr 23, 2009 |
Roma i know get wat u say  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by PeeJee(m): 1:39pm On Apr 23, 2009 |
who is she gettin married to? |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by PeeJee(m): 1:37pm On Apr 23, 2009 |
come Roma where u dey come from? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:36pm On Apr 23, 2009 |
hope not roberry as baby said |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:35pm On Apr 23, 2009 |
kele think 2wice before u see am this weekend Papilon wetin kele go do for this weekend? papilonow: boy, i want see you this weekend |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by PeeJee(m): 1:32pm On Apr 23, 2009 |
lola no mind am na igbo dey turn him head na port guy noww those militants smoking igbo na there small work  |
Jokes Etc › Re: Lol by PeeJee(m): 1:30pm On Apr 23, 2009 |
off to where? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:29pm On Apr 23, 2009 |
wetin u dey yarn  |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:27pm On Apr 23, 2009 |
power failure pls let me put on the gen. |
Jokes Etc › Re: Make Way For Fools by PeeJee(m): 1:26pm On Apr 23, 2009 |
u know me nooww i pass dat level |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:21pm On Apr 23, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lol by PeeJee(m): 1:20pm On Apr 23, 2009 |
then u know wat to do |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by PeeJee(m): 1:17pm On Apr 23, 2009 |
i guess he is talkin to u |
Jokes Etc › Re: Make Way For Fools by PeeJee(m): 1:15pm On Apr 23, 2009 |
dani dey hawk drugs nowww close to mushin |
Jokes Etc › Re: Crazy Poor Man by PeeJee(m): 1:14pm On Apr 23, 2009 |
so don'tallow him close to ur house |